Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,240 members, 7,953,908 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 08:44 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Toto Blow Whistle (14534 Views)
You Remember This Whistle? / How To Whistle With Your Fingers.... / Black-toto. . .lol (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)
Toto Blow Whistle by gentlefuck: 7:17pm On Aug 11, 2008 |
With this kind level of shakara wey girls dem de showcase 4 9ja, Toto gaz blow whistle. |
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 7:54pm On Aug 11, 2008 |
were u get that one from sey toto dey blow whistle? well, i only know sey TOTO dey 'hiss" |
Re: Toto Blow Whistle by manickal(m): 8:46pm On Aug 11, 2008 |
gentlefuck what a lovely name. na your babe toto dey blow the whistle.? o.k now i understand, the dog is between yhur legs abi? |
Re: Toto Blow Whistle by Gabry(f): 2:25am On Aug 12, 2008 |
What Da Hell. . . . I've never heard of a Toto blowing whistle but I ever seen a Toto fart. HAHA! |
Re: Toto Blow Whistle by tollexboy(m): 2:47am On Aug 12, 2008 |
even toto they hiss self, |
Re: Toto Blow Whistle by Gabry(f): 3:27am On Aug 12, 2008 |
tollexboy: |
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 8:27am On Aug 12, 2008 |
una need serious deliverance |
Re: Toto Blow Whistle by clemcykul(f): 8:52am On Aug 12, 2008 |
@topic lol bla bla bla is good why the t******** no go blow whistle? e suppose blow to signal game is over make una ask jaymobb he don hear the whistle tire |
Re: Toto Blow Whistle by coolykdat(m): 9:13am On Aug 12, 2008 |
Chei NLD don corrupt o! Wey my BIBLE I must cast out the spirit of bla bla bla, from all the members and clem is first on my list, cos the spirit force of bla bla is really strong in s/he. **Starts speaking in tongues** reybabaratabarabarantabarashabarantaradabarentereserebarebarantabara! |
Re: Toto Blow Whistle by clemcykul(f): 9:53am On Aug 12, 2008 |
ta! ur prayer dey end for ur ceiling, e no dey pass dia |
Re: Toto Blow Whistle by chioya(f): 10:25am On Aug 12, 2008 |
BLOOD OF JESUS BAD TOPIC |
Re: Toto Blow Whistle by lexicon(m): 10:30am On Aug 12, 2008 |
Toto can only hiss , can not blow wistle. hahahaha. maybe to owner of the toto blow it herself , lol |
Re: Toto Blow Whistle by lexicon(m): 10:32am On Aug 12, 2008 |
coolykdat: Yes . we shall cast the spirit of TOTOLSM out of nairalanders |
Re: Toto Blow Whistle by tufe(m): 10:38am On Aug 12, 2008 |
which kind topic be this one na |
Re: Toto Blow Whistle by clemcykul(f): 2:12pm On Aug 12, 2008 |
na so i see am o |
Re: Toto Blow Whistle by mykali(m): 2:24pm On Aug 12, 2008 |
chineke leh, how can toto blow whistle?. make e enter football field na, i'm sure referees will love to blow d thing. |
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 3:43pm On Aug 12, 2008 |
is it scientifically proven? |
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 7:54pm On Aug 12, 2008 |
spenchuks: most u wait till science prove something right or wrong before u believe, my guy wake up jare i don witness toto hiss for real |
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 8:01pm On Aug 12, 2008 |
for where? |
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:14pm On Aug 12, 2008 |
na question be that? |
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 8:21pm On Aug 12, 2008 |
i wan know where u hear the tin blow whistle and how the whistle sound |
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:28pm On Aug 12, 2008 |
no be from me u go hear that one, ask the guy man wey make up dis thread jare, i don repent. |
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 8:35pm On Aug 12, 2008 |
but u talk say u don witness am before. |
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:41pm On Aug 12, 2008 |
i don eat my word jare |
Re: Toto Blow Whistle by lexicon(m): 9:20pm On Aug 12, 2008 |
Later now TOTO go dey blow trumpet |
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 9:23pm On Aug 12, 2008 |
may god forgive u |
Re: Toto Blow Whistle by lexicon(m): 9:44pm On Aug 12, 2008 |
studio43: lol |
Re: Toto Blow Whistle by lordmassac(m): 10:22pm On Aug 12, 2008 |
na wahaooo! why toto no go hiss? after una don pack all the market wey dey the shop finish |
Re: Toto Blow Whistle by jaymobb(m): 6:54am On Aug 13, 2008 |
spenchuks: This one na senior gist, u no go understand |
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 8:28am On Aug 13, 2008 |
na who come be senior for here? |
Re: Toto Blow Whistle by gentlefuck: 8:24pm On Aug 13, 2008 |
spenchucks,well sha, no b ur fault, afta u don spend all d whole ingredient wey make up d chuks 4 ur body, y u no go ask who b senior n who y toto blow whistle, n 4 u lordmassac, i sure sey toto neva massacre ur body b4. |
Re: Toto Blow Whistle by tufe(m): 8:34pm On Aug 13, 2008 |
this guy, which kind person u be sef |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)
Christmas Has Been Postponed / Join This Whatsapp Comedy Group And Say Good-bye To Boredom Forever / Try Out These "Tongue Twisters"
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |