Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,009 members, 7,828,543 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 11:12 AM

NYSC 2014 Batch B House - NYSC (360) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch B House (619332 Views)

NYSC 2015 Batch B House / NYSC 2014 Batch C House / NYSC 2013 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (357) (358) (359) (360) (361) (362) (363) ... (925) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 7:13am On Jul 20, 2014
mikedimeji:
Bro Abeg which of the adedeji is ur own? I have an inlaw whose surname is adedeji
na me na.....
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 7:13am On Jul 20, 2014
Meeky: ebevande dey ring road bros?
u wan go der......
Re: NYSC 2014 Batch B House by Smeeky(m): 7:17am On Jul 20, 2014
Darkchocolate:

Errr...Baby kwa Hmmm
Lol...u prefer "better pikin" cheesy
Miss
Re: NYSC 2014 Batch B House by agohmamuda(m): 7:42am On Jul 20, 2014
lorddaywalker: niggaz nid to rugged to survive.. I raise 2 hands for u oo. Boss nigga
now u dey make my head swell. Plenty guys sef dey weh rugged die. Be strong, study ur environ, always hav an escape plan, stay informed and always b prayerful. Do dis, even Borno n Maiduguri will be a tourist site to u. Lol.

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 8:15am On Jul 20, 2014
DrPhilABd: *in angelica's voice* if you keep on asking, u ll neva know... Hehehe mayb someone else ll teach u, ask Tracey or Whytjane... Me nor get dt kain tym.
y na,na u I trust pass
Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 8:20am On Jul 20, 2014
Meeky: ebevande dey ring road bros?
YES. Som seconds treck aftr/b4 burbbles+
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ptoocool(m): 8:28am On Jul 20, 2014
JES___ is incomplete without US..
CH___RCH is incomplete without U..
Be part of todays' services..

Say NO to e-service..

Good Morninq y'all & Happy Blessed Sunday..

3 Likes

Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 8:30am On Jul 20, 2014
Meeky: lordday walker ebevande dey ring road
YES BOSS! Ebvande dey ringroad na
Re: NYSC 2014 Batch B House by agohmamuda(m): 8:32am On Jul 20, 2014
WhytJane:
"me again"
please I don't knw abt u nd ur U.S whatever tongue na ur type dey run for "banger and knockout" sound
laffing my ass out. U fit kee person. Google my alais n see 4 ur self: colonel lucas
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 8:46am On Jul 20, 2014
Meeky: thank you.A creamer babe just made my day.#honeydear(i heard her sweet name is maureen)
This guy. . Lol
Re: NYSC 2014 Batch B House by Meeky(m): 8:55am On Jul 20, 2014
adedeji65: u wan go der......
bro i need check d place when i enter ib next month ending

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 8:59am On Jul 20, 2014
Meeky: bro i need check d place when i enter ib next month ending
ebevande is adjacent bubbles,after mobil along ringroad (challenge road) ...... Check bubbles tooo, but NB: na hell fire ooh !!! Lol!!
Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 9:11am On Jul 20, 2014
Meeky: bro i need check d place when i enter ib next month ending
u ar welcome boss! Bt if u no get money,no com here oo b4 una go dey say Ib dull o.
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 9:13am On Jul 20, 2014
lorddaywalker: u ar welcome boss! Bt if u no get money,no com here oo b4 una go dey say Ib dull o.
serious word !!!! Believe say for abk self places dey if una get money .. Dunkin pepper for stadium and loriani bar , just to mention few , all na packaging
Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 9:33am On Jul 20, 2014
8 days to call ups.Let's kip coaling d train,we almost there..adage says" PIKIN GO DIE O!,OR EM GO SURVIVE,YOU WIL FIRST GREET D MAMA WEY BORN". Meaning my runz to OYO pure or no pure,I gads prepare for d camp,b it SOKOTO,BORNO or ZAMFARA..**off to buy som tinz 4 camp**
Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 9:35am On Jul 20, 2014
adedeji65: serious word !!!! Believe say for abk self places dey if una get money .. Dunkin pepper for stadium and loriani bar , just to mention few , all na packaging
naso boss mi

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 9:44am On Jul 20, 2014
Samguine:
shocked shocked shocked
Barawo ni bobo yi sha..tongue. Ask her yourself

cheesy whether I ask you or her, what difference does it make?

