Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,473 members, 7,816,118 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 05:31 AM

If Civil Defence Fit Carry Gun B4 Frsc!!! Never Lose Hope - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If Civil Defence Fit Carry Gun B4 Frsc!!! Never Lose Hope (565 Views)

LOL!! That Moment When You've Fixed Your Wedding Date B4 The Fuel Crisis [PHOTO] / Funny Picture Of The Day. You Fit Enter? / Never Lose Your Pen (2) (3) (4)

(1) (Reply)

If Civil Defence Fit Carry Gun B4 Frsc!!! Never Lose Hope by phapi(m): 11:55am On Dec 16, 2013
If TECNO fit ping first before NOkIA --- who tell you say
all ur mates weh first u start fit make am
before u finish ?
If CIVIL DEFENCE fit carry gun first before ROAD
SAFETY----who tell u say na by how far , na by how
well !!....
If GARRI fit sell pass INDOMIE after all the
adverts----- who tell u say u must dress nude or
indecent dis Xmas to jst get married ?
If OgA JONATHAN weh no get even common shoe
before , but now he dey wear 3 different shoes per
hour --- who tell u say u go continue being
poor ?...over hope dey jareee
If INSPECTOR GENERaL of POLICE fit comot
police for high way and check points thereby stopping
dia N20 rogger -----who tell u say Naija no go better
again ?........no
be me talk am oo
If 2face fit finally repent and marry Anie - ---who
tell u say ur current boyfriend no go marry
u ...stick †̥♥ him and dnt be distracted wit all d yahoo
boiz weh go enter villa dis Xmas
If my street fit get light every light(4am -5am) -----
who tell u say hope no dey for constant light in naija
by 2025 ?....ok naa
If Judas fit sell his boss Jesus ------ who tell u say ur
bestfriend or lover no fit do worse than
this?.....be careful!
If them fit tie cow with rope upon all em size but must
use chain to hold dog follow body, who be that wey
dey tell you say you worth nothing?
Finally , I know u're gonna make it in life so keep
believing in ursef for every man is made and allowed
to thrive for purpose.
As we are about to end the year, May GOD open a new
gate in your life.
Happy New Week Friends

(1) (Reply)

Nlanders Abeg Choose Between Marrying An Onyibo(whitee) And An Okukoigbo(albino) / How Ofego Ended Up Eating Awuuf That Purges Belle / Civilians Planing To Attack Bokoharam In Sambisa Forest

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.