. - Education - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › . (930 Views)
| . by Kingzy4pep(op): 3:23pm On Oct 04, 2013*. Modified: 6:27pm On May 06, 2016 |
. |
| Re: . by Nobody: 1:03am On Oct 05, 2013 |
haaa....just wen i tot i wuld neva find it........am maxwell...300lvl elect elect eng.......@kingsley oboy hw d strike be 4 ur syd? |
| Re: . by Kingzy4pep(op): 2:35pm On Oct 05, 2013 |
Guy, Very bad.. Im already tired of it oo |
| Re: . by Nobody: 3:25pm On Oct 05, 2013 |
my broda sori ehh.....i feel ur pain.......d mata don frustrate everybody |
| Re: . by Kingzy4pep(op): 10:29pm On Oct 08, 2013 |
No be small thing o. Come, delsu students nor dey nairaland again? Na wah o |
| Re: . by Fran6ik: 11:27pm On Oct 08, 2013 |
Francis Chem Engr, my level? I stil dey go class 4convocation hall. |
| Re: . by Nobody: 1:16am On Oct 09, 2013 |
Oga francis i grt u ooo...so na una go come join us 4 oleh soonest....well we r waitin 4 u guys....bt pls come prepared bcus dem go frustrate una 4 here lyk say 2mao nor dey |
| Re: . by Nobody: 9:08pm On Nov 02, 2013 |
www.nairaland.com/1499392/nairaland-interschool-debate-planning-thread/5#1499392.164 please lets come out and represent our great skul in dis debate |
Shame On All Nigerian Public University Students • Ekiti State University Students Rioting Now In Epe, Lagos. • Niger Delta University Students On Rag Day • 2 • 3 • 4
ASUU Expects Monday Meeting With President Jonathan To Be Fruitful • Part Time Is Back As Uniben Begins Application • Officiating Priest Booed By ASUU Members At Iyayi's Burial