Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,327 members, 7,957,873 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 10:42 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session (405405 Views)
The Federal University Of Technology Akure(futa) 2015/2016 Admission Session / FUTA 2014/2015 Pre-degree / Federal University Of Technology Akure(futa) 2013/2014 Admission Session (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (49) (50) (51) (52) (53) (54) (55) ... (260) (Reply) (Go Down)
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by worisj(m): 8:18pm On Aug 28, 2014 |
Bleshh: Lmfao. Rotfl... Hahahahohoho... No mind me jewe! La wah oh! Na vision i see jare! Hahahahohoho.. LWKMD4HO! Hahaha.. U guys juss lyk 2 dy yab anyaw sef, una no xabi joke? Anyaw, see me in FUTA next mnth or next 2mnths for my matric!next 3 months bros |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seydam21(m): 8:19pm On Aug 28, 2014 |
worisj: lol admission list don frustrate futa aspirants o na curse come remain?.....Abeg make Una no carry this kind attitude enter futa oabi nau...thunder here nd there. Na futa cause all dis rubbish. make una release dis list oo pple are mentally, cursely waiting for it...Lolz! 1 Like |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 8:26pm On Aug 28, 2014 |
worisj: who noticed that the 2013/3014 admission notification is no longer on their website....maybe their working on it!!!! ...I just dey i observechai!!! Futa.edu.ng regular customer... God knws I avnt enter dat site since I checkd ♍Ɣ p.ume result |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Aaam(m): 8:31pm On Aug 28, 2014 |
na ontop say list go come out na im una dey insult una selves....ha ha make una sofri oo.....na baba God get admission,jst put ur trust in im and he wil giv u.....it nt abt dlist comin out;it abt d names on d list.... |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Jherry93(m): 8:31pm On Aug 28, 2014 |
Bleshh: Lmfao. Rotfl... Hahahahohoho... No mind me jewe! La wah oh! Na vision i see jare! Hahahahohoho.. LWKMD4HO! Hahaha.. U guys juss lyk 2 dy yab anyaw sef, una no xabi joke? Anyaw, see me in FUTA next mnth or next 2mnths for my matric!U dey fear? Lolz.......dat joke too dey expensive...at a time like dis.... |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seydam21(m): 8:40pm On Aug 28, 2014 |
Jherry93: U dey fear? Lolz.......dat joke too dey expensive...at a time like dis....Na rumour here and there mak ppl dey fear ooo.....always from an unknown source |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seydam21(m): 8:45pm On Aug 28, 2014 |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by worisj(m): 8:49pm On Aug 28, 2014 |
Dayzzy: chai!!! Futa.edu.ng regular customer... God knws I avnt enter dat site since I checkd ♍Ɣ p.ume resultlol what will one do than to wait for list, check their website daily and observe |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Stanyvic(m): 9:02pm On Aug 28, 2014 |
Lol...Angry aspirants |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 9:12pm On Aug 28, 2014 |
[quote authorseydam21]HACKED!!! And is now open on any browser . . . . . . [size=30pt] Admission status Check[/size][/quote] lmfao! :-D :-D :-D :-D who send this Gambari work na? I sure say he no be even Futa aspirant sef! GERRAAAAWTTTT OF HERE B4 I FIRE YOUR HEAD WITH BARB WIRES OF ELECTROCUTED CURSE!! :-@ |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Divsy(f): 9:33pm On Aug 28, 2014 |
Bleshh: lmfao! :-D :-D :-D :-D who send this Gambari work na? I sure say he no be even Futa aspirant sef! GERRAAAAWTTTT OF HERE B4 I FIRE YOUR HEAD WITH BARB WIRES OF ELECTROCUTED CURSE!! :-@ar u refferin 2 d monarch himself?? sha e pipo must hear...na 4 where u carry ur ugly head cum frm self? 1 Like |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by worisj(m): 10:00pm On Aug 28, 2014 |
Divsy: ar u refferin 2 d monarch himself?? sha e pipo must hear...na 4 where u carry ur ugly head cum frm self?lwkmd Chai can't stop laughing sha |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Divsy(f): 10:06pm On Aug 28, 2014 |
