Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,271 members, 7,839,359 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 05:37 PM

Mukina2 Can I Meet You. - Dating And Meet-up Zone (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Mukina2 Can I Meet You. (5556 Views)

Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 11:27pm On Aug 01, 2008
Re: Mukina2 Can I Meet You. by rampant(f): 11:35pm On Aug 01, 2008
see your H:I:V dog sef  angry angry grin

see my own and me sef for CNN grin

Re: Mukina2 Can I Meet You. by shuppie(f): 11:36pm On Aug 01, 2008
abeg muki, remove this spawnie pishure jor, the thing dey scary, shocked
Re: Mukina2 Can I Meet You. by folahann(m): 11:38pm On Aug 01, 2008
shocked This one na dog OR na Lion shocked

Mukina you for fear and run oooo
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 11:46pm On Aug 01, 2008
Rampant
if ur dog see my dog she go run grin
where you tif persin dog from? grin
chei!! i dey come make more money grin moooooooooooney grin
make i call the owner say u tif her dog and her pishurr grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by shuppie(f): 11:47pm On Aug 01, 2008
am sure that dog will devour spawnie instantly he no go waste time, spawnie is just a snack to him, tongue
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 11:49pm On Aug 01, 2008
that dog na spoilt ajebota dog . Spawnie na pako battle dog grin grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by rampant(f): 11:49pm On Aug 01, 2008
mukina2:

Rampant
if your dog see my dog  she go run grin
where you tif persin dog from? grin
chei!! i dey come make more money grin moooooooooooney grin
make i call the owner say u tif  her dog and her pishurr grin

see u ,my dog is known for the best little dogs like spawnie eater,e dey even chop lion,that is y them carry two of us go CNN,make spawnie come naaaaa,bulldozer(d name of my dog) go finish am one hand grin grin grin grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 12:00am On Aug 02, 2008
that your dog nor fit move, not fit back, na why them carry you go . so you go call am  his pet name. bulldozie grin

spawnie na  real dog grin the kind wey go bite you finish before you even yell grin

nor try that dog o

he  has won all the dog competiions from here to the 8 planets .
your own na only CNN grin
CNN dey fear spawnie na grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by rampant(f): 12:04am On Aug 02, 2008
CNN know say if them bring spawnie and bulldozer together ,bull go finish am one hand,spawnie sef no get much time to live,u know see say him dey suffer from H.I.V ,him H.I.V don dey show already grin grin grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 12:07am On Aug 02, 2008
siddon dia dey decieve urself tongue spawnie and Bulldozer nor be mates

u nor see spawnie's gray hair? grin

that dog has defeated all kinds of dog. . u nefa see his silver collar grin the dog has very good qualities. he scares thievies without barking but that bulldozer na only to dey chop hin sabi grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by shuppie(f): 12:11am On Aug 02, 2008
lollllll, grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by rampant(f): 12:15am On Aug 02, 2008
muki bulldozer lepa pass spawnie before,but wt d way wey d dog begin chop tigers ,lions ,human beings ,d thing increase,y spawnie go even bark sef?when e don old and don dey reach him grave,na only to scare thieves him sabi abi grin

bulldozer no go scare them,e dey shut them up finally for life,bulldozer is known for sending humans back to their creator grin

and very soon e go soon send spawnie,na favour sef e wan do for spawnie judging from d fact say bull dey considerate,e go do spawnie a favour by sending am to d deepest part of hell,na there him tiny creator dey wait for am grin grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by shuppie(f): 12:16am On Aug 02, 2008
roflmao, rampant don kill me, grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 12:22am On Aug 02, 2008
even the devil dey fear spawnie grin

the police dey use spawnie to scare criminals into  confessing grin nor try spawnie oh grin

that bulldozer nor fit anything pass eat, sleep and come near you, make u hold am tight grin the dog nor useful at all.

