₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,062 members, 8,424,770 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 03:26 PM

Toggle theme

Hehehe...akpors' Latest...dedicated To My Mentors And Err...fans(continued) - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcHehehe...akpors' Latest...dedicated To My Mentors And Err...fans(continued) (591 Views)

1 Reply

Hehehe...akpors' Latest...dedicated To My Mentors And Err...fans(continued) by IAmHoncho(op): 12:40am On Nov 23, 2013
First of all,i wan commot my boxers hail my mentors on nairaland larride,bunmi oguns,yuzedo,vhizboy nd 1 oda papa lyk dat...hmm pa bin gbagbo i say tuale o cheesy na my first joke on nairaland be dz so make all of una help me laugh small even if e no funny and if u no laugh...just like.... Akpors and bro. chukwuemerije were chatting 1 afternoon,the conversation goes thus: Chukz:Akpors hw far na
Akpors:bros i just dy so,wetin una cum do for dz our place dz tym around lah
Chukz: u knw na as usual,i cum scope galz nw
Akpors:mtchew dz galz? Dm cheap die,i dn f-c.k almost all of dem finish Chukz:seriously?
Akpors:bros oooh i go dy lie u?
Chukz: ok sha,wetn b dz gal wey dy go name?
Akpors:dat 1? Na chukwunonye ha name b i dn f-c.k ha taya,d last tym we do self na doggy style
Chukz:akpors akpors u dn bad oh even pass me self,wot of dat mummy water dia?
Akpors:dat 1? I dn f-c.k ha taya
Chukz:haba no tell me say u dn kurukere dat busty 1 too oh
Akpors:mtchew bros na dia u dy i dn do am taya
Chukz:hw u cum dy do am lah?!
Akpors:easy...no b d bible tok say if we dy lust afta woman say we dn already f-c.k her?...hit like if u get d joke and judge akpors grin grin grin
1 Reply

Our Girls And Their MentorsNaija Girls And Their Mentors. Very Funny PicsMama Akpors And The Two Lawyer. Who Is Wise?234

The Repentant Boko-haramIraq Offers To Send One Million Lecturers To Nigeria.Question Of The Day