Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,702 members, 7,827,570 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 01:45 PM

NYSC 2014 Batch B House - NYSC (829) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch B House (619136 Views)

NYSC 2015 Batch B House / NYSC 2014 Batch C House / NYSC 2013 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (826) (827) (828) (829) (830) (831) (832) ... (925) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch B House by DrPhilABd: 9:43pm On Sep 13, 2014
Cleoqueen:
Choooi...they have come aghen!...Wetin I carry na?...na the things God give me o.. I no fit complain or shout
Hw u go complain wen pple dey admire am? U knw wetin u carry na afta all u are d carrier... Don't try to complain abt d 'thgs' o lest they ll be taken frm u & given to yet anoda... I bet u won't lyk dt because some ladies here wish dey had such blessings.
Re: NYSC 2014 Batch B House by DrPhilABd: 9:45pm On Sep 13, 2014
Meeky: even the one wey dey like pimple sef.so far d lips can swallow
Chai... Confirmed! U r a badt man, a true eater
Re: NYSC 2014 Batch B House by DrPhilABd: 9:46pm On Sep 13, 2014
Jealouzzy:

Chizoz

ya bosom must be a silencer
I dey tell u... One of them fit be ur head size
Re: NYSC 2014 Batch B House by DrPhilABd: 9:50pm On Sep 13, 2014
Meeky: catch fire kethe milk from d bossom wud quench the fire grin
haba doctor!!! Na u induce her hormones to dey produce milk or abi u don score goal already?
Re: NYSC 2014 Batch B House by DrPhilABd: 9:51pm On Sep 13, 2014
Cleoqueen:
Hmmm...well, you have not seen...but I tell you this, 1-99, has NOTHING on "this" 100 tongue
Lmao... Mehn, I love dis girl die. U too much abeg... U totally killed it

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by DrPhilABd: 9:54pm On Sep 13, 2014
sessytony: Get behind me!!!! cleoqueen and co are really ralking dirty hear oh. Make una no let a new christian convert backslide oh. I refuse to b contaminated
Lol... Dis guy don't wanna be contaminated before He go dey peep thru window for family house wen ladies are in d bathroom
Re: NYSC 2014 Batch B House by sessytony(m): 10:02pm On Sep 13, 2014
DrPhilABd: Lol... Dis guy don't wanna be contaminated before He go dey peep thru window for family house wen ladies are in d bathroom
Abeg help me tell dem oh. Me no want eviction oh. U knw as house b for abuja oh
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ifyzo(f): 10:25pm On Sep 13, 2014
cutiepie01: sweedie..
me love
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ifyzo(f): 10:26pm On Sep 13, 2014
DrPhilABd: whr r u serving?
ekiti oo,hw abt u?
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 10:30pm On Sep 13, 2014
Bossom talks errwhere, all is well. ENIMONEY hafanah... Na you dey enjoy oo.
Re: NYSC 2014 Batch B House by cutiepie01(f): 10:43pm On Sep 13, 2014
Ifyzo: me love
yes barbie..How art thou?
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 10:45pm On Sep 13, 2014
Meeky: traecey na ya full name be dis?.choi.fine name though.i love dis babe
meeky leme ahbeg...no.spoil my parole
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 11:23pm On Sep 13, 2014
DrPhilABd: Yea... Very full. I even heard its a beauty to die for. Ask adeDeji to confirm sha
abegiii we talking money u tlkin nonsense
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 11:25pm On Sep 13, 2014
DrPhilABd: Ah ah... Who tell u dt one, na cutiepie abi na Samguine? d person jux wan mk ur jaw drop... She is both fair in complexion & fair to look at o bt she nor yellow reach fanta... If she pass fanta, na serious albino she be na [I love dem albinos sha]
hmmmm
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 11:38pm On Sep 13, 2014
sessytony:
Tah, monitoring spirit self no fit comot am. I am sure u wont lik to knw d numba of copies available.
COPIES?? shocked...choi..Wetin you wan use am do na?...or you want carry them go CBN make them put am for #2000 note?...if na that one, I no run o grin
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 11:43pm On Sep 13, 2014
sessytony: Get behind me!!!! cleoqueen and co are really ralking dirty hear oh. Make una no let a new christian convert backslide oh. I refuse to b contaminated
No be only backslide, na front slide
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 11:47pm On Sep 13, 2014
DrPhilABd: Hw u go complain wen pple dey admire am? U knw wetin u carry na afta all u are d carrier... Don't try to complain abt d 'thgs' o lest they ll be taken frm u & given to yet anoda... I bet u won't lyk dt because some ladies here wish dey had such blessings.
I no complain o... Abeg o, make nobody take my things away from me o... But I fit share give some people sha... Both male and female
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 11:50pm On Sep 13, 2014
DrPhilABd: Chai... Confirmed! U r a badt man, [/b]a true eater[b]
Eater of what please?...because that statement put different ideas in my head o and I no wan just assume like that, naim make I ask o..."a true eater of what?" lipsrsealed
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 11:52pm On Sep 13, 2014
DrPhilABd: I dey tell u... One of them fit be ur head size
E pass sef
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 11:54pm On Sep 13, 2014
DrPhilABd: Lol... Dis guy don't wanna be contaminated before He go dey peep thru window for family house wen ladies are in d bathroom
HAhahaha...on point!! cool
Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 12:21am On Sep 14, 2014
sessytony:
That means are beauty must be poisonous then. Na are beauty make oga ade confidence level turn to zero abi? I eveven heard she and custard they compete for colour. Fanta self no get mouth where traecey dey



she's dark skinned bruh.
Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 12:36am On Sep 14, 2014
DrPhilABd: Me will certainly not say anythg... Nothing at all bt jux play safe o because baby food dey cost #walks away whistling#







Lmao
Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 12:37am On Sep 14, 2014
DrPhilABd: Äwish we were in d same place, shey me na for hook up wit u. because I hear say wetin u carry can mk a priest fight for d right to procreate ...dey say u r d fairest of dem all.







no be lie sha grin

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 12:48am On Sep 14, 2014
Cleoqueen:
Hmmm...well, you have not seen...but I tell you this, 1-99, has NOTHING on "this" 100 tongue







grin Choi dis wan don burst my head. grin

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by Meeky(m): 6:11am On Sep 14, 2014
Cleoqueen:
Hahahahahaha...the thing be say the milk dey select person... If the milk like you, e go quench the fire but if e no like you,the milk go change am for you o... grin
u don dey laff since.meaning u dey enjoy the thing.chai if i handle you ehn.Ur own vibration go pass nokia 3310 and d ringtone to pass tecno sound oh. grin
Re: NYSC 2014 Batch B House by Meeky(m): 6:12am On Sep 14, 2014
traecey: meeky hold me ahbeg...no.spoil our parole
modified by traecey cheesy cheesy grin cheesy

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by sessytony(m): 6:39am On Sep 14, 2014
Cleoqueen:
No be only backslide, na front slide
dirty mind dont corrupt me pls. I dont knw wat u are front sliding. "carries bible and start reading".
Re: NYSC 2014 Batch B House by sessytony(m): 6:45am On Sep 14, 2014
Cleoqueen:
COPIES?? shocked...choi..Wetin you wan use am do na?...or you want carry them go CBN make them put am for #2000 note?...if na that one, I no run o grin
I reject that one for u oh cos na only dead peopl them they put for naija currency. i go try use am as d face of my new milk product or the pack of a rat killer
Re: NYSC 2014 Batch B House by sessytony(m): 6:51am On Sep 14, 2014
Hissexcellencie:



she's dark skinned bruh.
Eh eh? Upload her pics for confirmation. dont b scared of d mods cos no b them buy d gadget u dey browse with
Re: NYSC 2014 Batch B House by Jealouzzy(m): 6:52am On Sep 14, 2014
DrPhilABd: I dey tell u... One of them fit be my head size

very right
you must have weighed ya head wit her _bosom
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 7:22am On Sep 14, 2014
sessytony:
I reject that one for u oh cos na only dead peopl them they put for naija currency. i go try use am as d face of my new milk product or the pack of a rat killer
If na that one, your market no go move o... But I prefer the rat killer own sha...make all the rats know my face so that them no go dey enter my house or anywhere I dey at all
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 7:33am On Sep 14, 2014
Meeky: u don dey laff since.meaning u dey enjoy the thing.chai if i handle you ehn.Ur own vibration go pass nokia 3310 and d ringtone to pass tecno sound oh. grin
Aaaah...meeky, you no tell me say you done dey work for phone company o...but I just know say your own ringtone go be that cat tone in sagem..lol...imagine say you dey make sound like cat when you dey ontop ..the chick go pick race and she fit even forget to wear cloth o grin

(1) (2) (3) ... (826) (827) (828) (829) (830) (831) (832) ... (925) (Reply)

NYSC 2013 Batch C Corp Members House / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.