Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,858 members, 7,844,789 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 07:51 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch B House (621629 Views)
NYSC 2015 Batch B House / NYSC 2014 Batch C House / NYSC 2013 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (200) (201) (202) (203) (204) (205) (206) ... (925) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 4:57pm On Jul 10, 2014 |
Meeky: no now.dis our wedding remember say divorce no dey.i was greeting a friend na Someone, samguine I think,talked about how handsome meeky was. I say make I check your profile make I confirm. Mehn, wetin I see make fear catch me Make all of una see for una self following: Mummytea(f), EmergeA(f), Lily4star(f), DrAmanda(f), sept26(f), Adorayble(f), QweenMercy(f), flexxygurl(f), mimiy05(f), onosj(f), Bamidupe20(f), becca675(f), Endowed5(f), funkybaby(f), Maryanita16(f), prixxy7(f), Princesschi(f), wendycindy(f), FruityLass(f), princessjummy(f), Amusaopeyemi(f), traecey(f), ENIMONEY(f), Ewiss(f), luvlycutebay, PurestBoy(m), binigirl(f), Naturalluv(f), Mercikool, rokiatu(f), mimibets(f), Eveluv(f) shooo, Guy no dey follow you? |
Re: NYSC 2014 Batch B House by chykmoni(m): 5:01pm On Jul 10, 2014 |
adedeji65: this is 6k @ katangua Lagos, not OK but very strong, u can get OK for the same amountchoi with the boot, can i automatically get the highest goal scorer Can i use it to score goal from corner side Can i score from 50m away from post, can i score 5goals per match If it can do all these things, jst warebill two of em for moi 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch B House by QweenMercy(f): 5:01pm On Jul 10, 2014 |
rationalmind: rationalmind: |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Meeky(m): 5:02pm On Jul 10, 2014 |
rationalmind:bros bros.look well.traecey sef don vex with me. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by ajasa4link: 5:03pm On Jul 10, 2014 |
chykmoni:Not really jare, d useless machine no dey talk wether make full-time win or penalty win. Bookies no dey for extra time /penalty win o. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by buksich(f): 5:04pm On Jul 10, 2014 |
Samguine: Gt myn 1200 |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 5:06pm On Jul 10, 2014 |
Meeky: bros bros.look well.traecey sef don vex with me. And you don't think that's good news for me? The number of girls available for me automatically increases by one. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 5:06pm On Jul 10, 2014 |
rationalmind:God bless u..Ojestas here are d facts..Meeky gud bye.ni..I nid mi a faithful nigga |
Re: NYSC 2014 Batch B House by adonismuller(m): 5:07pm On Jul 10, 2014 |
Meeky: no way bro.unless dem witch dat personhahahahahaha,okay baba i dy c u and dat babe! |
Re: NYSC 2014 Batch B House by chykmoni(m): 5:09pm On Jul 10, 2014 |
ajasa4link:i been talk am guyz come the talk say the tin dey work wella for them...via double chance(1X) |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 5:10pm On Jul 10, 2014 |
traecey: God bless u..Ojestas here are d facts..Meeky gud bye.ni..I nid mi a faithful nigga*lips sealed* |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 5:10pm On Jul 10, 2014 |
traecey: God bless u..Ojestas here are d facts..Meeky gud bye.ni..I nid mi a faithful nigga Hehehe, are you both really serious? Na joke I dey o. The number of girls one follows on Nairaland does not imply one will be unfaithful in his relationship. I for one don't send requests to ladies to follow them not because it depicts unfaithfulness but because pride will never let me do that. So sis, Na joke I dey o |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 5:10pm On Jul 10, 2014 |
chykmoni:Lol u b magician? |
Re: NYSC 2014 Batch B House by chykmoni(m): 5:12pm On Jul 10, 2014 |
traecey: God bless u..Ojestas here are d facts..Meeky gud bye.ni..I nid mi a faithful niggai'm always by ur side....i can 't allow yo to suffer heart brk from meeky.... My arms are always open for yo' |
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 5:13pm On Jul 10, 2014 |
rationalmind:lmao |
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 5:14pm On Jul 10, 2014 |
rationalmind:na joke we dey too ni 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 5:15pm On Jul 10, 2014 |
chykmoni:chyk tnx jur |
Re: NYSC 2014 Batch B House by chykmoni(m): 5:16pm On Jul 10, 2014 |
adedeji65: Lol u b magician?broo with 6k boot, i suppose be magician o. Wat will it profit a nigga if he spent 6k for boot without a sin gle goal |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 5:18pm On Jul 10, 2014 |
chykmoni: bros, you sure say you dey her side or you dey tidy your own package |
Re: NYSC 2014 Batch B House by chykmoni(m): 5:20pm On Jul 10, 2014 |
traecey: chyk tnx juryou're welcome sweetie. Your h@ is too fragile to be broken nau. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 5:20pm On Jul 10, 2014 |
rationalmind:make una no kill mi wit lafta o |
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 5:21pm On Jul 10, 2014 |
chykmoni:my hrt is stronga dan kpomo buh shit apuns |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 5:22pm On Jul 10, 2014 |
chykmoni:Lol..... u fit dey defend |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 5:22pm On Jul 10, 2014 |
traecey: na joke we dey too ni lol, better o. Before Meeky go change am for me |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 5:23pm On Jul 10, 2014 |
traecey: God bless u..Ojestas here are d facts..Meeky gud bye.ni..I nid mi a faithful niggathat's true sha. .u need a faithful guy. someone as beautiful as u are,one guy will now be doing wayo for u. lailai! |
Re: NYSC 2014 Batch B House by chykmoni(m): 5:25pm On Jul 10, 2014 |
rationalmind:i don already tidy my package finish as i'm typing this right now, we just finished banga soup oooh yea thats her favourite |
Re: NYSC 2014 Batch B House by ajasa4link: 5:27pm On Jul 10, 2014 |
chykmoni:just one game on 1x isn't going to make man some good money |
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 5:29pm On Jul 10, 2014 |
Ojestas: that's true sha. .u need a faithful guy. someone as beautiful as u are,one guy will now be doing wayo for u. lailai!rara o..lai lai.. 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 5:31pm On Jul 10, 2014 |
chykmoni:chyk fah catch u...I hope they sell it in camp |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 5:35pm On Jul 10, 2014 |
chykmoni: I urge you to be careful what you say. Meeky go soon show. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by x3da(m): 5:48pm On Jul 10, 2014 |
Gentleface5: I base in Enugu Are you going with this batch and also which school did u finish from |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Meeky(m): 5:51pm On Jul 10, 2014 |
i think its about time i take a bow and watch traecey from d sidelines.i ma cool with it. |
(1) (2) (3) ... (200) (201) (202) (203) (204) (205) (206) ... (925) (Reply)
NYSC 2013 Batch C Corp Members House / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |