Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,775 members, 7,817,198 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:07 AM

Open Letter To ASUU And Naija Students - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Open Letter To ASUU And Naija Students (705 Views)

Breaking News!!!!!!!!! Fg To ASUU: Call Off Strike This Week Or Continue Forever / Off-campus Student Job: Two Naija Students Face Deportation From Canada / What Happened To ASUU And The Called Nec Meeting? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Open Letter To ASUU And Naija Students by Mayor38(m): 5:57pm On Nov 30, 2013
what are this lectures really fighting for Na haba. i rember in ma class sometimes it is we the student that buy maker for the lectures, a lot of them no sabi power point. to buy projector self Na wahala. for evening time when we go to read Na so mosquito go dey sing skelewu for our ear . when they live office Na so them go live AC working if u ask dem. dem go say ( Na govt get am). they say dem dey fight for our rights
yet I no see additional hostel, toilet, inside. sometimes we student so more research pass dem self ... now we stay for house month nobody talk how dem go take compensate us ( weda Na free school fee for 2 semester, abi 50k for our account). nobody talk that one. abi landlord No go collect new house rent?
Re: Open Letter To ASUU And Naija Students by Koninda(m): 6:14pm On Nov 30, 2013
Jst dey look....God pass dem !
Re: Open Letter To ASUU And Naija Students by sseunth(m): 6:27pm On Nov 30, 2013
what of our schl fee....where d money dey go abeg....bcus fg no dey collect evrytin.....and na fg dey pay salary...

1 Like

(1) (Reply)

Waiting For Another ASUU NEC Meeting Again. / Help and answer This 'interview' Question. / .

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.