Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,038 members, 7,956,867 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 09:05 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / LWKMD Animals & Insects Wall Posts! *must Read* (732 Views)
When She Asks For A 3rd Round. Lwkmd / 16 Sign Posts That Will Make You Laugh / Funniest Joke Ever Lwkmd Accent Brouhaha!!! (2) (3) (4)
(1) (Reply)
LWKMD Animals & Insects Wall Posts! *must Read* by EngrOsax(m): 5:52pm On Nov 06, 2013 |
If animals and insects were on Facebook, we'll be having posts and comments like...... 1. MOSQUITO WALL POST: Finally PHCN don off light, blood sucking things. COMMENTS: (a) Bleep up, dey don on gen for my end. (b) Abeg bros which area you dey? My people don fleet house. 2. DOG WALL POST: Na wa oh..... I never even stay reach 5mins, all these Calabar people don dey eye me. *Ghost mode activated, them no go see me* escaping things on my mind. COMMENTS: My neighbour na calabar too. The man eyes no good for where dogs dey... I go bite am ooo. 3. RAT WALL POST: Omo na die I dey oh..... No food for my master kitchen. Na ehm books go hear am nah. Dem think say I come dem house to watch tv abi? COMMENT: Your master stingy, disown am jor. 4. CHICKEN WALL POST: On the 1st of Dec. I'll be travelling for one month, if you need my attention, enter bush I no fit shout. All these xtians no be em at all. COMMENT: No be only you oh, I dey migrate too. 5. HE-GOAT WALL POST: Heat mood activated, any she-goat online for se'x chat? COMMENTS: (a) She-goat. @He-goat you're a capital BIG fool. (b) He-goat. @She-goat, pretender, as if you no dey feel Hot. Carry your smelling backside comot for post jor. 6. COCK WALL POST: All these hen go dey run like say dey no wan do. But if you catch them, dem go bend quickly, set for doggy style. COMMENT: Your own better nah, you dey catch them. The ones for my area na fast and furious. I don pursue tire.... 7. TIGER'S WALL POST: I neva chop since morning. All dis small small animal don go borrow leg join leg. See as dem dey run like cheetah. COMMENTS: 1. (kangaroo) hungry go kpai u today. 2. (Deer) You nor no say Johnny Bravo nor need moto to run. 3. (Baboon) Nor mind am im na still learner. 4. (Cattle) better go dey chop grass. LWKMD! |
Re: LWKMD Animals & Insects Wall Posts! *must Read* by kingofpool: 5:57pm On Nov 06, 2013 |
Can some body help me laugh?....Probable a gal |
(1) (Reply)
Which Would You Rather Have, A Broken ARM Or A Broken HEART? / The Diferences Between A Special One And A Chosen One / Funny Video Of A Dog Tempted And Maneuvered With A Piece Of Meat
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |