Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,444 members, 7,816,022 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 11:44 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Warri Parables (1391 Views)
Some Funny Warri Parables - By Rapmoney / Warri Parables: Words Of Our Popsi's (2) (3) (4)
Warri Parables by worho(m): 11:02am On Oct 17, 2008 |
monkey wen won see hunter face na bullet go kill am pikin wen dey think of only big things na headache na im go kill am |
Re: Warri Parables by agaba123(m): 11:03am On Oct 17, 2008 |
worho:Shoo na only kill kill you sabi? Just curious |
Re: Warri Parables by yuddieumoh: 2:52pm On May 30, 2013 |
Person wen de waka naked no fit pose put hand for pocket.... For this life Yu no need go Oyo state b4 yu go sabi sey na O.Y.O yu de ....... No mata how carpet grass fine reach wen person match dog Shit na Ontop caret grass en Go clean the shit........ Person wey dey shit inside water closet make en remember sey the water de splash for en body...... |
Re: Warri Parables by yuddieumoh: 2:55pm On May 30, 2013 |
Person wen de waka 4 road naked no fit pose put hand for pocket.... For this life Yu no need go Oyo state b4 yu go sabi sey na O.Y.O yu de ....... No mata how carpet grass fine reach wen person match dog Shit na Ontop caret grass en Go clean the shit........ Person wey dey shit inside water closet make en remember sey the water de splash for en body...... |
(1) (Reply)
Ruben Abati And Banky W: Sure The Former Did Not See This Coming: / Extraordinaire ! Human Gorilla Ambam Walks Upright Like A Man In England! / Ishan Wedding Customs
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |