Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,588 members, 7,837,218 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 07:13 PM

People Wan Make I Die - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / People Wan Make I Die (2858 Views)

Photo: Hilarious Pixels" Shey Dem Want Make I Marry" Happy Saturday Hustle Hard. / PPPPPPPPPPPPP!!!!!!!!!!! Comot 4 Road Make I Pass!!... / Make I Write My Own (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: People Wan Make I Die by clemcykul(f): 11:13am On Nov 10, 2008
@poster, die na, abi u no want make our population reduce? grin
Re: People Wan Make I Die by Gabry(f): 11:18am On Nov 10, 2008
mykali:

have never been. ask gabby.

Ask me wetin?
Re: People Wan Make I Die by princesa(f): 11:21am On Nov 10, 2008
clemcykul:

@poster, die na, abi u no want make our population reduce? grin
infact i don buy silver c**fin for am
so he leaves the world like a king cheesy grin
Re: People Wan Make I Die by ilaugh1: 11:24am On Nov 10, 2008
but do u want to die?
Re: People Wan Make I Die by clemcykul(f): 11:25am On Nov 10, 2008
yes, but u after u die grin
Re: People Wan Make I Die by Gabry(f): 11:26am On Nov 10, 2008
Hmmm. . . I wonder oo. They go say everyone wants to go to heaven but everyone is afraid to die. undecided
Re: People Wan Make I Die by princesa(f): 11:41am On Nov 10, 2008
but death is inevitable embarassed
Re: People Wan Make I Die by clemcykul(f): 11:55am On Nov 10, 2008
dats my worry embarassed
Re: People Wan Make I Die by sima(f): 11:57am On Nov 10, 2008
@poster. . die jare, dont mind dem
d person wey tell u make u no die . . na sango go kill am 4 u tongue
Re: People Wan Make I Die by clemcykul(f): 12:05pm On Nov 10, 2008
*directs sango to sima's house*
Re: People Wan Make I Die by sima(f): 12:08pm On Nov 10, 2008
say wetin. .  shocked
put reflector on my house n' sucessfully direct sango to clem's house
Re: People Wan Make I Die by romsky: 12:11pm On Nov 10, 2008
holy ghost fireeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
Re: People Wan Make I Die by skfa1: 12:13pm On Nov 10, 2008
Fireeeeeeeeeeeeeeeeee follow me cheesy
Re: People Wan Make I Die by sima(f): 12:15pm On Nov 10, 2008
na sango go catch all of una wey dey call fire n' ghost. . tongue
Re: People Wan Make I Die by skfa1: 12:20pm On Nov 10, 2008
sima:

na sango go catch all of una wey dey call fire n' ghost. . tongue

na lie tongue
Re: People Wan Make I Die by sima(f): 12:21pm On Nov 10, 2008
so u wan be scape cow abi . . oya wait dia tongue
Re: People Wan Make I Die by Gabry(f): 12:23pm On Nov 10, 2008
I love cows. Especially their tender meat. grin kiss
Re: People Wan Make I Die by sima(f): 12:25pm On Nov 10, 2008
so in short. .  u're tryin to tell mi u wannna eat skfa because his body is tender abi. .
Re: People Wan Make I Die by sima(f): 12:25pm On Nov 10, 2008
nw skfa. .  u're runnin 4 sango n' gabby. .  good luck
Re: People Wan Make I Die by Gabry(f): 12:26pm On Nov 10, 2008
sima:

so in short. . u're try to tell mi u wannna eat skfa because his body is tender abi. .

Yes. YUM! grin tongue
Re: People Wan Make I Die by OGUNS2002: 12:32pm On Nov 10, 2008
Re: People Wan Make I Die by Gabry(f): 12:33pm On Nov 10, 2008
Hee haaa!! Howdy Partner! How's Tinka Bell ma cow doin?  grin
Re: People Wan Make I Die by skfa1: 12:34pm On Nov 10, 2008
sima:

nw skfa. .  u're runnin 4 sango n' gabby. .  good luck

Hehe holy gost fire fireeeeee your yansh  grin

gabrywyl:

Yes. YUM! grin tongue

You cant eat me cause i`m covered with the blood of Jesus  tongue
Re: People Wan Make I Die by Gabry(f): 12:36pm On Nov 10, 2008
The blood of Jesus is what makes it so scrumpteous and exquisit grin
Re: People Wan Make I Die by sylve11: 12:40pm On Nov 10, 2008
gabrychukwu!
Re: People Wan Make I Die by skfa1: 12:42pm On Nov 10, 2008
sylve11:

gabrychukwu!


grin grin grin
Re: People Wan Make I Die by Gabry(f): 12:44pm On Nov 10, 2008
Stan, my dog can go give me a betta name than that nna angry
Re: People Wan Make I Die by sylve11: 1:02pm On Nov 10, 2008
gab i would have reverse that but now u said i am a dog. Nawa for u ohh
Re: People Wan Make I Die by clemcykul(f): 1:46pm On Nov 10, 2008
dont mind her wat a fine name u gave her grin
Re: People Wan Make I Die by Gabry(f): 3:43pm On Nov 10, 2008
chei! grin
Re: People Wan Make I Die by clemcykul(f): 3:55pm On Nov 10, 2008
;d
Re: People Wan Make I Die by sima(f): 7:58pm On Nov 10, 2008
skfa1:

Hehe holy gost fire fireeeeee your yansh  grin

You can't eat me cause i`m covered with the blood of Jesus  tongue
not after hin don roast ur own yansh to first degree. . tongue

(1) (2) (3) (4) (Reply)

World's Toughest Riddle / When A Police Man Jokes With Evidence (police) / Which Is Preferable

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.