worisj: lwkmd Chai can't stop laughing shaabi nw,na wic kyn c finish be dat |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Femifemco: 10:23pm On Aug 28, 2014 |
worisj: lwkmd Chai can't stop laughing shadey laugh dey go ooo No stop am ..... |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Mosjentle(m): 10:44pm On Aug 28, 2014 |
Lol,without any medical test,(God forbid) im sure some of you here go don get high bp##no insults oo..God go help una all!!I see yu guys in futa already Amen!!,Cum say hii to me when u cum for ur matric'I rep Cv.e. 100lv ..All is well! |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by WIZGUY69(m): 11:02pm On Aug 28, 2014 |
Bleshh: lmfao! :-D :-D :-D :-D who send this Gambari work na? I sure say he no be even Futa aspirant sef! GERRAAAAWTTTT OF HERE B4 I FIRE YOUR HEAD WITH BARB WIRES OF ELECTROCUTED CURSE!! :-@ Guy! you be terrorist? see the wey u just dey run ur mouth since, like tap water! |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 11:05pm On Aug 28, 2014 |
Divsy: abi nw,na wic kyn c finish be datE b lyk say u wan may IYA AGBA slap u 4 dere arby? La Wah Oh!! Na me get ugly head? If i gv u my kik & instagram id na, u go c say my head fine wella! Buh anyhw, onto say u b Pikin, onto say u b Girl, onto say u no get common sense, onto say ur IQ don fall into d negative side, onto say u dey stupid and unreasonable, AND unto say u fit c me 4 Futa when we Matricula8, i Go Just Free ur miniature nitwit lukn hypochondriac irregularized self alone for now!!! + SEYDAM, u geh mawt jor! I didnt luk @ d name b4 i posted my ish. My bad! |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by worisj(m): 11:16pm On Aug 28, 2014 |
Bleshh: E b lyk say u wan may IYA AGBA slap u 4 dere arby? La Wah Oh!! Na me get ugly head? If i gv u my kik & instagram id na, u go c say my head fine wella! Buh anyhw, onto say u b Pikin, onto say u b Girl, onto say u no get common sense, onto say ur IQ don fall into d negative side, onto say u dey stupid and unreasonable, AND unto say u fit c me 4 Futa when we Matricula8, i Go Just Free ur miniature nitwit lukn hypochondriac irregularized self alone for now!!!gut dont insult a lady like that it makes you look foolish tho!!!! |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by worisj(m): 11:19pm On Aug 28, 2014 |
Femifemco: dey laugh dey go ooolol I no know y I like to laugh sha |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 11:28pm On Aug 28, 2014 |
Bleshh: E b lyk say u wan may IYA AGBA slap u 4 dere arby? La Wah Oh!! Na me get ugly head? If i gv u my kik & instagram id na, u go c say my head fine wella! Buh anyhw, onto say u b Pikin, onto say u b Girl, onto say u no get common sense, onto say ur IQ don fall into d negative side, onto say u dey stupid and unreasonable, AND unto say u fit c me 4 Futa when we Matricula8, i Go Just Free ur miniature nitwit lukn hypochondriac irregularized self alone for now!!!I couldn't stp laffing at first, Hahahahahaahahahahahahahahahahahhahahahahahahahahahahahhahhahahaahahahahahhahaahhahahahahahahahahahahahahahhahaha!!! Bt I eventually stopped. 1 Like |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by BigSamX(m): 11:39pm On Aug 28, 2014 |
Futa merit list for 2014/2015 academic session. Elect/elect-70 Civil engr.,-60 Computer sci-65 Mechanical engr.,-58 Agric engr.,-50 Biochemistry-58 Architecture-62 Microbiology-58 Applied Geology-50 Food Sci nd Tech-54 N/B:other courses are 50percent...cutoff comprises of aggregate score of ur jamb nd putme score.GOODLUCk |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 12:04am On Aug 29, 2014 |
BigSamX: Futa merit list for 2014/2015 academic session.source: www.bbc.co.uk/news/24582254/futa_releases_departmental_cutoff+others |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by leki10(m): 12:33am On Aug 29, 2014 |
Maryllyn: no it was last year. d guy said something abt predites not on the merit list and I was just making a reference to oppose it.Aiite |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by WIZGUY69(m): 12:39am On Aug 29, 2014 |
