Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,462 members, 7,843,410 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 03:09 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Happy Buffday To Cbase (5410 Views)
Happy Buffday Tytylayor! / Happy Buffday Clemcielove / Jeovy, Cbase And The Priest (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Happy Buffday To Cbase by chioya(f): 4:30pm On Sep 12, 2008 |
okay i dey go house go wait 4 u, tonight shall be hot. *dances yahoozee out of the party* |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 5:27pm On Sep 12, 2008 |
wetin go happen. ma that impotent man wey no fit perform u dey tell about hot nght. abegee, make we hear word |
Re: Happy Buffday To Cbase by newdeal(m): 5:28pm On Sep 12, 2008 |
*b4 Chioya left* Johnny: mummy, why daddy and evribodi dey dance and smoke like this? Chioya: Johnny, today na ya papa buffday, 12th september! Johnny: Ok, so which year and month dem born my papa? Chioya: see ya head like ya papa own! Johnny ran to cbase Cbase: Johnny wey ya mama? Johnny: i no know, make i go ask am Cbase:[ full of weed smoke] see ya head like ya mama own! Like pikin, like papa and mama |
Re: Happy Buffday To Cbase by Moyola(f): 5:31pm On Sep 12, 2008 |
LoL. . . . . Johnny o!!! |
Re: Happy Buffday To Cbase by skfa1: 5:33pm On Sep 12, 2008 |
Happy Bday c base. |
Re: Happy Buffday To Cbase by MrInfo1(m): 5:49pm On Sep 12, 2008 |
Stale birthday |
Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 6:07pm On Sep 12, 2008 |
thank u my correct guy SKFA1 @Infoboy Dont worry wen u grow up, i'll talk to ur daddy into throwing one for you by the way i'll be throwing a birthday for little Johnny ur good friend, told me u guys are tight friends, so am inviting you, keep ur feeding bottles at home, tell ur mama not to package any snacks for u, dont worry wear only ur clothes, u can wear johnny's own too. , tell oda little friends of yours too, they're all invited. |
Re: Happy Buffday To Cbase by MrInfo1(m): 6:19pm On Sep 12, 2008 |
Stop embarrassing me |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 7:03pm On Sep 12, 2008 |
see this olodo. can u even define embarassment |
Re: Happy Buffday To Cbase by Abbygyal(f): 7:13pm On Sep 12, 2008 |
tufe:lol |
Re: Happy Buffday To Cbase by MrInfo1(m): 7:16pm On Sep 12, 2008 |
Stop Eba rassmenting me ETC |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 7:48pm On Sep 12, 2008 |
see as u wowo |
Re: Happy Buffday To Cbase by showbobo(m): 8:35pm On Sep 12, 2008 |
*Too much noise and smoke*The neighbours are already dialing 911,all of una don enter wahala especially those that would be apprehended with weed.I would be bailing only the ladies out sha anyway.Make the guys know in advance say na OYO dem dey. |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 9:05pm On Sep 12, 2008 |
come, no dey deceive urself for there dey talk 911. na naija we dey, for here, u run to the police station, and as usual, they tell u that they dont have fuel in their car. |
Re: Happy Buffday To Cbase by showbobo(m): 9:57pm On Sep 12, 2008 |
E don even certain say i no go bail you TUFE.And na you dem go catch with exhibit,i know. |
Re: Happy Buffday To Cbase by MrInfo1(m): 9:58pm On Sep 12, 2008 |
tufe: He cosine you |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 10:11pm On Sep 12, 2008 |
@show just so u know, mike okiro na my former hse boi @info i dey helep u tell u truth, u dey vex for me |
Re: Happy Buffday To Cbase by showbobo(m): 10:22pm On Sep 12, 2008 |
Before Mike Okiro come nko??U go don suffer well well.I pity u |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 10:25pm On Sep 12, 2008 |
maka how na. i have connections in high and low places |
Re: Happy Buffday To Cbase by showbobo(m): 10:37pm On Sep 12, 2008 |
Re-phrase abegee.Remove the HIGH and simply say I have connections in low places,ok?? |
Re: Happy Buffday To Cbase by MrInfo1(m): 10:37pm On Sep 12, 2008 |
life is beautiful |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 10:39pm On Sep 12, 2008 |
abi oh, i still thank God for everything |
Re: Happy Buffday To Cbase by showbobo(m): 11:09pm On Sep 12, 2008 |
infobaba:na MTN u dey work |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 11:11pm On Sep 12, 2008 |
. . no e for be etisalat na. see talk |
Re: Happy Buffday To Cbase by TheSly: 11:19pm On Sep 12, 2008 |
showbobo: tufe: |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 11:22pm On Sep 12, 2008 |
ur job na to dey shine teeth up and down abi |
Re: Happy Buffday To Cbase by showbobo(m): 1:44am On Sep 13, 2008 |
No mind am.Na unilever him dey work(close-up) |
Re: Happy Buffday To Cbase by Gabry(f): 3:58am On Sep 13, 2008 |
HAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAa. . . . . I LOVEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEE Birthdays. . . . If its my birthday, I would like to have a teddy bear. Thank you |
Re: Happy Buffday To Cbase by Jeovy(m): 4:39am On Sep 13, 2008 |
I hope you can still remember when you were born |
Re: Happy Buffday To Cbase by Gabry(f): 6:49am On Sep 13, 2008 |
DUH UHHH. . . 1983! You think I be grandma? |
Re: Happy Buffday To Cbase by showbobo(m): 9:25am On Sep 13, 2008 |
God. . . Na you and my Grandmother be same year(1983).Which month you be cos you fit even senior her with some months. . |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 9:29am On Sep 13, 2008 |
kai showbobo, the gal dey lie oh. she dey try redice age so she go find husband. her real year is 1936. do the maths and know her real age |
Why Men Have Two Hands / Oga Dibu And Jamb / Get Connected With Wealthy Sugar Mummy,daddy.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |