Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,050 members, 7,863,729 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 02:34 AM

Romantic Dinner - Dating And Meet-up Zone (16) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romantic Dinner (31276 Views)

The Hottest Romantic Blackberry Group So Far / Re: Romantic Dinner 9ite / A Dinner Invitation To HCH3COO ;d (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (50) (Reply) (Go Down)

Re: Romantic Dinner by Tgirl4real(f): 3:04pm On Oct 20, 2008
richo:

tgirl make una organise this shit na!!
am likely to come back to naija for xmas and this shit go make sense!!
abi i still need to donate the goat wey una go cook for ma pounded yam ne? undecided

who dey organise shit until u can learn to talk properly u are not allowed to post on this thread lipsrsealed tongue
Re: Romantic Dinner by georgee(m): 3:07pm On Oct 20, 2008
@Tgirl4real
i wanna chat with u, am online
Re: Romantic Dinner by agaba123(m): 3:34pm On Oct 20, 2008
Tgirl4real:

zobo will only be for gate crashers cheesy

agaba, thanks jare. i'm feeling ya!

Abeg, if u never get date, pick ya date o kiss

Ok my dates are
danka(who cares if she de vex or married). I will pick her dress for her
daphoenix
missy (not gonna share her)
tgirl
too many people are interested in tope I do not want to be invovled with the police
spike
busybody
HR.H
Since the dinner is in ma pad, you sure are going to get the best for the night. No one will be disppointed
Re: Romantic Dinner by Danke: 3:41pm On Oct 20, 2008
and who told any of u that I'm attending d party? undecided

tgirl abeg wipe my name comot from list angry
Re: Romantic Dinner by agaba123(m): 3:52pm On Oct 20, 2008
Danke:

and who told any of u that I'm attending d party? undecided


fela said ' abeg leave me jor I am not interested' na shakara

who told you I go wan come your house , na shakara
abeg don't touch me , na shakara
Re: Romantic Dinner by Tgirl4real(f): 4:20pm On Oct 20, 2008
georgee:

@Tgirl4real
i want to chat with u, am online

I don't think i have your ID o . . .
Re: Romantic Dinner by Tgirl4real(f): 4:22pm On Oct 20, 2008
agaba123:

Ok my dates are
danka(who cares if she de vex or married). I will pick her dress for her
daphoenix
missy (not going to share her)
tgirl
too many people are interested in tope I do not want to be invovled with the police
spike
busybody
HR.H
Since the dinner is in ma pad, you sure are going to get the best for the night. No one will be disppointed

agaba, why d long list naa . . . my name come appear for middle again. i dont like sharing, so i don vex strike my name comot sad
Re: Romantic Dinner by Tgirl4real(f): 4:25pm On Oct 20, 2008
Danke:

and who told any of u that I'm attending d party? undecided

tgirl abeg wipe my name comot from list angry

no way . . . sad tell d people wey nominate you to comot ya name tongue
Re: Romantic Dinner by coffri(f): 4:35pm On Oct 20, 2008
@ Cooldude67, y gals wey der names are funny sud be waitress, u na wetin u want volunter to do,abi na to chop u dey for.

@ Richo gud you will be nic all try, i bet u, i will have a watch over u,

@ Danke, abeg no come, food go plenty for us to chop well well.

@ geobolious, Are u scared of Richo. well I say AMEN to ur prayer.

Tgirl4real, abeg make any good tin no pss me oooooo,i go love to be dey food area mak i monitor in and out , u knoe. LOL.
Re: Romantic Dinner by Tgirl4real(f): 4:41pm On Oct 20, 2008
U bet! cheesy
Re: Romantic Dinner by agaba123(m): 4:46pm On Oct 20, 2008
Tgirl4real:

agaba, why d long list naa . . . my name come appear for middle again. i don't like sharing, so i don vex strike my name comot sad

You will not be able to carry on the whole night alone. So you need back ups. it is for your own good or else emergency room
Re: Romantic Dinner by Tgirl4real(f): 4:55pm On Oct 20, 2008
agaba123:

You will not be able to carry on the whole night alone. So you need back ups. it is for your own good or else emergency room

u don kolo grin

Back-up u say, how come my name was not the first on ur list? out of the abundance of the heart dey say sad
Re: Romantic Dinner by Nobody: 5:05pm On Oct 20, 2008
you people are reallly kidding yourselves angry
Re: Romantic Dinner by agaba123(m): 5:11pm On Oct 20, 2008
you know i do not eat a lot. You would be eating and throwing banters while those people will be holding fort for you.
Re: Romantic Dinner by coffri(f): 5:20pm On Oct 20, 2008
[@exstra Oh! dts romantic yeah, now you re talking, creamish, ] you want to share ur love wit so many cumcubines hummmmmm sad

@ Richo u ll chew the meat & when its soft, ] na only u be the guy on this thread, ur own too much self, una all the galz here u want do finish.
but remember ooooo say too much cumcubines na early grave ooooooooo, if it happens no talk say i no remind u ooooooooooo.

