Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,683 members, 7,816,788 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 05:10 PM

NYSC 2014 Batch B House - NYSC (328) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch B House (616774 Views)

NYSC 2015 Batch B House / NYSC 2014 Batch C House / NYSC 2013 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (325) (326) (327) (328) (329) (330) (331) ... (925) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch B House by Temmytea70(m): 1:30pm On Jul 17, 2014
ALAYORMII:

Wetin you wan do the gurl?
No rape am ooo

We go just beat am after class.

Meatpie abi na Traeceypie, com rectify ur error b4 we plan finish for ur head ooo

And some boiz don dey talk rape matter sef bur Mii no dey dat one ooo
Na just to beat you Mii dey ooo

*thiinking*
Bur the gurl go sweet ooo if I mount am.

Mount who?....tracey?......na ma babe abeg o
Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 1:31pm On Jul 17, 2014
ALAYORMII:

Wetin you wan do the gurl?
No rape am ooo

We go just beat am after class.

Meatpie abi na Traeceypie, com rectify ur error b4 we plan finish for ur head ooo

And some boiz don dey talk rape matter sef bur Mii no dey dat one ooo
Na just to beat you Mii dey ooo

*thiinking*
Bur the gurl go sweet ooo if I mount am.
Jaysu!!!! *covers ears*
Re: NYSC 2014 Batch B House by Temmytea70(m): 1:32pm On Jul 17, 2014
Cleoqueen:
Hahahahahaha...manage what you get...#team akwa ibom ...will see the full piece of this beautiful work or art embarassed embarassed


Nawa o.... U just give us tip of d iceberg abi.... E no good o....
Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 1:33pm On Jul 17, 2014
Cleoqueen:
Hahahahahaha...manage what you get...#team akwa ibom ...will see the full piece of this beautiful work or art embarassed embarassed
#Sad
Ya name shall be posted to lagos camp IJN.....Amen!!!!
Re: NYSC 2014 Batch B House by Temmytea70(m): 1:33pm On Jul 17, 2014
Hissexcellencie:
Jaysu!!!! *covers ears*


Hmmmm.. No mind am...e no mean am
Re: NYSC 2014 Batch B House by cutiepie01(f): 1:45pm On Jul 17, 2014
Ojestas: plesent mummy
Ayam a baby oo.Lolz
Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 1:52pm On Jul 17, 2014
Cleoqueen:
Hahahahaha....oooh sweerie kiss
Cleo, c'mon naw You know how I feel 'bout u. So far now you are tickin all †ђξ boxes I want. 'Cos baybie I dunno wah love is; maybe I'm cuckoo...
I just know wah I'm feelin and its all because of you...
Pls say Yes to me.
Re: NYSC 2014 Batch B House by cutiepie01(f): 1:52pm On Jul 17, 2014
Cleoqueen: I'm not dr phila
**Breaths out**Now, i believe you.But,we dont even know drphila's face in d first place,her pix wasnt/isnt on her profile.Hehehe.Ayam happy u've posted d pix anyways,so me too i've seen d pix they've bn talking abt*winks*
Re: NYSC 2014 Batch B House by luvlycutebay(f): 1:53pm On Jul 17, 2014
Present present present







cutiepie01: ATTENDANCE FOR THURSDAY,17TH JULY 2014.
If u see ur name answer by typing 'present ma'
Prixxy7
Rd2010
whytjane
God's favourite
Chykmonie
Hisexcellencie
Macuwon(my one and only ajebutter)Cleoqueen(Dr phila.bd in disguise)Lorddaywalker
TiffanyJ
Smeeky(smeekorious smeeky!)
Meeky(new minister of women affairs)
Rationalmind
Highmey
Okikpo(Oyel money)
Raystar96(my admirer)
Noordean
Azyd
Ojestas(OJesty bobo)
Ifyzo(my love)
Rhazur(Results must surely cancel insults)
Suyamaster
Darkchocolate
Valentinooo
Enimoney
Hamzeiy
Siegfried
Buksich
Bentonmaye
Ajasa4link
Nellcy now enellcy
Gaetano
samguine(the ladies guya.k.a Mr B14)hehe
Luvlycutebay
wld be back with list of those i omitted later.Enjoy ur day!
Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 1:54pm On Jul 17, 2014
Temmytea70:


Hmmmm.. No mind am...e no mean am
I hope so o

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by ALAYORMII: 1:55pm On Jul 17, 2014
Temmytea70:

Mount who?....tracey?......na ma babe abeg o

How you take know wetin I dey think? You be winch?

