Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,332 members, 7,954,339 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 05:04 PM

Hahahahaha Cant Stop Laughing..guys Abeg Wu Mumu Pass For Dis People - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Hahahahaha Cant Stop Laughing..guys Abeg Wu Mumu Pass For Dis People (1901 Views)

Bed Sheets For Sale. Hahahahaha. Photo / Cant Stop Laughing (shortest Most Hilarious Joke) / You Will Die Of Laughter After Reading This Joke Hahahahaha (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Hahahahaha Cant Stop Laughing..guys Abeg Wu Mumu Pass For Dis People by ProfRoland(m): 2:20pm On Nov 02, 2014
Abeg ehn which of this men mumu pass..(first one dey wet em tomato for inside rain......second one na poor farmer so the last garri wey e get wey no reach one cup...he go pur am inside river dey wait make e soak...the third one they waka for road he cun see cow sheet he cun jump am pass...he cun cum back cun say i dey cum make i even see weda na cow sheet he cun chook e hand inside the sheet cun taste am cun say thank God say i no match am oo.......ABEG WHICH OF THIS MEN MUMU PASS BECAUSE ME DON CONFUSE OO
Re: Hahahahaha Cant Stop Laughing..guys Abeg Wu Mumu Pass For Dis People by Superstar007(m): 2:36pm On Nov 02, 2014
All of them get ph.d for mumulogy. grin


Kindly Vote[url=nairaland.com/nabsprada]Nabsprada[/url] for miss Nairaland 2014. She really needs your support. Thanks as you do so

1 Like

Re: Hahahahaha Cant Stop Laughing..guys Abeg Wu Mumu Pass For Dis People by bunmioguns(m): 3:13pm On Nov 02, 2014
ProfRoland:
Abeg ehn which of this men mumu pass..(first one dey wet em tomato for inside rain......second one na poor farmer so the last garri wey e get wey no reach one cup...he go pur am inside river dey wait make e soak...the third one they waka for road he cun see cow sheet he cun jump am pass...he cun cum back cun say i dey cum make i even see weda na cow sheet he cun chook e hand inside the sheet cun taste am cun say thank God say i no match am oo.......ABEG WHICH OF THIS MEN MUMU PASS BECAUSE ME DON CONFUSE OO






ProfRoland of course




undecided
Re: Hahahahaha Cant Stop Laughing..guys Abeg Wu Mumu Pass For Dis People by ProfRoland(m): 10:42pm On Nov 02, 2014
bunmioguns:







ProfRoland of course




undecided

ahhahahhahaha....is because i am using the progated english of our youths of present byas dat u say dis pls i wuld nt like a cumbustic combulation between me and u...just comment and go....because am having supretendent over all political upgrades utters bonosmure.

(1) (Reply)

Why Can't This Dude Control His P3n!s [joke Of The Day] / Your Opinion On Independence Day / Daily Jokes With Nairaland (photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.