I thought the bible made this clear.

Genesis 2:24

....... and they shall become one flesh grin
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 9:47am On Jul 20, 2014
ewosk:

na u b oga na, btw Michael go like kno e own...make i check weda i stil get him call up no....i go msg u...u don go collect statement of result??

Lol, no be who finish clearance go collect statement?

I have to rush down to school on Tuesday so I can complete my clearance so as to collect my statement before next monday.
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 9:50am On Jul 20, 2014
lorddaywalker: even if u ar d son of DG of NYSC,he wouldn't let u violate or breaks protocol..dats call abuse of power. Jst ma opinion sha

tongue
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 10:10am On Jul 20, 2014
lorddaywalker: 8 days to call ups.Let's kip coaling d train,we almost there..adage says" PIKIN GO DIE O!,OR EM GO SURVIVE,YOU WIL FIRST GREET D MAMA WEY BORN". Meaning my runz to OYO pure or no pure,I gads prepare for d camp,b it SOKOTO,BORNO or ZAMFARA..**off to buy som tinz 4 camp**
haha!!! E my runs to oyo pure oooh , we go c for dre if ur runs pure lol!!
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 10:14am On Jul 20, 2014
Wednessday is kuto market !!! Make I go gather camp things *sipsLipton*
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 10:14am On Jul 20, 2014
Smeeky: ok,since u now work call-up letter,I need u to design someone's own for Lagos stream 2...I know d guy is gonna gun himself grin cos he can't wait for aug 5


grin I don't design call up letters. No go put sand for my garri o.

One of the guys wey dey this thread fit be SSS. I even dey suspect one person. Make I no mention in name cheesy
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 10:15am On Jul 20, 2014
buksich:

Mr rationalmind, aproco u tongue . Ds ur inquisitive nature wnt land ur mouth in hot&peppery soup 1day! I'm fyn anywyz. Btw,wt r u guyz sndin 2urselves dt u r nt rdy 2recieve xcept it blngs 2buksich cuz I hrd u mention ma name.

Lol, its your call up letter ma'am
Re: NYSC 2014 Batch B House by Darkchocolate(f): 10:20am On Jul 20, 2014
Smeeky: Lol...u prefer "better pikin" cheesy
Miss

Much better!
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 10:22am On Jul 20, 2014
sokarsenal: . Even people that have not made a comment in this thread are making......fellow free thinker rational mind......you just increased traffic in this thread

Hehehe, maybe that was my goal after all grin
Re: NYSC 2014 Batch B House by bentonmaye(m): 10:25am On Jul 20, 2014
Top of the morning people!!:api sunday ya all.
Re: NYSC 2014 Batch B House by moshmod101(m): 10:28am On Jul 20, 2014
adedeji65: serious word !!!! Believe say for abk self places dey if una get money .. Dunkin pepper for stadium and loriani bar , just to mention few , all na packaging
Loriani is kinda old bro, Fisher's place @ Oke ilewo and maybe My kitchen would
Wow any bar crooner in ABK!
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 10:31am On Jul 20, 2014
DrPhilABd: Okay Na, enjoy. bt don't get caught.

I didn't say I was one. This one wey you don dey advice me. Small time now, all these girls wey dey eye me go con dey run from me grin
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 10:34am On Jul 20, 2014
ENIMONEY: boss no be so o!!! Eni is into girls only o. grin

This is no news to some of us. We knew a long time ago
Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 10:35am On Jul 20, 2014
adedeji65: haha!!! E my runs to oyo pure oooh , we go c for dre if ur runs pure lol!!
we go all knw our stand by 30th.
Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 10:37am On Jul 20, 2014
moshmod101:
Loriani is kinda old bro, Fisher's place @ Oke ilewo and maybe My kitchen would
Wow any bar crooner in ABK!
naso bro.
Re: NYSC 2014 Batch B House by moshmod101(m): 10:39am On Jul 20, 2014
Morning Gees,just checked up my calender now ,guess wat the
Muslim Eid-el fitri is on Monday and d FG is likely to declare mon
And Tue as public holidays which is 28 and 29th...I think another alteration in the calender is beckoning

(1) (2) (3) ... (357) (358) (359) (360) (361) (362) (363) ... (925) (Reply)

NYSC 2013 Batch C Corp Members House / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.