Bleshh: E b lyk say u wan may IYA AGBA slap u 4 dere arby? La Wah Oh!! Na me get ugly head? If i gv u my kik & instagram id na, u go c say my head fine wella! Buh anyhw, onto say u b Pikin, onto say u b Girl, onto say u no get common sense, onto say ur IQ don fall into d negative side, onto say u dey stupid and unreasonable, AND unto say u fit c me 4 Futa when we Matricula8, i Go Just Free ur miniature nitwit lukn hypochondriac irregularized self alone for now!!!Who is this Agbero? You are now becoming boring o. You just end up typing nothing! |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by FolabiCash: 12:47am On Aug 29, 2014 |
Maryllyn: it's ur pds final score which must be 50 or above nd ur jamb which must be 180 or above . ur final score is first semester score plus second divided by 2 Thanks much y'all. This will be the last question about PDS I promise. please what should I write as grade on the PDS registration portal , yu know they graded ssce as 1-9 on the site. How should I put my ssce grades into numbers plus where they asked of Schools & qualifications , can I live it blank or I need to put my primary school & secondary school names in it ? Thanks as yu reply as I dunno want to make mistakes with 15k. And how exam no go dey so , how person fit enter admission list na. |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Calculux95: 1:13am On Aug 29, 2014 |
BigSamX: Futa merit list for 2014/2015 academic session.boss na where u borow dis one from? |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Calculux95: 1:19am On Aug 29, 2014 |
Bleshh: E b lyk say u wan may IYA AGBA slap u 4 dere arby? La Wah Oh!! Na me get ugly head? If i gv u my kik & instagram id na, u go c say my head fine wella! Buh anyhw, onto say u b Pikin, onto say u b Girl, onto say u no get common sense, onto say ur IQ don fall into d negative side, onto say u dey stupid and unreasonable, AND unto say u fit c me 4 Futa when we Matricula8, i Go Just Free ur miniature nitwit lukn hypochondriac irregularized self alone for now!!!guy u na UNIQUE fool o, shey dey drop u 4 floor wen u dey small ni? |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Divsy(f): 6:29am On Aug 29, 2014 |
Bleshh: E b lyk say u wan may IYA AGBA slap u 4 dere arby? La Wah Oh!! Na me get ugly head? If i gv u my kik & instagram id na, u go c say my head fine wella! Buh anyhw, onto say u b Pikin, onto say u b Girl, onto say u no get common sense, onto say ur IQ don fall into d negative side, onto say u dey stupid and unreasonable, AND unto say u fit c me 4 Futa when we Matricula8, i Go Just Free ur miniature nitwit lukn hypochondriac irregularized self alone for now!!!Duh! Luk at yew |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Blurr(m): 7:00am On Aug 29, 2014 |
Chai!!!see as dis castrated bastard with zero ohm traininq(harjlboy) dey insult seydam!!!!i reserve my comments/......by the way, ah no knw say pple phlenty wey dey ghost-follow dis thread o.....chai! Na nw some new pigs con dey tok.....? |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Blurr(m): 7:04am On Aug 29, 2014 |
WIZGUY69: chai! Ah taya o....shey u sabi hin village |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Blurr(m): 7:09am On Aug 29, 2014 |
Bleshh: E b lyk say u wan may IYA AGBA slap u 4 dere arby? La Wah Oh!! Na me get ugly head? If i gv u my kik & instagram id na, u go c say my head fine wella! Buh anyhw, onto say u b Pikin, onto say u b Girl, onto say u no get common sense, onto say ur IQ don fall into d negative side, onto say u dey stupid and unreasonable, AND unto say u fit c me 4 Futa when we Matricula8, i Go Just Free ur miniature nitwit lukn hypochondriac irregularized self alone for now!!! yu be skirt |
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 7:14am On Aug 29, 2014 |
Blurr:issokay jhur! Y'all shud jst Stfu, kk? Am tryna settle somefn here, u n ur shitty m8s just wnt let my mata rest! I tire o! And WizGUY, idc wah u call me, i already acknowledged my fault, so idk WTH u tryna prove wid ur above disjointed letter! |
(1) (2) (3) ... (49) (50) (51) (52) (53) (54) (55) ... (260) (Reply)
The Federal University Of Technology Akure(futa) 2015/2016 Admission Session / Uniben 2012/2013 Session Admission Thread / 2017/2018 UNIBEN Admission Thread Guide
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |