190theclown's Posts
Nairaland Forum › 190theclown's Profile › 190theclown's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 245 pages)
okada drop me here make i quick buy 2 roasted corn chop before i reach |
badoolee: complete am mk I bomb u, ![]() |
[quote author=Donalð Genes]oga go sleep, abi u be qateman for NL? 'switches off phone'[/quote] ![]() |
Osama10: This one na ashawo masquerade.Looks like reality101 to me ![]() |
lalaboi: Instead of this one to be getting back fitness (some people still think he is not match fit), he is busy Dancing skelewu. . shior[size=28pt]ROTFL [/size] |
watch and be blessed https://www.youtube.com/watch?v=qRMo1pJ9y3E |
mscheww okada take me to the next Junction jor ![]() |
hornipipe: No doubt that baby started wrapping weed right from his mum's womb, damn look at those lips.. ![]() |
badoolee: I sure say na jez 2k nira d geh request 4 wey diz broda because of ha open thread,guys sha,any babe wey una dey date lyk diz na she dey always giv green lyt,buh all d same guy,d geh fall ur hand big tym,u really dnt av to Bleep any geh,try get dignity small,abi shey na any sexual move dey toture u emotionally ni,as 4 d xo kalled babe,xo she neva too sabi life,she iz still pretty young gan nii,buh cwiously dah bitch nids to get a life,probably na ha frnds giv ha dat kind mumu strategy,if she wanna do it 4 pleasure,at least dem no beg,y makin it look lyk sum kinda little prostitution,she shuld go into it fully,if dats wah she wants nd mk reall money instead of goin 4 cheaps stuffs,buh babe u nid to wise up oo,go to a guys huse nd turn him on,nd go bk ome scot free,u wee nat go unpunished if no be say d guy slack gan,wish ah ws a guy,I will be respected kos ion imagine wah will mk ma dick rise 4 dat kinda slut gan,will deal wif clean gehs#mtcheew#[color=RED]ASSU ASSU ASSSSUU!!!! [/color] |
^ ![]() |
Ucheosefoh: I borrow condoms atimes when my gal pay me suprise visits especially at night. If I dont have condoms and the phamacy shops are closed I will go and borrow my lodgemates @op no big deal that a guy borrow condom to make love to his gal it does not make the gal cheap. BTW borrow condom or not any gal wey cheap na cheap gal, guys wey de fucck ashawo de buy condoms it doesn't mean that ashawo no be cheap galSomebody give this guy 15 resounding strokes of the cane for saying the TRUTH ![]() |
Popowaa how far nau U go prefer make I borrow condom Or make I nor use condom on u at all Which one u prefer ![]() |
I'm sure his wife spent much time on NL NL must have been the cause |
Isn't it better to borrow condom than have unprotected sex - wat is this sheep saying ![]() |
rotfl @ it flies ![]() I swear flying cockroaches have got me in the past taking to my heels ![]() |
mscheww bloggers ![]() |
![]() and wat was that thing that couldnt be explained |
anyaekekehinde: Aha, popowaa, you have forgotten i'm on this forum. And you are busy doing what i dont know. [size=18pt]Anyway, u go meet me for house[/size][color=RED]HAHAHAHAHAHAAA!! [/color] |
Princeparix: #jumps into ukwu-nwere-nti river#[color=RED]HAHAHAHAHAHAHAHA!!! [/color] |
sweettease ![]() |
make one girl fetch water give me drink ![]() |
Now thats a real man out there thumbs up for the owner of that fone |
BB12: Why the sudden thirstrotfl ![]() I prefer your kind of water |
BB12: A friend of mine called few days back that he wanted to call off his wedding which was fixed for October.somebody fetch water give me make i drink |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 245 pages)


Which would you prefer? Tap, well, river abi rain water 