Na just think I dey think ooo

I no dey ra.pe gurls ooo

I get enuff kpekus for hand
Re: NYSC 2014 Batch B House by ALAYORMII: 1:58pm On Jul 17, 2014
Hissexcellencie:
Jaysu!!!! *covers ears*

Abeg comot hand for ear

No come here come dey form holier than thou (burn again) oooo

You no talk sey you sef wan do?
Re: NYSC 2014 Batch B House by REDBUNNY(f): 1:59pm On Jul 17, 2014
Good afternoon housemates kiss
Re: NYSC 2014 Batch B House by cutiepie01(f): 2:04pm On Jul 17, 2014
Temmytea70:

Me I don set ambush for am......
Lmao.Na me una dey plan 4 like this?una no vex o.It was an omission nt intentional,and dats inevitable.I'll be back with another list later sha
Re: NYSC 2014 Batch B House by cutiepie01(f): 2:07pm On Jul 17, 2014
ALAYORMII:

Wetin you wan do the gurl?
No rape am ooo

We go just beat am after class.

Meatpie abi na Traeceypie, com rectify ur error b4 we plan finish for ur head ooo

And some boiz don dey talk rape matter sef bur Mii no dey dat one ooo
Na just to beat you Mii dey ooo

*thiinking*
Bur the gurl go sweet ooo if I mount am.
I swear u no well.Lmao

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by khemorah: 2:13pm On Jul 17, 2014
Miner13:


and finally you did.

cheers!

beautiful morning to you queen kemi
Lol. Who says my name is Kemi? Good afternoon to you too.
Re: NYSC 2014 Batch B House by Footlocker(m): 2:15pm On Jul 17, 2014
prixxy7: pls can U̶̲̥̅̊ tel me wat rily happens in dat CDS stuff. Wat do D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ do?
. Skills acquisition /lectures(in which they market products ,like today it was a 10.5k '5lesson'' programme ON health and safety blah blah You'll get a certificate. /socialize with your cds group member/taxation of corpers for projects/activities/outings. Signing of weekly attendance. *modified*
Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 2:16pm On Jul 17, 2014
moshmod101:
Lol..I been dey around o,just dat reading thru d chat at times is
More interesting..I'm gud bro n u?
bozz I dey aiit o! God dey ordaine. Wagbayi baba mi

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 2:17pm On Jul 17, 2014
Temmytea70:


Nawa o.... U just give us tip of d iceberg abi.... E no good o....
Lol..yes baby...suspense thrills grin

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 2:20pm On Jul 17, 2014
Hissexcellencie: #Sad
Ya name shall be posted to lagos camp IJN.....Amen!!!!
Baby...I'm sorry, but God will not answer your prayer

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 2:23pm On Jul 17, 2014
cutiepie01: Ayam a baby oo.Lolz
present,baby
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 2:25pm On Jul 17, 2014
Hissexcellencie:
Cleo, c'mon naw You know how I feel 'bout u. So far now you are tickin all †ђξ boxes I want. 'Cos baybie I dunno wah love is; maybe I'm cuckoo...
I just know wah I'm feelin and its all because of you...
Pls say Yes to me.
Wow.... embarassed embarassed...you are so sweet, but I need sometime to think about it*blushing*
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 2:29pm On Jul 17, 2014
cutiepie01: **Breaths out**Now, i believe you.But,we dont even know drphila's face in d first place,her pix wasnt/isnt on her profile.Hehehe.Ayam happy u've posted d pix anyways,so me too i've seen d pix they've bn talking abt*winks*
Hahaha...this was not the pic they were talking about o...so you are still not convinced that I'm not dr phila?
Re: NYSC 2014 Batch B House by buksich(f): 2:38pm On Jul 17, 2014
nobletay:
how's ur nite? wish u blessed day ahead.
wch camp do u rep self? u kinda gal I wanna pally with in camp . black and beautiful
grin

