HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! - Jokes Etc (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! (1980 Views)
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by benjay1(m): 9:10am On Jun 27, 2008 |
Drags clem back to the thread. "where you think say you dey go ?" |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by clemcykul(f): 9:35am On Jun 27, 2008 |
leave me joh |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by beemex(m): 10:29am On Jun 27, 2008 |
I go donate one carton of matches |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by kayowalemi(m): 10:40am On Jun 27, 2008 |
ON BEHALF OF EVERY NAIRALANDERS I, KAYOWALEMI, THE CHIEF BAKOGUN OF THE LAND, HEREBY DONATE TO THIS RESQUE FOUNDATION OF OUR IGNOBLE FORMER PRESIDENT A WHOOPING SUM OF 1 KOBO. CLAP, CLAP, CLAP "BIG CHEERS TO YOU OUR HONORABLE BALOGUN" AUDIENCE SHOUTED. |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Jeovy(m): 12:01pm On Jun 27, 2008 |
Over generous |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by clemcykul(f): 5:38pm On Jun 27, 2008 |
u dey mind am? since yersterday he never chop o, na borrowed airtime he dey use sef |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Jeovy(m): 6:14pm On Jun 27, 2008 |
hahahaha huhuhuhu,abeg make I shut up,make I no vomit my intestines,cannibals dey around |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by benjay1(m): 9:16pm On Jun 27, 2008 |
man keep that thing to yourself oo |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Jeovy(m): 6:22am On Jun 28, 2008 |
ya,thats one of them |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by clemcykul(f): 1:38pm On Jun 28, 2008 |
plus urself making it two |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Jeovy(m): 2:14pm On Jun 28, 2008 |
ya,another major one |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by jaymobb(m): 2:40pm On Jun 28, 2008 |
*gives jeovy a big heavy knock on dat his big head* ![]() no respect at all so na ur granduncle u dey cal cannibal abi |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by benjay1(m): 3:18pm On Jun 28, 2008 |
**checks jeovy's head and finds big hole. peeps into the hole** No wonder this guy keeps yannin dust, nothing dey inside im head. [sub]*hiss** . . . strolls out.[/sub] |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by kene20(m): 8:21pm On Jun 28, 2008 |
@ poster AS a good citizen of dis country, I ll' donate a coffin single handedly. |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by ituen(m): 6:04am On Jun 29, 2008 |
ben~jay:O boy, that verification had awarded you a PhD. you too muc @Topic Every body wan donate something. Una never ask where the venue dey? |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Mesmerize(f): 6:41am On Jun 29, 2008 |
Instead of burning him, why not donate him to ibadan zoo?rotflmao!! https://l.yimg.com/us.yimg.com/i/mesg/emoticons7/21.gif |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Mesmerize(f): 7:07am On Jun 29, 2008 |
anywaz, I'll donate matched and torches ![]() |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Jeovy(m): 10:21pm On Jun 29, 2008 |
jaymobb:you be witch,how you take know say I get big head ben~jay:after your discovery,u come hiss,bad manners ituen:u don get phD,u come dey award pesin |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by ituen(m): 6:12am On Jun 30, 2008 |
FYI, i dey dash the award out, so me if i wan get plenty, na small tin |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by jaymobb(m): 8:47am On Jun 30, 2008 |
prof. ituen |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by clemcykul(f): 10:21am On Jun 30, 2008 |
prof wey no fit buy shoe. why are al profs stingy? |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by benjay1(m): 11:06am On Jun 30, 2008 |
@Clem Is that so ? |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by kayowalemi(m): 11:16am On Jun 30, 2008 |
Is not stingy. Is saving to pay for my sister's dowry because I demanded a lot. |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Jeovy(m): 1:14pm On Jun 30, 2008 |
So,he is minimizing cost(stingy) |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by ituen(m): 7:43am On Jul 01, 2008 |
kayowalemi:I have told u i dont want your sister. How can u mary someone with 2 left legs ![]() |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Jeovy(m): 9:22am On Jul 01, 2008 |
hahahahahahahaha, just like the brother |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by clemcykul(f): 10:02am On Jul 01, 2008 |
lol shockingly true ![]() |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by jaymobb(m): 10:14am On Jul 01, 2008 |
hmmmm |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by clemcykul(f): 11:03am On Jul 02, 2008 |
why u dey chew fly? |
| Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by ituen(m): 11:21pm On Jul 02, 2008 |
Where the heck is that Kola? all im people dey cursed oh ![]() |
Breaking: Jonathan Visits OBJ In Abeokuta • Conversation Btw GEJ, Atiku, OBJ And IBB In An Aeroplane. • Sos : Obj Needs Ur Help : Urgent • 2 • 3 • 4

so na ur granduncle u dey cal cannibal abi
