Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,101 members, 7,845,619 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 09:14 PM

Woman An Dere Wahala - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Woman An Dere Wahala (903 Views)

Nigerian Parents And Dere Funny Ways / Wats d Best Caption 4dis Pics - Buhari n Osinbajo(laughin) Wit Saraki @dere Back / Job Wahala (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Woman An Dere Wahala by Okwombageneral(m): 12:49pm On Oct 04, 2013
In d beginning, women were created to go
about naked in d garden of Eden, but dey
feel dat dey are wise and went to chop d
forbidden fruit and start wearing clothes.
But today ladies are tired of wearing
clothes, dey want to go about naked. In d
beginning, ladies breast use to stand alert
(gidigba) but ladies will allow rugged men to
ruggedly press n suck d breast till it fall
down,now they are looking for Bra to push
up again. In d beginning, God gave ladies
natural black human hair but ladies will use
relax n cream on d hair till d colour change,
dey will fix attachment on d hair but now all
of dem want d human hair (in d name of
brazilian hair).... Wetin happen to d naturel
human hair u carry come dis world? In d
beginning, Ladies dont allow even a single
spot like pimple or mark to be on thier face
or skin, dey will use all sort of creams to
clear it but now, Ladies dey draw tattoo of
different marks full thier skin. In d
beginning, Ladies dey wear 5yards material
as pant to cover thier yarnsh but now,
Ladies dey wey rope in d name of G- string
wey be say na thier yarnsh dey cover thier
pant. In d beginning, God created ladies wit
natural eye shadow n eye lashes but dey
went ahead to barb it off, but now dey are
fixing it. In d beginning, postal colour,
pencil, eraser are used by student to paint
thier colouring book but today, all ladies
don turn thier face to colouring book even d
ones wey no go skul at all. Ladies una palava
too much. Una dey worry no be smal. >

1 Like

Re: Woman An Dere Wahala by Lindajohn(f): 4:24pm On Oct 06, 2013
How e take affect u
Re: Woman An Dere Wahala by Lindajohn(f): 4:25pm On Oct 06, 2013
How e take affect u, na una dy stil go after us, gals no be so?
Re: Woman An Dere Wahala by jplay(m): 4:42pm On Oct 06, 2013
grin

(1) (Reply)

20 Stupid Questions People Ask / Its No Joke / Photo: This Is What Happens When You Pay 50k For Asoebi

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.