spawnie dey work for house grin he dey tie apron, dey cook meals, dey scare unwanted guests. dey go market, dey fight for us, the dog dey scary.
hin nor need to eat humans and animals  , chei!! shocked them nor fit near am oh grin

if persin wan come our house, u suppose tell us weeks before you come , so spawnie go sign the request, na only that way oh.
na spawnie dey guard our pammy farm , the dog too much jo grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by rampant(f): 12:27am On Aug 02, 2008
muki make u go find another houseboy ooo because spawnie don reach to go pay homeage to hell  grin

so spawnie na house boy?na waooooo,see bull,bull no fit do all those shit naw,that is y i like am,y e be say na only to scare police people dey need spawnie? grin grin grin

but when it comes to forever murder them dey call bull, grin bull too much jooooooo


i don tell u make u ready spawnie,go buy am white mile 2 coat and black ruff rider tie,wt black shoes and no forget to ask how much them dey sell H.I.V patients coffin ooo,u knwo say their own dey small well well,so buy am down ready spawnie and watch bull save spawne from this miserable life wey him dey live by sending am to go back to him small papa wey don already set small stool for am to sit don if him reach grin grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 12:37am On Aug 02, 2008
hahahahahahahahahahahahahah
u nor well grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

hahahahahahahahahahahahahahahaha
chei!!!! grin grin grin grin

bulldozer nor be dog jo grin when u talk of dogs you talk of spawnie

spawnie na all rounder . house boy, driver, infact anything . .sometimes he even use computer sef . .come check his email grin
bulldozer nor fit kill small cats na human beings hin wan chop? na humans hin wan scare grin

ur dog na toy jo . anyone fit cone rub his head anyhow . no one fit come near our dog . ur dog nor sabi bark, nor sabi do nothing pass eat sleep and cuddle near you . .yeye dog . .ur dog dey fear cockroach sef grin grin

if my dog catch am . even the vet go reject his body grin grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by DualCore1: 5:06am On Aug 02, 2008
Mukina has chopped spawnie for the 11th time undecided
Re: Mukina2 Can I Meet You. by manmustwac(m): 8:12pm On Aug 02, 2008
@MUKINA
wetin happen? grin grin

rumour here says that juju make una to lose to juventus? grin grin

na true? grin grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by shuppie(f): 11:15pm On Aug 02, 2008
muki, kiss
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 12:22am On Aug 03, 2008
Manmustwac
take ya time oh angry grin
well it the ref;s fault grin

Shuppie tongue
Re: Mukina2 Can I Meet You. by ikamefa(f): 3:50am On Aug 03, 2008
ok pipol!

i w ann a meet mu

i w ann a meet ki

i w ann a meet na

i w ann a meet tu

in dat order oh ! grin later we go dey settle matter ! cheesy cheesy cheesy cheesy

nor be spawnie i see up there? shocked grin grin grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 2:09pm On Aug 03, 2008
I wann'a meet y'a tooo kiss

na hin ghost, the duplicate, the original dey insai "her" belle " grin "
Re: Mukina2 Can I Meet You. by rampant(f): 2:31pm On Aug 03, 2008
Muki MUKI how far naaaa ?,hows ur H.I.V spawnie? grin grin grin grin cheesy
Re: Mukina2 Can I Meet You. by DualCore1: 3:02pm On Aug 03, 2008
spawnie get hiv? and i just roast the leg chop undecided
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 3:06pm On Aug 03, 2008
rampant:

Muki MUKI how far naaaa ?,hows your most feared spawnie? grin grin grin grin cheesy

.He is sleeping grin

Dual Core:

spawnie get hiv? and i just roast the leg chop undecided


angry i talk am angry na you and ur wife chop that poor dog finish tongue
Re: Mukina2 Can I Meet You. by DualCore1: 3:08pm On Aug 03, 2008
na only the leg i roast jor
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 3:15pm On Aug 03, 2008
why u dey lie like tomorrow nor dey? angry grin tongue
Re: Mukina2 Can I Meet You. by DualCore1: 3:34pm On Aug 03, 2008
mukina2:

why u dey lie like tomorrow nor dey? angry grin tongue

angry angry
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 3:56pm On Aug 03, 2008
wetin? angry tongue

i lie? grin grin
Re: Mukina2 Can I Meet You. by ikamefa(f): 9:21pm On Aug 03, 2008
cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry

dem don chop ma dog! cry cry cry cry cry
Re: Mukina2 Can I Meet You. by mukina2: 9:24pm On Aug 03, 2008
you know who na angry

make we sue angry

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

***Happy Birthday Freecocoa*** / Latest Instagram Hookup Page With Benefits / ~ Top 10 Romance Section Love Birds ~

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.