Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,616 members, 7,813,025 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 04:48 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bia - Bia (1212 Views)
Who Get Cure For White Bia-bia? (2) (3) (4)
Bia - Bia by abasifo(m): 2:55pm On Aug 01, 2008 |
-------------------------------------------------------------------------------- All the Bros them, I dey sqat for una o, abeg e get one thing wey I want make una hellep me with, As a young boy, I always longed for the so-called beards and would have done anything possible to get them growing on my jaw, but right now, reverse is the case, I'm willing to do anything to make sure no strand of hair grows out of my ( I don belleful ). Why? you may ask. Well I noticed the kind of bia bia I always wanted is not the type I'm getting so I just want to get rid of the whole thing KpataKpata. Abeg anybody wey get genuine solution on how to get rid of Bia - Bia should help! I hail una once more, |
Re: Bia - Bia by lysaa(f): 3:05pm On Aug 01, 2008 |
post picture |
Re: Bia - Bia by MrInfo1(m): 11:14pm On Aug 02, 2008 |
O.Y.O |
Re: Bia - Bia by MissyB1(m): 11:25pm On Aug 02, 2008 |
lol bia bia |
Re: Bia - Bia by whizzy(m): 11:56pm On Aug 02, 2008 |
Info where art thou? Whizzy seeks thee |
Re: Bia - Bia by mohawkchic(f): 11:59pm On Aug 02, 2008 |
~Nor be all man go grow bia-bia ooh brotha so take heart if e wan grow,e go grow |
Re: Bia - Bia by MrInfo1(m): 12:07am On Aug 03, 2008 |
whizzy what agaun? seek and u shall find me via YIM. Knock before ya enter my yim kk. My id is infoyedo |
Re: Bia - Bia by clemcykul(f): 10:53am On Aug 04, 2008 |
hmm |
Re: Bia - Bia by spenchuks(m): 1:01pm On Aug 04, 2008 |
@ Abasifo pls u fit borrow me ur bia-bia? at my age i neva get o. na only moustache i get. i dey find the one wey dey grow for jaw |
Re: Bia - Bia by clemcykul(f): 2:12pm On Aug 04, 2008 |
bia bia |
Re: Bia - Bia by mykali(m): 2:41pm On Aug 04, 2008 |
chei, c wetin kolomental juice dey cause |
Re: Bia - Bia by spenchuks(m): 3:13pm On Aug 04, 2008 |
@ mykali what do u mean by that? |
Re: Bia - Bia by mykali(m): 3:19pm On Aug 04, 2008 |
u nor fit read?. simprl engrish. u drink kolo juice, u behave like a kolo man. simprl |
Re: Bia - Bia by spenchuks(m): 3:26pm On Aug 04, 2008 |
abeg tell me wetin d kolo juice dey do for body |
Re: Bia - Bia by mykali(m): 3:42pm On Aug 04, 2008 |
ah ahhn, vewy simprl. it goes str8 to ya head and messes up ur brain. |
Re: Bia - Bia by chibaby5(f): 4:04pm On Aug 04, 2008 |
@poster u want advise on bia bia ryt?? i think i can help u |
Re: Bia - Bia by spenchuks(m): 4:24pm On Aug 04, 2008 |
how kolomental come concern bia-bia matter? |
Re: Bia - Bia by coolykdat(m): 5:07pm On Aug 04, 2008 |
@poster Go rub full grown tortoise shit for ya jaw, problem solved oya everybody go sleep! |
Re: Bia - Bia by Agbalanze(m): 7:40pm On Aug 04, 2008 |
Get a female mosquito's small intestine, saliva of a soldier ant, 2 and half days old cockroach n grind all of them with d early morning urine of a pregnant woman. Allow 2 ferment for 2 days then rub it . chekina! |
Re: Bia - Bia by ogorluv(m): 9:43pm On Aug 04, 2008 |
[url][/url]Guys, I need som advice as well on that issue, I used to fast and pray about getting the bia bia, but now I hav it, the damm tin won't stop growng, hav too use a lawn mower every 2 days. be careful of what u wish for folks, u just might get it, abundantly. |
Re: Bia - Bia by sunej(m): 12:28am On Aug 05, 2008 |
Simply, Rob fuel and light matches on it, I promise u, it'll neva grow for the next 100 years |
Re: Bia - Bia by abasifo(m): 12:37am On Aug 05, 2008 |
sunej u want kill am hahaaha |
Re: Bia - Bia by abasifo(m): 12:40am On Aug 05, 2008 |
sunej u want kill am hahaaha |
Re: Bia - Bia by Jeovy(m): 7:52am On Aug 05, 2008 |
sunej: that sound like a solution,nice try it |
Re: Bia - Bia by zelaws: 9:49am On Aug 05, 2008 |
ogorluv na mountain that thing be o if u get faith like mustad seed u go tell am make e vanish and e go vanish so go back to ur kneels fast and pray for a miracle the tin go vanish |
Re: Bia - Bia by manickal(m): 11:33am On Aug 05, 2008 |
sunej: L M A O. |
Re: Bia - Bia by Pappyshoes(m): 2:57pm On Aug 05, 2008 |
I support sunej, but @poster must make he use a NAFDAC approved matches and the petrol from approved marketer, sure, no wahala, But make sure you write your will before doin that, biko. Human being, the last satisfiable entity in the universe, |
Re: Bia - Bia by MrInfo1(m): 5:38pm On Aug 05, 2008 |
sunej: true talk |
Re: Bia - Bia by ogorluv(m): 5:21am On Aug 06, 2008 |
zelaws: I've been praying since yesterday and during my prayers I got a revelation telling me that there was no solution to my problem. bia bia comes from God and therefore, I have decided to embrace nature and not shave again, so that I'll resemble the prophets of old. |
(1) (Reply)
Chrismas Bonus 4 Dustbin Man / The Damn Egg / What Gender Is Computer? / Night Classes
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |