Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,029 members, 7,866,889 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 07:32 AM

Ibkaye Can I Meet You? - Dating And Meet-up Zone (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Ibkaye Can I Meet You? (1859 Views)

Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Ibkaye Can I Meet You? by chamotex(m): 2:00am On Oct 29, 2008
Re: Ibkaye Can I Meet You? by bigboyslim(m): 4:27am On Oct 29, 2008
@ OP

If I see that word Ibkaye emanating from your keyboard again, I will not only make sure your IP address is banned, your entire ISP will be banned. Nonsense. You get ojukokoro sha, you no see the old mummys wey dey find husband for nairaland na Ibkaye you want. Ibkaye ko, ibkolo ni. Ole, barao bansa.
Re: Ibkaye Can I Meet You? by naijababe2(f): 7:11am On Oct 29, 2008
Aaaahhh, ,
i no fit shout.
na wa 4 guynairalanders,
when would u mallams stop fighting ova ibkaye
give the gal a break!
Re: Ibkaye Can I Meet You? by inbox(m): 7:47am On Oct 29, 2008
ibkkkkkkkkkkkk ooooooooo!!!!!!!!
where are u? dem don de find u again.
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Cipriani(m): 10:37pm On Oct 29, 2008
wetin dey hapun sef. Se ibk fine pass as she dey. Abegggg!!! hw una tak no say her pix no B filmtrick. She don old pass D pix. IBK come Illinois, cum C babes. cool cool
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Nobody: 9:11am On Oct 30, 2008
why una dey harass the poster?
let IBK speak for herself
even if she's 16 so wat?
afterall she was once in Kano and we all know they get married as early as 12 in those regions
and for the protective guys,why na dey drink panadol for another person headache??
Re: Ibkaye Can I Meet You? by maxcolino(m): 11:10am On Oct 30, 2008
what the Bleep re u guys talking about?if u guys know that ibkaye is a baby gurl why letting her surf the net?or u think we dey play for here ni?u guys should grow up plz and let ibkaye be the judge her self,
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Andyjoy(f): 12:13pm On Oct 30, 2008
This ibkaye must be a hot cake o. Ehen, see as everybody rush commot for their hole because person dey find ibkaye. See me see kweke. Ibkaye I hail u o kiss
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Nobody: 10:24pm On Oct 30, 2008
@topic
hello cheyi, what can I do for you? smiley

You guys mehn! Am not 16! grin
Re: Ibkaye Can I Meet You? by bigboyslim(m): 11:33pm On Oct 30, 2008
ibkaye:

@topic
hello cheyi, what can I do for you? smiley

You guys mehn! Am not 16! grin

We know. but still, we must screen all potential applicants. You know u are our little cutie pie smiley

@ cheyi

Omo, no show for you o. a word is enough for the wise. You fit try your luck with Gamine or KarmaMod
Re: Ibkaye Can I Meet You? by DonEse125(f): 8:05am On Oct 31, 2008
O.k has anyone noticed how wierd dis guy is? What's with the 'find ibk 4 me now'?.this guy gives me the chills.for some reason,he makes me think of Ted Bundy.
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Cipriani(m): 8:44pm On Nov 01, 2008
@ibk atlast U don enter D thread wey dey about U. No believe say U B champion because boys dey fight over U. I go tel my girlfriend 2 reg 4 NL because of U so get set 4 Ur rival. cool cool cool
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Cipriani(m): 8:45pm On Nov 01, 2008
@ibk atlast U don enter D thread wey dey about U. No believe say U B champion because boys dey fight over U. I go tel my girlfriend 2 reg 4 NL because of U so get set 4 Ur rival. cool cool cool
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Cipriani(m): 8:48pm On Nov 01, 2008
@ibk    atlast U don enter D thread wey dey about U. No believe say U B champion because boys dey fight over U. I go tel my girlfriend 2 reg 4 NL because of U so get set 4 Ur rival.  cool cool cool
Re: Ibkaye Can I Meet You? by lancevader(m): 9:50pm On Nov 01, 2008
kant hlp bt laugh yu?
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Cipriani(m): 10:02am On Nov 02, 2008
@lance why U dey laf me abi U B ibk scavenger? grin grin grin
Re: Ibkaye Can I Meet You? by richo(m): 10:16am On Nov 02, 2008
guy abeg allow ibk to mature first!!
she is still too young to wear a g-string talk less of. . . . cheesy cheesy
Re: Ibkaye Can I Meet You? by nana(f): 10:31am On Nov 02, 2008
LMAO! All these shameless pests flying about! They see ur pic and gbam! They want to meet u
Re: Ibkaye Can I Meet You? by biolabee(m): 11:10am On Nov 02, 2008
@nana

thats not fair cheesy its one day strangers bcome friends
Re: Ibkaye Can I Meet You? by nana(f): 11:13am On Nov 02, 2008
biolabee:

@nana

thats not fair cheesy its one day strangers bcome friends

Oh! Seen. My bad oh!

But na wa for all these stalkers sef
Re: Ibkaye Can I Meet You? by biolabee(m): 11:30am On Nov 02, 2008
i feel u sister though what u guys go thru sifting the chaff from the wheat, grin
nice day
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Nobody: 9:47pm On Nov 02, 2008
richo:

guy abeg allow ibk to mature first!!
she is still too young to wear a g-string talk less of. . . . cheesy cheesy
Oh my goodness, I'm like, 26 undecided
Re: Ibkaye Can I Meet You? by lancevader(m): 10:07pm On Nov 02, 2008
hw yu doing ib lngtrym were did yu hid yur self in


o o o o o
i remeber yu were
drunk at the dinner


just kidding hw bodi?
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Nobody: 10:15pm On Nov 02, 2008
lance_vader:

hw yu doing ib lngtrym were did yu hid yur self in


o o o o o
i remeber yu were
drunk at the dinner


just kidding hw bodi?
Lol, I don't get drunk not a fan of alcohol  tongue

I'm fine thankyou and yourself? smiley
Re: Ibkaye Can I Meet You? by pureminded: 1:15pm On Mar 29, 2009
richo:

guy abeg allow ibk to mature first!!
she is still too young to wear a g-string talk less of. . . . cheesy cheesy

Ooh oh , make she ripe abi ? guys wey wan meet IBK, shey u don hear, just wait eh , biko , make una no rush , time go still come eh , cheesy grin



Cipriani:

@ibk atlast U don enter D thread wey dey about U. No believe say U B champion because boys dey fight over U. I go tel my girlfriend 2 reg 4 NL because of U so get set 4 Ur rival. cool cool cool

she be fyne girl abi ? wink wink

Advice - U berra dont try it , there are desperado's on NL , your GF may get carried away and she may end up meeting some bad sharp Nigga's on NL! cry some guys eye dey chuck for their eye socket . BE WARNED
Re: Ibkaye Can I Meet You? by MrCrackles(m): 1:20pm On Mar 29, 2009
Lolz grin
Re: Ibkaye Can I Meet You? by eyonigger(m): 11:59pm On Mar 29, 2009
ibk, I was having a secret crush on u, bt since an alien has crash landed, im gonna have to let my feelings known, can I meet u omo aye?
Re: Ibkaye Can I Meet You? by Nobody: 7:56pm On Aug 16, 2013
ibkaye:
Lol, I don't get drunk not a fan of alcohol  tongue

I'm fine thankyou and yourself? smiley
How times change lol

(1) (2) (Reply)

Where Muslim Singles Now Hookup / Any Interested Guy Shld Attempt Diz 4 Qs 4 A Chance 2 Be My 2013/02/14 Date. / I Need Sugar Mummy: Looking For Real Love

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.