Stats: 3,250,345 members, 8,142,933 topics. Date: Wednesday, 23 April 2025 at 07:54 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Joke Of The Day – Conversation Between Messi And Xavi (1275 Views)
Funny Conversation Between A Mum And Their Kids. / Funny Conversation Between Me And A Friend(see Pix) / A Little Chat Between MESSI And CR7 (2) (3) (4)
Joke Of The Day – Conversation Between Messi And Xavi by samzyworld(m): 9:59pm On Jul 01, 2014 |
Joke of the day SPAIN 1 HOLLAND 5. FT CONVERSATION btwn MESSI AND XAVI. immediately after d game MESSI: Hello. XAVI : Wadup? MESSI : Nna XAVI, wetin come happen dis nah? XAVI : Nna, na so we c am oo. MESSI : Hmmmmm! XAVI : Dis people no gree us oo. MESSI : Even d tin we do 4 our club (Barca) dey win, una no come do am. Y? XAVI: Hmmmm! Messi, u no fit understand ref no send oo MESSI : Omo dis worldcup na another tin oo. XAVI : U dn c am nah bewarn abt every club dey de ready, abeg fear 9ja d keeper dey wait 4 u ooo. MESSI : Hmmmm! me dn dey fear already ooo awhole una wey b champion 4 worldcup na una wey dat man utd and munich boys kari do yeye to d xtend iker una keeoper dey beg dat munich boy 4 ball. Hmmm! nawaooo dis tournament go dey hot oo! XAVI : Messi, u dey insult our keeper abi. MESSI : Bt na wetin happen nah. Hahahaha! Dat munich boy dey 2 much. XAVI : U dey laugh us abi? Ok, i go c wetin play on sunday i nd my broda(INESTA) no dey wit u tell me hu go give u 2rue pass to score. I go tell Inesta even fr club we no go give u pass again make we c hw u go take score pass CR7. MESSI: I dey sorri abeg no tell Inesta i no go laugh again. XAVI : Beta. MESSI : Tank u. Hahahhaha more jokes @ www.samzyworld.com 1 Like |
Re: Joke Of The Day – Conversation Between Messi And Xavi by lanresh(m): 10:11pm On Jul 01, 2014 |
![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Joke Of The Day – Conversation Between Messi And Xavi by Dubby6(m): 10:15pm On Jul 01, 2014 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Joke Of The Day – Conversation Between Messi And Xavi by LogansShadow: 10:17pm On Jul 01, 2014 |
1)Your joke dry sotey harmattan dy catch me 4 my lips||2)Messi without Iniesta and Xavi has 4 goals and in the QF||3),xavi and iniesta without messi and with world class team-mates are already out of d world cup!||5)Cr7 on the other hand without the help of the likes of di maria,modric,Alonso os out of the world cup and could only manage a score a goal as a result of poor defending!||6)And lastly this joke is Old and Stale! |
Re: Joke Of The Day – Conversation Between Messi And Xavi by Nobody: 3:11pm On Jul 02, 2014 |
All these lame messi and barca haters...
|
(1) (Reply)
I Saw Davido, Iyanya, Wizkid And olamide Today.pic / How Many Circles Are In This Picture???? / Conversation Between A Boy And His Girlfriend
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |