Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,276 members, 7,839,376 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 05:57 PM

Breaking News!!! Boko Haram Don Release Chibok Girls - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Breaking News!!! Boko Haram Don Release Chibok Girls (535 Views)

US Forces Locate Chibok Girls-New York Times / Buhari To B’haram: Release Chibok Girls, Get Amnesty / Release Chibok Girls Before Leaving Office (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Breaking News!!! Boko Haram Don Release Chibok Girls by samguru(m): 6:33pm On Sep 23, 2014
Tori wey dey rich our table now now now be say,boko haram don agree to #Bringbackourgehs as dem just release them today.
akordin to di Director of defence information,Major General Chris Olukolade,he tell Charles Akpan of inspiration fm,Lagos say na two hiace bus naim dem take carry dem go Maimalari barracks,di headquaters of di 7th division of di Nigeria army.
We neva confam how many of di gehs wey boko haram don reliz during di time of dis report but we go bring una more report as e dey com

source http://www.ogakpatakpata..com
Re: Breaking News!!! Boko Haram Don Release Chibok Girls by billsteve(m): 6:53pm On Sep 23, 2014
Oya , we go jolly well this nite.. Abeg give boko a big gbosssa!!

(1) (Reply)

Jonathan Speaks At UN General Assembly / Ekiti Shuts All State Courts Indefinitely After Pro-fayose Thugs Attack Judge / Count Down To Nigeria's 54th Independence Day

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.