[@ Tamai u tink giving a gal a rose is too common? nah i dont think so, ] its true der  are still some Gs there that do all that,just that they are very few. i strongly agreed with

@ Tgirl4real, are u givin me the offer to be among those who go dey in charge , m serious, u know Gs wit too many galz but me i go dey free ooooooooooo so that i can monitor Gbebilious,tufulu and our G (Richo) and make sure say dey no take more than one place. grin grin grin grin

@ Tgirl4real, wetin be DRESS  CODE self bi u never decide on dat?
Re: Romantic Dinner by georgee(m): 5:25pm On Oct 20, 2008
I don't think i have your ID o . . .[/b][b]


@Tgirl4real,
my id is on ma profile,
i added u once, but u denied my proposal!
Re: Romantic Dinner by Danke: 5:26pm On Oct 20, 2008
Tgirl4real:

no way . . .  sad tell d people wey nominate you to comot ya name  tongue

blood go flow dat day oooooo angry make una remove my name,una no see fine babes name to put inside na ,wowo like me

wipe my name dis minute or forever cancel d party grin


@coffri

i no come tongue  i wan live long abeg,i sure say all d pple wey hate me go dey wait for me to come so dat them go fit put otapiapia or rat poison for my food,make una chop go grin

i go dey for my own classic restaurant dey enjoy myself dat day cool
Re: Romantic Dinner by Tgirl4real(f): 7:08pm On Oct 20, 2008
Danke,
u no go kill persin for hia. ROFLOL

@Georgee,
Lol. Sorry abt dat. It's one of those things. I actually get to chat only with folks i'm a lil familiar with on NL. Anoda tym go show o. . . I'm on mobile now. Cheers!
Re: Romantic Dinner by Jazzy4luv(m): 7:14pm On Oct 20, 2008
Hi watz up
Re: Romantic Dinner by Jazzy4luv(m): 7:16pm On Oct 20, 2008
Hi watz up
Re: Romantic Dinner by Tgirl4real(f): 7:53pm On Oct 20, 2008
Where is Darefestus, Chomotex and Geobalious
Re: Romantic Dinner by Sauron1: 8:06pm On Oct 20, 2008
Tgirl4real:

Where is Darefestus, Chomotex and Geobalious

Just make sho tope2000 comes for the party!!
She is the only reason why i would be there. wink wink
Re: Romantic Dinner by Hardar4lag(m): 8:15pm On Oct 20, 2008
Wallahi na only God knw wetin una dey do self 16th page no final decision yet well sha i anything wey una discuss holla me on 08084686908 nd if i shuld miss dat party only if is real oo (i get jazz ooo)
Re: Romantic Dinner by chaloo(m): 8:23pm On Oct 20, 2008
T girl

Why forget me o? How bout chatting wid me my only LOVE? kiss kiss kiss
Re: Romantic Dinner by nana(f): 8:28pm On Oct 20, 2008
na wa
Re: Romantic Dinner by tope2000(f): 8:57pm On Oct 20, 2008
~Sauron~:

Just make sho tope2000 comes for the party!!
She is the only reason why i would be there. wink wink

OK
Is there more to me coming tongue
Should i be scared hanni cry
Re: Romantic Dinner by Tgirl4real(f): 9:10pm On Oct 20, 2008
Na warning o Tope.

No worry Sauron, Tope sure for u. Lol
Re: Romantic Dinner by Sauron1: 9:12pm On Oct 20, 2008
tope2000:

OK
Is there more to me coming tongue
Should i be scared hanni cry


Don't be scared!!!
Just come without your Karen Millen jacket. wink wink
Re: Romantic Dinner by agaba123(m): 9:15pm On Oct 20, 2008
~Sauron~:

Don't be scared!!!
Just come without your Karen Millen jacket. wink wink
Karen is for bony girls. Tope is curvy.
Re: Romantic Dinner by Nobody: 9:18pm On Oct 20, 2008
How long will this parry last?
Re: Romantic Dinner by chaloo(m): 9:18pm On Oct 20, 2008
Wy ignoring me tgirln4real   smiley cry
Re: Romantic Dinner by Sauron1: 9:20pm On Oct 20, 2008
agaba123:

Karen is for bony girls. Tope is curvy.

You would know!!!!

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (50) (Reply)

Pick Your Date On NairaLand / Need A Lesbian Partner In Port Harcourt / Whatsapp Sex Talk Group

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.