Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,299 members, 7,836,302 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 04:00 AM

See Marriage Prayer - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Marriage Prayer (836 Views)

Funny Prayer Of The Day | Laugh And Forget Your Name / The Prayer Of The Nigerian Man / Chelsea Vs Barcelona Prayer (2) (3) (4)

(1) (Reply)

See Marriage Prayer by Kasieze(m): 2:58pm On Oct 20, 2014
One church for naija dey do singles convention. Di pastor raise prayer point sey all di singles should pray for dia hearts desires. Na im wan sista begin pray “oh lord, I no wan marry short man, Holy Ghost , I no wan marry short man, Angel Gabriel if you take eye see short man wey dey come my side use holy ghost fire bind am” E come be say one short man dey beside di sista dey pray im own sey ” oh lord, you know sey I be short man but I be billionaire”. Immediately di sista hear the word ‘billionair’ prayer com change. She begin pray say “oh lord!...................http://www..com/m/view_joke.php?id=202 click to continue

(1) (Reply)

Sharp Otondo Guy...give Him A Name / Hilarious Picture Of Nollywood Acts / Check Out President Jonathan Gettin Ready For February 14 (photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.