Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,113 members, 7,838,820 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 09:56 AM

An Open Letter To My Future Wife... - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / An Open Letter To My Future Wife... (747 Views)

To Any Girl Dating My Future Husband / Photo: Please Take It Easy On My Future Wife / To My FUTURE WIFE (2) (3) (4)

(1) (Reply)

An Open Letter To My Future Wife... by huthmanadam(m): 9:49pm On Jan 01, 2014
Come,, I hope say ur mama don born u already,, if not, e go be lyk say na my pikin I go marry... Ok,, dat aside,, baby,, life hard die!! See as I dey hustle for u,, even though i've neva seen u b4,, chai!! Love is really blind....
I've browsing various babes,, buh I swear I sure say none of dem be u... Sum of diz babes dey cause one kind yeye-like painful feeling for my heart,, white pple dem call am "Heartbreak".. Sha,, na wa for white pple,, how heart wan break,, shey heart na egg??... Baby,, I know u will neva cause me such pain... Funny enuff,, diz same gals wey I dey browse dey complain say I break abi na I scatter deir heart sef... I know no for dem oo... Baby,, I swear I no go twist,, scatter or break ur heart,, d love wey I get for u no be here,, e pass dat level....
Baby,,, I sure say ur sweet food go dey do me yori-yori for my belle and heart...Wetin u dey do now sef?? Hope say u no deg chat wiv any yeye man.. Take ur time oo... I dey ova vex if na ur matter...
God!!! I can only imagine how beautiful u are!! Hmmm,,, finking weda u go fair or dark,, sha,, dat one doesn't count... Um,, um,, jst be beautiful,,, datz all!!... Knowing myself,, I know say u go too gather,,o boi!! full package on point... Front and back... :-)
I want to say I love you from d nyash of my heart.....
Re: An Open Letter To My Future Wife... by Nobody: 10:04pm On Jan 01, 2014
SMH for you. undecided

Anyway sha..

Happy new year.

(1) (Reply)

Ibo's And Their Funny Names / Hilarious Jokes / Advice To Boys And Girls Of Nowadays About Love

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.