Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,220 members, 7,829,363 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 05:06 AM

Obama - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Obama (3798 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Obama by Abbygyal(f): 12:33pm On Jul 17, 2008
lol
Re: Obama by clemcykul(f): 12:47pm On Jul 17, 2008
heehehe *loads bus with NLD babes*

oya ben come have ur fill grin shey u knoe say i be ur broda in need grin
Re: Obama by tufe(m): 12:50pm On Jul 17, 2008
u don turn man agaian abi
Re: Obama by Abbygyal(f): 12:56pm On Jul 17, 2008
lol
Re: Obama by tufe(m): 1:13pm On Jul 17, 2008
i dont see any smiles there mademoiselle cool
Re: Obama by clemcykul(f): 1:14pm On Jul 17, 2008
tufe mind yerself o

*goes off to write his name in my black book* ;
Re: Obama by Abbygyal(f): 1:15pm On Jul 17, 2008
:p cool
Re: Obama by tufe(m): 1:26pm On Jul 17, 2008
haba clem. u sef know say me and u pally pass that one na. wetin i do wey u dey writ emy name for ur black book again. abeg ehn, biko, ejo. cancel my name from there
Re: Obama by clemcykul(f): 1:59pm On Jul 17, 2008
no mind me jare

i no get customers for my saloon dats why i dey vex

ben barb low cut since yersterday he no gree pay me
Re: Obama by benjay1(m): 2:32pm On Jul 17, 2008
~Clemcy, That hair wey i barb wey my head neva still correct till today, na im you want make i pay for ??
Re: Obama by Abbygyal(f): 2:33pm On Jul 17, 2008
so your head no correct?
o i c
Re: Obama by benjay1(m): 2:44pm On Jul 17, 2008
~Abby Only a mad person knows anoda mad person.
Re: Obama by saucekid(m): 3:09pm On Jul 17, 2008
thats madness recognition
Re: Obama by Abbygyal(f): 3:20pm On Jul 17, 2008
@saucekid
wetin dey long time
Re: Obama by saucekid(m): 3:21pm On Jul 17, 2008
i dey ooo ma dear
bawo ni kenny?ba mi ki oooo,mo miss yin bi missed call
Re: Obama by Abbygyal(f): 3:22pm On Jul 17, 2008
lol
are u online ni?
Re: Obama by saucekid(m): 3:25pm On Jul 17, 2008
yes babe
Re: Obama by Abbygyal(f): 3:26pm On Jul 17, 2008
ok
Re: Obama by saucekid(m): 3:28pm On Jul 17, 2008
aiight . . . .where that clemcy babe sef?
Re: Obama by benjay1(m): 3:31pm On Jul 17, 2008
she dey barb, too much customers at her yaba base today.
Re: Obama by saucekid(m): 3:47pm On Jul 17, 2008
good for her
she go need the money
Re: Obama by tufe(m): 4:00pm On Jul 17, 2008
abi oh
Re: Obama by chioya(f): 4:25pm On Jul 17, 2008
@ben jay and @saucekid
 

i wont sit here and watch u guys talk about clems like dat?okay
         LAST WARNING angry angry angry angry angry
Re: Obama by saucekid(m): 4:27pm On Jul 17, 2008
who b this wey dey vex illegal?
Re: Obama by Kays1(m): 5:10pm On Jul 17, 2008
Yebaba ri ba , sambari bobo
Re: Obama by benjay1(m): 5:19pm On Jul 17, 2008
~chioya You self dey barb hair ??
Re: Obama by chioya(f): 9:01am On Jul 18, 2008
@ben jay
if i barb hair e concern you,no just insult clems na i dey tell una

@saucekid
how my vex concern you?i gave a warning stick to it
Re: Obama by Jeovy(m): 9:04am On Jul 18, 2008
Someone should please tell Chioya, Clems is a lady
Re: Obama by benjay1(m): 9:19am On Jul 18, 2008
Who knows, maybe she is a Les . . . . . lipsrsealed
Re: Obama by chioya(f): 9:34am On Jul 18, 2008
@benjay and jeovy
her gender says male anyway maybe he/she is an haemaphrodite grin grin grin
Re: Obama by clemcykul(f): 9:39am On Jul 18, 2008
all of una, una left yansh! grin grin grin grin grin grin

haa chioya ur own don finish* gets clippers ready*

at ben wetin u mean now, i don ever do ur sis?


jeovu olorin nla u asked u? u knoe fit differenciate male from female again
mind ur small self o grin grin grin with ur bowlegs
Re: Obama by benjay1(m): 9:43am On Jul 18, 2008
U mean bracket legs ?? LOL grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Some Hilarious Photos You Need To See / Married For Ten Years And Have Not Had Sex / Download Latest Mark Angel Comedy - Pot Of Soup (episode 100)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.