Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,690 members, 7,820,403 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 02:19 PM

Seun Osewa Wedding Pictures - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Seun Osewa Wedding Pictures (1118 Views)

Check Out This Funny Wedding Pictures / Very Funny Wedding Pictures !! / Jay Z & Beyounce,s Wedding Pictures. .. So Lovely. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Seun Osewa Wedding Pictures by cephaswizzy(m): 9:30pm On Oct 14, 2014
You too like gist! Wetin
you wan see.
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by 1stola: 9:34pm On Oct 14, 2014
cephaswizzy:
You too like gist! Wetin
you wan see.

mumu
I sentence you to 20 years ban

1 Like

Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Nobody: 9:45pm On Oct 14, 2014
Fever dey worry you
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by adonbilivit: 9:46pm On Oct 14, 2014
shey you bin wan crack joke abi u wan just provoke person? NO GIVE NAIRALAND GIRLS WEY DEY WISH SAY SEUN GO MARRY THEM HEART ATTACK O

1 Like

Re: Seun Osewa Wedding Pictures by SPINA101(m): 10:12pm On Oct 14, 2014
u no try bros but come o seun never marry ni? nawao seun do marry dis your inve stment na for who?? o
Re: Seun Osewa Wedding Pictures by oluwadanie1(m): 12:12am On Oct 15, 2014
@op
1st of all, u're a goat

Secondly, u're a silly goat

Thirdly, u're still a goat

Lastly, u av a goaty behaviour









No take am personal o, na play I dy

(1) (Reply)

Hilarious Pictures / My Wife Played An April Fool Joke On Me / Goodluck Jonathan Goes To Hell

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.