Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,563 members, 7,958,743 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 10:11 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Tonto Dikeh - Sugar Rush Lyrics (1935 Views)
Tonto Dikeh Ft Dbanj - Sugar Rush (official Video) / DB Records Presents - Tonto Dikeh - Sugar Rush! Download Here / Tonto Dikeh – Sugar Rush Ft. D’banj (Prod. DeeVee) (2) (3) (4)
Tonto Dikeh - Sugar Rush Lyrics by Dannymunches(m): 1:01pm On Jul 18, 2014 |
Imstrumentalz. D-banj: Neh Neh Neh Neh Neh Neh ooo, Pokolee, deeveelee,hahaha, straight from the lee temple, eeeeh! Tonto: No Be sey u Toosh! No be sey U posh! But The Kinda luv u dey give Me dey do Me like sugar rush!, Oya Baby pause! Sufri-Sufri No dey rush, I wanna feel Ur Every touch e yeah,(feel Ur every Touch!). Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct! I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct! Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct! I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct! Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that, You be Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that,Eh! VERSE 1: Oya lele, You're my baby boo lele, If dem no like Us lele, I go still follow U keleleleleyah! Oya lele, You're my baby boo lele,If dem no like Us lele, I go still follow U kelelelele-omo U sweet pass honey, come help me spend my money, oh make U no do like johnny,So baby No play Me Khoni. Coz U dey make me dey dance Kerewa kerewawa,kerewa, and my heart dey jump,kerewa kerewa,baby boi am attached 2 U. CHORUS:No Be sey u Toosh! No be sey U posh! But The Kinda luv u dey give Me dey do Me like sugar rush!, Oya Baby pause! Sufri-Sufri No dey rush, I wanna feel Ur Every touch e yeah,(feel Ur every Touch!). Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct! I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct! Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct! I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct! Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that, You be Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that,Eh! VERSE 2: On a Good Day,Na U I dey Gbadun On a Good Day, The way You dey give me On a Good Day,Don't Stop Giving it to me 2day give me ur luv always, coz u knw our love is original oda boys knw it, I don't care if U no rich, I go love U and U knw it. Omo u sweet pass honey, come help me spend my money, oh make u no do like johnny, so make U no play me khoni. Coz u dey make me dey dance kerewa, kerewawa kerewa, and my heart dey jump kerewa, kerewa,baby boi am attached 2 U. CHORUS: No Be sey u Toosh! No be sey U posh! But The Kinda luv u dey give Me dey do Me like sugar rush!, Oya Baby pause! Sufri-Sufri No dey rush, I wanna feel Ur Every touch e yeah,(feel Ur every Touch!). Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct! I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct! Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct! I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct! Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that, You be Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that,Eh! (Instrumetalz).....The End! |
Re: Tonto Dikeh - Sugar Rush Lyrics by Dannymunches(m): 1:11pm On Jul 18, 2014 |
Plz ooh, In the Chorus itz ""No be sey U Behind!, Not "" No be sey u behind! Oooh. Itz NL's problem! |
Re: Tonto Dikeh - Sugar Rush Lyrics by Dannymunches(m): 1:12pm On Jul 18, 2014 |
Dannymunches: Plz ooh, In the Chorus itz ""No be sey U Behind!, Not "" No be sey u behind! Oooh. Itz NL's problem!Behind |
Re: Tonto Dikeh - Sugar Rush Lyrics by Nobody: 1:25pm On Jul 18, 2014 |
Dannymunches: Behindit started with....nor be say u tooch...no be say u porch...after dbanj intro |
Re: Tonto Dikeh - Sugar Rush Lyrics by Dannymunches(m): 1:32pm On Jul 18, 2014 |
patrickdarlins: it started with....nor be say u tooch...no be say u porch...after dbanj introCorrected, thank U very Much! |
(1) (Reply)
M.I Abaga's Chairman Album Hits Itunes Top 10. / New Music Download : Ruffcoin Ft Flavour – Ofu Ofu / Check Out This Out.. Cute Guy!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |