Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,194 members, 7,822,029 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 02:31 AM

Football Betting Season 8...AGE!!! - Business (473) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football Betting Season 8...AGE!!! (1835190 Views)

Football (+Other Sports) Betting Season 10 / Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / football(+) Betting Season 7 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (470) (471) (472) (473) (474) (475) (476) ... (1578) (Go Down)

Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by andybugo: 6:10pm On Sep 10, 2014
fashrola: e be lyk u no get wetin to do with the 20k... gimme 1k and watch it grow lyk grass
wetin make u talk like dat, which of the team u fit say fit tear my bet
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Swash042(m): 6:13pm On Sep 10, 2014
andybugo: Man. U to win
Liverpool to win
Chelsea to win

I wan accumulate am with 20k
Abeg how una see am
hmm....u beta double chance manU.
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by edenhazard(f): 6:14pm On Sep 10, 2014
Yungmilio2:
boss nairastake just wipe all my mb. I go buzz u 4rm 2maro
@ monsuru the feeling wen you win triple odd of 3 and cast the last 1 # you go jst shout its nothing
dnt get u bro
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by coolest01(m): 6:17pm On Sep 10, 2014
Bookies sef... How them go give Burkina Faso wey be runner's up for last nation cup 4.0 odds and give mumu Angola 1.9...Chai
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by kroosx: 6:18pm On Sep 10, 2014
kroosx: Latvia - 16:00
sfk varaviksne - sfk united
pick: sfk varaviksne-1@ 1.30 WON
sfk varaviksne- 2@ 1.75 LOST

Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by yungdizzy143: 6:18pm On Sep 10, 2014
Monsuru abeg wtn you say be the odds?
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by edenhazard(f): 6:22pm On Sep 10, 2014
yungdizzy143: Monsuru abeg wtn you say be the odds?
cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
check previous page bro
it there
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by kroosx: 6:22pm On Sep 10, 2014
kroosx: Korea - 11:00
Sangju Sangmu Phoenix - Jeju United FC
Pick: under 1.5HT @ 1.40 LOST

Korea - 11:30
Busan I Park - Jeonbuk Hyundai
Pick: joenbuk + 1 @ 1.20 WON

Korea - 11:30
Seongnam Ilhwa - FC Seoul
Pick: under 1.5 HT @ 1.30 WON

Russia - 09:00
FC Radian Baikal Irkutsk - FC Smena Komsomolsk-
na-amure
Pick : radian baikal + 1 @ 1.22 WON

Russia - 12:00
Sibir-2 Novosibirsk - FC Irtysh Omsk
Pick : away win @ 1.65 WON
2DNB @ 1.25 WON

Finland - 16:30
Vifk - SJK II
Home win @ 1.60 WON
Over 0.5 HT @ 1.25 WON

Finland - 16:30
TPV Tampere - Aifk Turku
Pick: TPV + 1 @ 1.35 LOST

DOUBLES and TREBLES
GL

1 Like

Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by andybugo: 6:24pm On Sep 10, 2014
Swash042: hmm....u beta double chance manU.
I just need 2 odd to stake 20k dis weekend
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by BroJ: 6:27pm On Sep 10, 2014
BOOOOOOOOOOM!!!!!

WORLD MOST CONFUSE TIPS COMIN!!!!!!

IF U KNW U CAN CRY FOR 1DOL DATS 150NARIA. DAT MTN WILL TAKE AFTER 5MINS AVOID DIS TIP.

IF U KNW RISKIN 150NARIA IS TO BIG COMPARED TO ONE MOUTH ASHAWO ROUND U TAK AT MAMA FIVE FINGER BROTEL.

IF U KNW UR GREEDY JOIN D BIGGY.

IF U DEY EYE 2BABA JEEP.JOIN ME.

IF UR NXT DOOR.GEL DEY DO SHAKARA JOIN BIGGY.

REMEBER SAY CUSTOM TO INCREASE CAR PRICE NXT YEAR.DAT UR CAR BUY IT DIS YEAR.JOIN ME.

I LOV MY GEL#!! I LOV MY GEL!!!! NO B FOR MOUTH. SHOW IT.

U DEY PASS UR MATE DEY EAT GOAT HEAD OVA AND OVA AGAIN. N U NO FIT BUY ANYTIN XCEPT ONE WRAP OF FOFO.OYA UR SOLUTION IS HERE.

DAT UR CHEAP GELFRND. U DON FCCCK AM TAYA E NEVA DOOO!!! OGA CHANGE AM NA. FOLLOW DIS TIPS.

U C ALL DOES GELS WHR U DEY C FOR MUSIC VIDEOS.HAHA U SEF FIT FOLLOW TAKE UR TURN.DEY R VERY CHEAP IF U JOIN DIS TIP.DOES GELS FOR MUSIC VIDEO WHR DEIR YASH B LIK BASIN.OYA OHHHH BIGGY N CO DEY COM.

HAHA. UR GEL JERUSALEM DEY FLOPP WIT XCESS WATER LIK WATERMELOM. U NEVA TAYA FOR HEAVY WATER PUCEEEE.CHANGE NA.

C AS DEM DEY PACK U FOR DANFO.LIK SARDINE.GUY NA WA OHH.BUY UR OWN NA.

HERE IS D CONFUSED TIPS.
EventSouth Africa V Nigeria
MarketMatch Betting
SelectionNigeria
Price'2/1'
ResultPending
Selection 2
EventSunderland V Tottenham
MarketMatch Betting
SelectionTottenham
Price'21/20'
ResultPending
Selection 3
EventJuventus V Udinese
MarketMatch Betting
SelectionJuventus
Price'4/11'
ResultPending
Selection 4
EventBayern Munich V Stuttgart
MarketMatch Betting
SelectionBayern Munich
Price'1/6'
ResultPending
Selection 5
EventRennes V PSG
MarketMatch Betting
SelectionPSG
Price'4/9'
ResultPending
Selection 6
EventChelsea V Swansea
MarketHandicap Betting 2
SelectionChelsea -1.0
Price'7/10'
ResultPending
Selection 7
EventManchester Utd V QPR
MarketHandicap Betting 2
SelectionManchester Utd -1.0
Price'4/5'
ResultPending
Selection 8
EventArsenal V Manchester City
MarketTotal Goals - Over/Under 1.5
SelectionOver 1.5
Price'2/9'
ResultPending
Selection 9
EventLiverpool V Aston Villa
MarketHandicap Betting 2
SelectionLiverpool -1.0
Price'2/3'
ResultPending
Selection 10
EventReal Madrid V Atletico Madrid
MarketMatch Betting
SelectionReal Madrid
Price'7/10'
ResultPending
Selection 11
EventBarcelona V Athletic Bilbao
MarketHandicap Betting 2
SelectionBarcelona -1.0
Price'8/11'

ODD 34569

#BIGGGGGGGY
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by BadSamaritan(m): 6:28pm On Sep 10, 2014
Poverty Alleviation Programme.

Betis
Cardiz (Spain)
Barnet (England)
Nigeria v SA over 1.5 goals

Check the odds.
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by opsydudu(m): 6:29pm On Sep 10, 2014
coolest01: Bookies sef... How them go give Burkina Faso wey be runner's up for last nation cup 4.0 odds and give mumu Angola 1.9...Chai

Home advantage tinz noni...Angola used to be a force to reckon with. Free money grin grin
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by edenhazard(f): 6:30pm On Sep 10, 2014
another trick abh to be discoverd smiley smiley smiley smiley
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by BroJ: 6:30pm On Sep 10, 2014
BroJ: BOOOOOOOOOOM!!!!!

WORLD MOST CONFUSE TIPS COMIN!!!!!!

IF U KNW U CAN CRY FOR 1DOL DATS 150NARIA. DAT MTN WILL TAKE AFTER 5MINS AVOID DIS TIP.

IF U KNW RISKIN 150NARIA IS TO BIG COMPARED TO ONE MOUTH ASHAWO ROUND U TAK AT MAMA FIVE FINGER BROTEL.

IF U KNW UR GREEDY JOIN D BIGGY.

IF U DEY EYE 2BABA JEEP.JOIN ME.

IF UR NXT DOOR.GEL DEY DO SHAKARA JOIN BIGGY.

REMEBER SAY CUSTOM TO INCREASE CAR PRICE NXT YEAR.DAT UR CAR BUY IT DIS YEAR.JOIN ME.

I LOV MY GEL#!! I LOV MY GEL!!!! NO B FOR MOUTH. SHOW IT.

U DEY PASS UR MATE DEY EAT GOAT HEAD OVA AND OVA AGAIN. N U NO FIT BUY ANYTIN XCEPT ONE WRAP OF FOFO.OYA UR SOLUTION IS HERE.

DAT UR CHEAP GELFRND. U DON FCCCK UP AM TAYA E NEVA DOOO!!! OGA CHANGE AM NA. FOLLOW DIS TIPS.

U C ALL DOES GELS WHR U DEY C FOR MUSIC VIDEOS.HAHA U SEF FIT FOLLOW TAKE UR TURN.DEY R VERY CHEAP IF U JOIN DIS TIP.DOES GELS FOR MUSIC VIDEO WHR DEIR YASH B LIK BASIN.OYA OHHHH BIGGY N CO DEY COM.

HAHA. UR GEL JERUSALEM DEY FLOPP WIT XCESS WATER LIK WATERMELOM. U NEVA TAYA FOR HEAVY WATER PUCEEEE.CHANGE NA.

C AS DEM DEY PACK U FOR DANFO.LIK SARDINE.GUY NA WA OHH.BUY UR OWN NA.

HERE IS D CONFUSED TIPS.
EventSouth Africa V Nigeria
MarketMatch Betting
SelectionNigeria
Price'2/1'
ResultPending
Selection 2
EventSunderland V Tottenham
MarketMatch Betting
SelectionTottenham
Price'21/20'
ResultPending
Selection 3
EventJuventus V Udinese
MarketMatch Betting
SelectionJuventus
Price'4/11'
ResultPending
Selection 4
EventBayern Munich V Stuttgart
MarketMatch Betting
SelectionBayern Munich
Price'1/6'
ResultPending
Selection 5
EventRennes V PSG
MarketMatch Betting
SelectionPSG
Price'4/9'
ResultPending
Selection 6
EventChelsea V Swansea
MarketHandicap Betting 2
SelectionChelsea -1.0
Price'7/10'
ResultPending
Selection 7
EventManchester Utd V QPR
MarketHandicap Betting 2
SelectionManchester Utd -1.0
Price'4/5'
ResultPending
Selection 8
EventArsenal V Manchester City
MarketTotal Goals - Over/Under 1.5
SelectionOver 1.5
Price'2/9'
ResultPending
Selection 9
EventLiverpool V Aston Villa
MarketHandicap Betting 2
SelectionLiverpool -1.0
Price'2/3'
ResultPending
Selection 10
EventReal Madrid V Atletico Madrid
MarketMatch Betting
SelectionReal Madrid
Price'7/10'
ResultPending
Selection 11
EventBarcelona V Athletic Bilbao
MarketHandicap Betting 2
SelectionBarcelona -1.0
Price'8/11'

ODD 34569

#BIGGGGGGGY

1 Like

Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by sagebiz: 6:39pm On Sep 10, 2014
My fear and doubt for naija game with southi today is that the team spirit is already dented because of the home loss to congo. The result of today's match depends on the coach techniques and fielding the right players. If emenike had started the game against congo,there is no how the result would be what it is at the end of the game,even if he had not scored he can work out the goals.
I fear we may want to defend,our defense and goal tender is very much questionable. Why is Moses left out? well,lets keep our fingers crossed.I am tensed but hopeful it will go naija way cause loosing out in group qualification will drag naija down the FIFA ladder.
All the best to all.
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by aliACCA: 6:40pm On Sep 10, 2014
LIVE betting....stake low at 2nd half

match ongoing

FC Roskilde to win the match or qualify grin grin grin grin grin
odd:5.5/2.9 shocked shocked shocked
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by coolest01(m): 6:46pm On Sep 10, 2014
Goals plenty for these afcon qualification matches oh... Quite unlike African teams. grin
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by CenzoCee(m): 6:54pm On Sep 10, 2014
edenhazard: another trick abh to be discoverd smiley smiley smiley smiley
. Thanks for the heads up earlier bro(secret weapon). Abeg nor leave me out for this ur new trick o. I wouldn't mind we talk offline
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by fatoye10: 7:13pm On Sep 10, 2014
i think it's time to quit this football betting im fed up of red everyday
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by lordfalcao(m): 7:16pm On Sep 10, 2014
BroJ: BOOOOOOOOOOM!!!!!

WORLD MOST CONFUSE TIPS COMIN!!!!!!

IF U KNW U CAN CRY FOR 1DOL DATS 150NARIA. DAT MTN WILL TAKE AFTER 5MINS AVOID DIS TIP.

IF U KNW RISKIN 150NARIA IS TO BIG COMPARED TO ONE MOUTH ASHAWO ROUND U TAK AT MAMA FIVE FINGER BROTEL.

IF U KNW UR GREEDY JOIN D BIGGY.

IF U DEY EYE 2BABA JEEP.JOIN ME.

IF UR NXT DOOR.GEL DEY DO SHAKARA JOIN BIGGY.

REMEBER SAY CUSTOM TO INCREASE CAR PRICE NXT YEAR.DAT UR CAR BUY IT DIS YEAR.JOIN ME.

I LOV MY GEL#!! I LOV MY GEL!!!! NO B FOR MOUTH. SHOW IT.

U DEY PASS UR MATE DEY EAT GOAT HEAD OVA AND OVA AGAIN. N U NO FIT BUY ANYTIN XCEPT ONE WRAP OF FOFO.OYA UR SOLUTION IS HERE.

DAT UR CHEAP GELFRND. U DON FCCCK AM TAYA E NEVA DOOO!!! OGA CHANGE AM NA. FOLLOW DIS TIPS.

U C ALL DOES GELS WHR U DEY C FOR MUSIC VIDEOS.HAHA U SEF FIT FOLLOW TAKE UR TURN.DEY R VERY CHEAP IF U JOIN DIS TIP.DOES GELS FOR MUSIC VIDEO WHR DEIR YASH B LIK BASIN.OYA OHHHH BIGGY N CO DEY COM.

HAHA. UR GEL JERUSALEM DEY FLOPP WIT XCESS WATER LIK WATERMELOM. U NEVA TAYA FOR HEAVY WATER PUCEEEE.CHANGE NA.

C AS DEM DEY PACK U FOR DANFO.LIK SARDINE.GUY NA WA OHH.BUY UR OWN NA.

HERE IS D CONFUSED TIPS.
EventSouth Africa V Nigeria
MarketMatch Betting
SelectionNigeria
Price'2/1'
ResultPending
Selection 2
EventSunderland V Tottenham
MarketMatch Betting
SelectionTottenham
Price'21/20'
ResultPending
Selection 3
EventJuventus V Udinese
MarketMatch Betting
SelectionJuventus
Price'4/11'
ResultPending
Selection 4
EventBayern Munich V Stuttgart
MarketMatch Betting
SelectionBayern Munich
Price'1/6'
ResultPending
Selection 5
EventRennes V PSG
MarketMatch Betting
SelectionPSG
Price'4/9'
ResultPending
Selection 6
EventChelsea V Swansea
MarketHandicap Betting 2
SelectionChelsea -1.0
Price'7/10'
ResultPending
Selection 7
EventManchester Utd V QPR
MarketHandicap Betting 2
SelectionManchester Utd -1.0
Price'4/5'
ResultPending
Selection 8
EventArsenal V Manchester City
MarketTotal Goals - Over/Under 1.5
SelectionOver 1.5
Price'2/9'
ResultPending
Selection 9
EventLiverpool V Aston Villa
MarketHandicap Betting 2
SelectionLiverpool -1.0
Price'2/3'
ResultPending
Selection 10
EventReal Madrid V Atletico Madrid
MarketMatch Betting
SelectionReal Madrid
Price'7/10'
ResultPending
Selection 11
EventBarcelona V Athletic Bilbao
MarketHandicap Betting 2
SelectionBarcelona -1.0
Price'8/11'

ODD 34569

#BIGGGGGGGY
which bookie get this kin odd
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Ganjafama(m): 7:30pm On Sep 10, 2014

very good games. The odd one out is the South africa vs nigeria match. Naija winning is a 50/50 chance. Anyways gudluck 2 u. I'll add Hearts to win away on saturday @ 1.58

1 Like

Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by andybugo: 7:33pm On Sep 10, 2014
Friends I need sure games wey go sum up 2 odd I wan use 20' stake
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by edenhazard(f): 7:50pm On Sep 10, 2014
heheheheheeh
am laffin @ peeps dat gav naija -1
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

1 Like

Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by aliACCA: 7:58pm On Sep 10, 2014
edenhazard: heheheheheeh
am laffin @ peeps dat gav naija -1
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

why laff shocked shocked shocked shocked shocked shocked
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by kroosx: 7:59pm On Sep 10, 2014
Brasil A - 23:30
Gremio RS - Atletico Paranaense
Pick: 1DNB @ 1.18
Under 1.5HT @ 1.35

Brasil A - 23:30
Palmeiras SP - Criciuma SC
Pick : home win @ 1.70
1DNB @ 1.25
Under 1.5HT @ 1.30
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by BadSamaritan(m): 7:59pm On Sep 10, 2014
Poverty Alleviation Programme

Algeria v Mali
Btts @2.25
Stake your papa house grin grin

#KickPovertyOutOfNigeria
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Estimable(m): 8:03pm On Sep 10, 2014
BadSamaritan: Poverty Alleviation Programme

Algeria v Mali
Btts @2.25
Stake your papa house grin grin

#KickPovertyOutOfNigeria

my grand mama hut grin grin grin
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Mrphilia: 8:40pm On Sep 10, 2014
Chai nigeria una beta lose o
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by opsydudu(m): 8:42pm On Sep 10, 2014
Super Yigus ooo!!! SMH...WTF!
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by siegfried99(m): 8:50pm On Sep 10, 2014
Good evening guys..

Been a while.. grin grin
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by gergemam: 8:55pm On Sep 10, 2014
Super Chickens... Una Papa and Una Mama oooo..... crazy people common one goal una no fit produce.. Foolish and Retarded team

2 Likes

(1) (2) (3) ... (470) (471) (472) (473) (474) (475) (476) ... (1578)

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 70
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.