Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,548 members, 7,827,049 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 05:43 AM

Dead Person No Fit 2go, Whatsapp Or Facebook... - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Dead Person No Fit 2go, Whatsapp Or Facebook... (594 Views)

2go Version 4.0 Download On Www.2go.im Not Www.2go.com / Download 2go On Www.2go.co.za Or Www.2go.com.ng / This Person No Too Try Ooo!!! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dead Person No Fit 2go, Whatsapp Or Facebook... by Mescopaul(m): 7:43am On Dec 18, 2013
Hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn!

U think say to see d last month of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? Abi U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many way die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...*

God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use bb, tecno, nokia200, ipad and laptop, u get money to buy cars Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or watsapps? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there?

Abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps 4 coffin? You better Start thanking God now...

(1) (Reply)

How Many De-rice Can We Get In One Full Bag Of Rice (urgent Pls) / Is Obama Really Serving In The Interests Of Americans???? / Seun Why Is The Antispambot Banning The Use Of Foreign Languages?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.