...... - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › ...... (1005 Views)
1 Reply
| ...... by Frabidel(op): 10:13am On Sep 07, 2013*. Modified: 2:39pm On Sep 07, 2013 |
Just in bed thinking of whom to marry...of course I love Niyi, but Femi is mature...abi make I just close my eyes marry Lanre...but how will I explain to Felix that he's not my type ...mehn!!! I just don’t know what to do about Segun ...him mama go pour me hot water...chai! But Banjo sabi make love just that he’s too fat...abi make I go for Gbolahan...na wa oh! he too lekpa and he no sabi help for house....No No No!!!...can’t marry Isag he be Hausa guy...mai papa no go gree.....I for even go for Juwon just that he too dey talk.....but wait oh Victor never get job na.... Anthony sha??...I no go marry am, he too stingy.... Ehmm!!... Ayo is too handsome just that he too proud ...na wa oh! Wahala dey....should I just forget about getting married and become a Reverend sister ........Naija Babes!!! I fear una oh |
Unity Schools Admission: 30% Merit, 70% Other Factors • Uniosun • 2011/2012 Uniosun Post Utme Questions And Answers • 2 • 3 • 4
Obi Is Always A Boy In Nigeria • Video Of The Assault, A Girl Beating Up Another • US Drone Found In Ibadan!!!
...mehn!!! I just don’t know what to do about Segun ...him mama go pour me hot water...chai! But Banjo sabi make love just that he’s too fat...abi make I go for Gbolahan...na wa oh! he too lekpa and he no sabi help for house....No No No!!!...can’t marry Isag he be Hausa guy...mai papa no go gree.....I for even go for Juwon just that he too dey talk.....but wait oh Victor never get job na.... Anthony sha??...I no go marry am, he too stingy.... Ehmm!!... Ayo is too handsome just that he too proud ...na wa oh! Wahala dey....should I just forget about getting married and become a Reverend sister