Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,561 members, 7,955,081 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 04:30 PM

Sch And What I Miss - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Sch And What I Miss (579 Views)

What I Saw When I Rechecked My JAMB Result / How I Used What I Had To Get What I Wanted In The University / Linda Iheme Gets 5 Distinctions In Medical Sch.UNIBEN (Pic + Profile) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Sch And What I Miss by manneger2: 5:36pm On Nov 15, 2013
Waow can't believe i've stayed at home for four months and its still counting ....

I miss those security men wey dey check car boot even wen dem see pple comot frm lecture hall(sheriff deputies) tongue

Mehn...it hasn't been easy,I miss CONVOCATION ARENA (wia students dey siddon look who dress well and who no dress well come school)

I miss MAMA ABUJA ( where I dey chop afang,melon and draw soup with just #120.naira)

I miss NIGHT CLASS (guys toasting,girls agreeing,thieves thiefing,90% sleeping. I miss OFRIMA complex( which habours d largest faculty, wia u find all d wizkid & davido boys)

Hmmmmm.....cant imagine, no more early morning classes?no fixed classes and no test, I miss them all,(those my lecturers wey dey teach like say na dem get my head for me,com dey giv assignment like die!.....I miss dem too.

I miss the bus GUYS ( dem no dey ever get change once dem drop u for OFRIMA, CHOBA PARK or UPTH junctn)

Eheeiiii...!!!RUSHING OF BUS!...I miss u oh(I've forgotten my running and high jump skills, no UNIPORT bus to practice dem again)

I almost forgot ..I miss OMOUKHIRI-ALUU (wey burnin of living things don takeover)

I miss UNIPORT LIBRARY (while you dey concerntrate on your books,other students dey concerntrate on your bag)

I miss SOLUTION TREE(Relaxation spot for those wey no dey attend classes) I miss goin 2 a fixed class by 7am & observing dat d class is already filled up (den I go wonder, 'una dey sleep 4 nyt @ all') I miss all d non-academic students wey dey siddon 4 back back during class ( na dem dey make class lively wit all dem jokes) I miss dem girls,secret admirers, aristo gals,&loved ones....I miss sitting at the faculty, class blocks,strolling around campus,quarelling,and gossipping.

...I miss the ALUTA SPIRIT...I miss UNIPORT...proudly a Unique Student..
Re: Sch And What I Miss by Drniyi4u(m): 6:01pm On Nov 15, 2013
I miss everything about great Ife
*ma hall.....Awo hall, 'd castle of great men'
*7am classes for classes like CHE nd reading tinz for Mth
*ma naughty roommates
*those cool spots....motion (emotional) ground @ 9te, new buka, etc
*most importantly, those fine gals in ma dept...computer engr
TEAM OAU

(1) (Reply)

See What University Students Are Going To Do This New Year..... / The Bokoharam Disease In A Student / UNIUYO Post UTME 2014/2015 Forms Out

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.