Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,325 members, 7,819,113 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 11:29 AM

How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House (1428 Views)

Yet Many Nigerians Futball Lovers Refuse2 Celebrate,y Re Humans Like This??? / Y Oda Sport No Sweet Di Wey Futball Sweet - E Laik Una Na Sey E Bi As E Get O. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Neldrizzy(m): 4:13pm On Sep 20, 2014
WTF....

1 Share

Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Dayjhihannon01(m): 4:24pm On Sep 20, 2014
shocked u nor cwious o
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by libertyfather(m): 4:26pm On Sep 20, 2014
ROTFL....guy u go watch abi na u entertain all this dudes ?
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Neldrizzy(m): 4:28pm On Sep 20, 2014
libertyfather: ROTFL....guy u go watch abi na u entertain all this dudes ?
grin grin grin
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by menix(m): 5:24pm On Sep 20, 2014
Meanin Arsenals fanz did foot wear swap..
Arsenalz fanz been stealing since 1900BC
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Cooljoe1(m): 8:41pm On Sep 20, 2014
O boi.......see slipperzz
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by iceberylin(m): 10:37pm On Sep 25, 2014
ŦÁĹĹŚ ŦŔŐM MÁŃĞŐ tree
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Nobody: 12:00pm On Sep 26, 2014
Chelshit
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by dabossman(m): 3:48pm On Sep 26, 2014
Agbero FC. tongue

1 Like 1 Share

Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Ab4all(m): 1:46am On Sep 27, 2014
Neldrizzy: WTF....
guess that's your entrance right?
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Nobody: 12:46pm On Sep 27, 2014
Na mosque be this
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by zappyj(m): 8:38pm On Sep 27, 2014
Lmao.. Op u no well, I am a die_hard chelsea fan but I can't help but laugh at this eye-sore.

chai!

1 Like

Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Dbestmax(m): 8:13am On Sep 28, 2014
Ds is crazy ..Chelsea fans I lov u guyz
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Dbestmax(m): 8:14am On Sep 28, 2014
Neldrizzy: WTF....
Neldrizy ur community na 4 ur hauz dem dey come watch match
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by zappyj(m): 8:40am On Sep 28, 2014
Front page plssss
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by ROCKJ1(m): 8:53am On Sep 28, 2014
Beware of man u thieves that will come with slippers and go with shoes

1 Like

Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Neldrizzy(m): 10:42am On Sep 28, 2014
Dbestmax:
Neldrizy ur community na 4 ur hauz dem dey come watch match
Loll d matter taya mee oo
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Neldrizzy(m): 10:44am On Sep 28, 2014
ROCKJ1: Beware of man u thieves that will come with slippers and go with shoes
Loll only Chelsea fans does that. tongue
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Neldrizzy(m): 10:45am On Sep 28, 2014
zappyj: Lmao.. Op u no well, I am a die_hard chelsea fan but I can't help but laugh at this eye-sore.

chai!
grin grin Chelsea fans always behaving like agbero
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Dbestmax(m): 11:40pm On Sep 28, 2014
Neldrizzy: Loll d matter taya mee oo
Buh imagine say people gather lik ds 4 ur house come watch match...u go pursue dem??
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Neldrizzy(m): 12:22am On Sep 29, 2014
Dbestmax:
Buh imagine say people gather lik ds 4 ur house come watch match...u go pursue dem??
for waht? i won't even allow Dem in the 1st place, M̶̲̥̅γ̲̣̣̥ house naa stadium?? grin
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Dbestmax(m): 9:07am On Sep 29, 2014
Neldrizzy: for waht? i won't even allow Dem in the 1st place, M̶̲̥̅γ̲̣̣̥ house naa stadium?? grin
D funniest part b say na 1 by 1 entrance...!4 u knw wassup house don full...buh I swear if na me ....I go off fuse....make dem jeje dey go dia house
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Neldrizzy(m): 9:16am On Sep 29, 2014
Dbestmax:
D funniest part b say na 1 by 1 entrance...!4 u knw wassup house don full...buh I swear if na me ....I go off fuse....make dem jeje dey go dia house
loll naso
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by priscaoge(f): 9:21am On Sep 29, 2014
grin grin cheesy grin cheesy cheesy cheesy cheesy grin grin
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by Vicjay1(m): 9:34am On Sep 29, 2014
Funny enough, its absolutely true.
Re: How Ur Entrance Looks Wen Chelsea Fans Come To Watch Futball In Ur House by ayindejimmy(m): 7:12pm On Sep 29, 2014
Lol

(1) (Reply)

. / Which Nigerian Bookie Pays Withdrawal Without Fail When Due / Buy Cheap Thermal Printers, Thermal Paper, Spliters Or Female Vga Cable

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.