Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,433 members, 7,850,525 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 12:26 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch B House (622485 Views)
NYSC 2015 Batch B House / NYSC 2014 Batch C House / NYSC 2013 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (429) (430) (431) (432) (433) (434) (435) ... (925) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch B House by Miner13: 7:59pm On Jul 22, 2014 |
Hissexcellencie: u mean am? just like baba ijebu toooo sure 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Miner13: 8:00pm On Jul 22, 2014 |
Hissexcellencie: Baba calm down! oya chop knockles |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 8:10pm On Jul 22, 2014 |
traecey: dis hus is dry todaeguys dey okirika market |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Smeeky(m): 8:14pm On Jul 22, 2014 |
adedeji65: guys dey okirika marketLol..guys don shop finish,na callup letter we dey wait... @house..abeg who don buy Flask make we see,the ones I dey see na stainless oo..I no wan buy free flask for soldiers. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 8:16pm On Jul 22, 2014 |
Smeeky:lolz me dey go akube market tomorow , we plenty sef |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 8:19pm On Jul 22, 2014 |
adedeji65: awesome , I have B.eng in civil engineering toooo aws ume self get B.eng in electrical/electronics engineering,engineer I greet u |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Smeeky(m): 8:24pm On Jul 22, 2014 |
adedeji65: lolz me dey go akube market tomorow , we plenty sefahn.watin una dey wait for? Una wan grow d money wey dey account |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 8:27pm On Jul 22, 2014 |
Sugarkemi....how are you doing? |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 8:28pm On Jul 22, 2014 |
Macuwon...back from the dead eh? |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 8:32pm On Jul 22, 2014 |
Miner13:dis guy, dnt let me seize ur call up letter o. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 8:33pm On Jul 22, 2014 |
Samguine: Sugarkemi....how are you doing?shes fyn. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by sugarkemi(m): 8:35pm On Jul 22, 2014 |
Am fyn. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 8:36pm On Jul 22, 2014 |
Ojestas: shes fyn.Assistant boyfriend |
Re: NYSC 2014 Batch B House by sugarkemi(m): 8:36pm On Jul 22, 2014 |
Ojestas: shes fyn.am doing great nd u |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 8:37pm On Jul 22, 2014 |
sugarkemi: Am fyn.Sure. One of the finest of the lot. How's your day? |
Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 8:39pm On Jul 22, 2014 |
Jimwalex:jIMWALEX waddidu? |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 8:39pm On Jul 22, 2014 |
sugarkemi: am doing great nd um very good too. Thanks! |
Re: NYSC 2014 Batch B House by sugarkemi(m): 8:39pm On Jul 22, 2014 |
Samguine:not bad nd u |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 8:40pm On Jul 22, 2014 |
Samguine:Deputy Assistant boyfriend . .but i hail u o. eeeeh! |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 8:41pm On Jul 22, 2014 |
azyd:na everywhere dem dey . |
Re: NYSC 2014 Batch B House by heemah(f): 8:45pm On Jul 22, 2014 |
adedeji65: hope u dint miss me much sweeetnot evn for a sec. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 8:48pm On Jul 22, 2014 |
heemah:loool wellll, more reason u dint reply me |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 8:50pm On Jul 22, 2014 |
sugarkemi: not bad nd uNot bad?? I like the sound of it. Tell me about it |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 8:51pm On Jul 22, 2014 |
heemah:Women..fear them |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 8:52pm On Jul 22, 2014 |
NYSC DG Warns Corps Members Against Use Of Fake Posting Documents The Director- General of the National Youth Service Corp, Brigadier- General Johnson Olawumi, has warned potential corp members to be upright, saying the full weight of the law will be brought to bear on anyone who procures fake medical papers for the purpose of effecting redeployment. Speaking at a media parley in Abuja, Brigadier- General Olawumi, while acknowledging the security challenges in some parts of the country, said cases of relocation will be treated strictly on merit based on marital, health and security grounds. The NYSC DG, who announced that Batch B orientation of corp members, will commence in the first week of August with 96,000 graduates participating, also noted that the Youth Service Corp remains committed to ensuring the development of rural areas in all ramifications. By Channels Television | July 22nd, 2014 | Local | 0 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch B House by sugarkemi(m): 8:55pm On Jul 22, 2014 |
heemah:heemah,u wicked small ooo.u cant even say nt even a mins |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 8:56pm On Jul 22, 2014 |
Smeeky: ahn.watin una dey wait for? Una wan grow d money wey dey accountwe wan go on markt day nioooo. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 8:57pm On Jul 22, 2014 |
Ojestas: Deputy Assistant boyfriend . .but i hail u o. eeeeh!Na you be boss. We look up to you bro |
Re: NYSC 2014 Batch B House by moshmod101(m): 9:00pm On Jul 22, 2014 |
osemu8: NYSC DG Warns Corps MembersWaoh 96,000!!!are we dat much? 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch B House by azyd(m): 9:00pm On Jul 22, 2014 |
Ojestas: na everywhere dem dey .na so nw...dem don fall victim finish cum dey find person wey go fall for dem 1 Like |
(1) (2) (3) ... (429) (430) (431) (432) (433) (434) (435) ... (925) (Reply)
NYSC 2013 Batch C Corp Members House / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |