Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,503 members, 7,830,515 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 12:42 AM

Guys! U Wan Marry? Make A Choice! - Nairaland / General (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Guys! U Wan Marry? Make A Choice! (2435 Views)

When A Beggar Finally Has A Choice(photo of the day) / Make A Choice......(picture) / Mai Pipul, Mek Una Gist Mi Laik Gsm Dis Wan Ting - Mek Una No Vex Abegi O! (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by debosky(m): 9:51pm On Jul 31, 2006
ah diddy freeware dey sometimes get virus attached oh! make sure u scan am well well before ahem. . . . installing grin grin grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 9:56pm On Jul 31, 2006
yeah, i get my own personal norton.
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by debosky(m): 9:56pm On Jul 31, 2006
correct man, so no guys have shown interest?

where are all dem 'i need a woman to love' thread starters, women dey her for u ooo! grin grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 10:12pm On Jul 31, 2006
lol, dey run like ben jackson. make they come ooo
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by JayOJay(m): 10:13pm On Jul 31, 2006
@diddy. Believe me I would av loved to back u up, but in this case I'm the linkman! I have a job to do! No feel bad ehn!  Just think over the offer from ikemefa!   wink wink grin grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by JayOJay(m): 10:20pm On Jul 31, 2006
If u r all running away like this u will throw me out of biz o! I av a good connection that is worth my while! I thought I was going to get a line up! Wuddup guyz! wink wink grin grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by tEsLim(m): 1:44pm On Dec 28, 2006
Lai lai !!!! My papa go beat me. Lai lai!!!!! Fear catch me shocked
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by layi(m): 1:07am On Jan 10, 2007
TH I S  I S   B R U T A L  S U I C I D E !!!!!

But wetin carry this women go to this kain abomination!! Na this kain women dey make GOD regret. The trouser wey them dey wear never reach. Dem wan overthrow us finally. God Forbid!

Wait o, If man marry this kain woman, wetin we go born so? No be STONE!
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by rowlandwhy: 6:43pm On May 07, 2007
Please dont mind jay o jay and others,
those in the pictures are men not women
They just put some female add-ons
Use your second eyes and watch them again.
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by realborn(m): 2:35pm On May 08, 2007
@jay, since u r d linkman, u must ve dug or sori one of them should have entered u. pls kp enjoyin dem because walahi to teri si dis kain tin na game ova dat is mario no life, end of d road. nice thread.
@layi, wats up bro. hp d tops are ok. got my phone missin. ur numbr is gone wit d sim. got a welcome back pack. pls call or send a text.
enjoy
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by godfrey920(m): 11:22am On May 10, 2007
wonderful,these ones go break your waist oooooooo shocked
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by Soundmind(m): 3:38pm On May 16, 2007
@ O Jay,
I like no 2. I mean it o. Pls how can i get her. Reach mo on 08083096533. I dey expect ur call.
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by mekoyo(m): 5:34pm On May 17, 2007
@Jay.

This one na manwoman. Jay you can pick anyone of your choice

(1) (2) (Reply)

Happy New Month To All Nairalanders / Bet9ja Sure 8 Odds Games / Candylips And Coco29 Catching Up After Almost 2-3 Yrs Of Not Being Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.