Wish u blessed day 2. Ogun
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ifyzo(f): 2:49pm On Jul 17, 2014
cutiepie01: ATTENDANCE FOR THURSDAY,17TH JULY 2014.
If u see ur name answer by typing 'present ma'
Prixxy7
Rd2010
whytjane
God's favourite
Chykmonie
Hisexcellencie
Macuwon(my one and only ajebutter)Cleoqueen(Dr phila.bd in disguise)Lorddaywalker
TiffanyJ
Smeeky(smeekorious smeeky!)
Meeky(new minister of women affairs)
Rationalmind
Highmey
Okikpo(Oyel money)
Raystar96(my admirer)
Noordean
Azyd
Ojestas(OJesty bobo)
Ifyzo(my love)
Rhazur(Results must surely cancel insults)
Suyamaster
Darkchocolate
Valentinooo
Enimoney
Hamzeiy
Siegfried
Buksich
Bentonmaye
Ajasa4link
Nellcy now enellcy
Gaetano
samguine(the ladies guya.k.a Mr B14)hehe
Luvlycutebay
wld be back with list of those i omitted later.Enjoy ur day!
present ma,sorry for answering late my headmistress/love
Re: NYSC 2014 Batch B House by GodsFavourite1(f): 2:50pm On Jul 17, 2014
adedeji65: coommon babey ...... Tell me what u want *insugardaddysvoice* trippings na small thing na *winks*
hehehehehe.I want ferrari, murano, 500 trillion naira, bungalow and 6 hectares of land*winks*

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by GodsFavourite1(f): 3:01pm On Jul 17, 2014
cutiepie01: God' favourite,Good to have u back.How've u been?apology accepted,hope u ans ur name in d next attendance.
thank you ma and headmistress, I am very happy you didn't punish me.have been fine oooo though one sickness or the other comes around but I won't fall ill again. How have you been ? I know you will paint the camp red ni as per la babe la hot
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 3:02pm On Jul 17, 2014
GodsFavourite1: hehehehehe.I want ferrari, murano, 500 trillion naira, bungalow and 6 hectares of land*winks*
ha , I think u be davido *nio* *oya* 6hectares dey my village cheesy *bungalow dey sef *ferrari* ehmmmm *muranoo* tipper dey oooohhhhh*
Re: NYSC 2014 Batch B House by moshmod101(m): 3:02pm On Jul 17, 2014
lorddaywalker: bozz I dey aiit o! God dey ordaine. Wagbayi baba mi
Na so mii broda #Iyoaye
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 3:03pm On Jul 17, 2014
buksich:

Wish u blessed day 2. Ogun
me dey ogun presently thoh cheesy *smiles*
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 3:11pm On Jul 17, 2014
hello ifyzo, bn a while. .Godsfavourite1(babie la hot) whatsup nah?. .opeyemia, how's ur day goin?, honeydear,enimoney,cleoqueen (drphilA; could dis be true?), rd2010, my humble greetings to u. . and to all guys presently in d house. .no vex say i no mention una names,, i no fit dey type ur monikers ni.(not sexy) lolz

3 Likes

Re: NYSC 2014 Batch B House by Temmytea70(m): 3:16pm On Jul 17, 2014
cutiepie01: Lmao.Na me una dey plan 4 like this?una no vex o.It was an omission nt intentional,and dats inevitable.I'll be back with another list later sha


Waiting for the list o

(1) (2) (3) ... (325) (326) (327) (328) (329) (330) (331) ... (925) (Reply)

NYSC 2013 Batch C Corp Members House / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.