Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,118 members, 7,849,494 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 10:32 PM

Meet New Cool People And Just Make Friends - Dating And Meet-up Zone (24) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Meet New Cool People And Just Make Friends (276576 Views)

How Do I Make Friends On Nairaland? / Black American Female In Far North Dallas Looking To Hook Up With Cool People. / D@ New Meet Up Zone 4 Cool People: (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (242) (Reply) (Go Down)

Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 9:40pm On Sep 04, 2014
Wetin I do now ooooo! Eye wen c must talk na..... no dey doubt my mind again o! hypo just sign deal for advert grin
shegxi: u dis babe....and u say ur mind clean? U be ogbologbo mzflezzy......i digwo and domo for onli u......
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 9:42pm On Sep 04, 2014
callmespices:
*feeling ontop of the world* I know nah, I just dey pull ya........
babe wetin u dey pull o! Abeg no pull d rong tin cos dat fit result in 14yrs under bridge grin
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 9:45pm On Sep 04, 2014
I don show I don show! My people how body? How did ur day go? Abeg all of una wen dey exchange numbers and pin, I no say mk una no exchange o but no exchange finish come waka leave dis room cos if dat happens, wat happened last year will repeat itself.
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 9:47pm On Sep 04, 2014
moneybag4411:

I'm based in Kano....I see ure from edo state..im sure u understand yoruba wella abi? whr do u sch.
Olabisi Onabanjo University
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 9:47pm On Sep 04, 2014
callmespices:
Hobbies are what you enjoy doing, and dats what av listed above
mo tigbo oooooo
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 9:48pm On Sep 04, 2014
Since no1 ask, I go ask myself. Deeva how was ur day? Stressful I must say but after d dinner of amala with obe nla I forgot all d stress grin tongue
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 9:48pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: Esther is he d one tripping or is it d oda way round?
Lolzzzzz...... U dey suspect me? grin grin grin
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 9:49pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: Wetin I do now ooooo! Eye wen c must talk na..... no dey doubt my mind again o! hypo just sign deal for advert grin
shooooooo....i believe u pass GEJ sef *yimu*
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 9:49pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: my bini sister turn yoruba girl how body?
Yoruba kini? I'm proudly bini grin grin
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by sam4(m): 9:50pm On Sep 04, 2014
grin
Mzflexydeeva: I don show I don show! My people how body? How did ur day go? Abeg all of una wen dey exchange numbers and pin, I no say mk una no exchange o but no exchange finish come waka leave dis room cos if dat happens, wat happened last year will repeat itself.
Nothing happen last year. Lolssssssssss
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 9:50pm On Sep 04, 2014
shegxi: which side of lagos is dator u dn't wanna say it here?
Ogba...... Heard of it?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 9:51pm On Sep 04, 2014
[quote author=orlaryeenkarhh][/quote] I'm fine oh
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 9:51pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: babe wetin u dey pull o! Abeg no pull d rong tin cos dat fit result in 14yrs under bridge grin
Na babe to babe nah
*in 2 baba's voice* nothing dey happen
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 9:52pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: Since no1 ask, I go ask myself. Deeva how was ur day? Stressful I must say but after d dinner of amala with obe nla I forgot all d stress grin tongue
Hmmmmmmm........ I'm drooling
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 9:52pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: Since no1 ask, I go ask myself. Deeva how was ur day? Stressful I must say but after d dinner of amala with obe nla I forgot all d stress grin tongue
And thats what I wanted to ask cheesy
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 9:53pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Ogba...... Heard of it?
ogba for my backyard here? Who no knw ogba for lagos nw......i even tink say na ikorodu u wan talk sef............are u introverted?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 9:54pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Ogba...... Heard of it?
Did you just say ogba?? Oya where in ogba??

How you?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 9:54pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Lolzzzzz...... U dey suspect me? grin grin grin
and hw is d probaility, poisson and regression business ma?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 9:55pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Lolzzzzz...... U dey suspect me? grin grin grin
suspect u ke? No oooo! A sister is allowed to sample a brother
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by sam4(m): 9:57pm On Sep 04, 2014
Sample a bro ke?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 9:57pm On Sep 04, 2014
shegxi: shooooooo....i believe u pass GEJ sef *yimu*
correct guy....now u dey yarn like real uniben product.....
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 9:57pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Yoruba kini? I'm proudly bini grin grin
hahahhahahhhaha! Okay o! I dey believe u jare
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 9:58pm On Sep 04, 2014
shegxi: ogba for my backyard here? Who no knw ogba for lagos nw......i even tink say na ikorodu u wan talk sef............are u introverted?
Yea....... I don't go out much, Only to the market, church and to see a few friends.
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 9:59pm On Sep 04, 2014
sam4: grin Nothing happen last year. Lolssssssssss
u sure about that? Ask those wen dey last yr. Even seun know say something happen.
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 9:59pm On Sep 04, 2014
callmespices:
Did you just say ogba?? Oya where in ogba??

How you?
Around that Aguda side. Where in Ogba do u stay?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:00pm On Sep 04, 2014
shegxi: and hw is d probaility, poisson and regression business ma?
Poison? Abeg, we get that one for maths?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by sam4(m): 10:01pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: u sure about that? Ask those wen dey last yr. Even seun know say something happen.
You mean this our Baba agba?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:02pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: correct guy....now u dey yarn like real uniben product.....
babe, bone dat tin o......na onli if i de among we we i de scata yarn......if nt en, u no go even believe say i sabi pidgin.
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:02pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: suspect u ke? No oooo! A sister is allowed to sample a brother
I hear you oh
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 10:03pm On Sep 04, 2014
callmespices:
Na babe to babe nah
*in 2 baba's voice* nothing dey happen
when 2face talk that thing e see things. I no follow oooo. tongue
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:03pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Yea....... I don't go out much, Only to the market, church and to see a few friends.
dats d perfect defination of omo mummy!!!
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 10:04pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Around that Aguda side. Where in Ogba do u stay?
Mine is college toad but I once worked at shonola

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (242) (Reply)

Best 10 International Online Dating Sites Of 2018 / Guys Drop Ur Number And Let The Ladies Call (hook Up Someone Pls) / Drop Your Phone Number And You Just Might Get A Date

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.