Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,706 members, 7,862,229 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 11:50 AM

Invitation To The 2014 Mine Port Harcourt Teenagers Forum (easy Yoke) - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Invitation To The 2014 Mine Port Harcourt Teenagers Forum (easy Yoke) (621 Views)

Scriptures Expounded: Easy Yoke And Light Burden - Matthew 11:28-30 / Korede Bello’s Invitation To Sing At Popular Church Attracts Criticism / How To Pray Using The Blood Of Jesus, In Destroying Every Spiritual Yoke (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Invitation To The 2014 Mine Port Harcourt Teenagers Forum (easy Yoke) by profchimex(m): 6:46am On Nov 03, 2014
Dis one na MINE Rhytm 98.2 FM, Pitakwa


Abeg make una hear ooo


All road nime lead to Redeemed Christian Church of God, Dominion Sanctuary
(Near St. Lukes Anglican Church)
For the Popular Rivers State College of Arts and Science (RIVCAS)
Along Rumuokwuta-Rumuola Road, Port Harcourt, Nigeria

MINE Teenage Ministry, Port Harcourt

don dey count 5 days to go ooo...

As dem dey bring u

2014 Port Harcourt Teenagers' Conference

God call am: My YOKE is EASY

Nna na Saturday 8th November, 2014 e dey happen ooooooo

D place again na Redeemed Christian Church of God, Dominion Sanctuary
(Near St. Lukes Anglican Church)
For the Popular Rivers State College of Arts and Science (RIVCAS)
Along Rumuokwuta-Rumuola Road, Port Harcourt, Nigeria

9:59AM PROMPT (dat one na JESUS TIME - d people too dey gum am)

Dis one? Hmmmmmm! E promise to dey brekete for Baba presence!
Come see Teenagers and Pikin Adults dey give God RAW, DIRECT WORSHIP wey dem no pour water; Oyibo call am UNDILUTED worship ehhhh

For that day, dem go:
*Dance tire
*Worship Ontop ontop
*Praise till fire catch everywhere
*Pray sotee God go show dem their future
*Hear wetin God dey talk through him anointed and chosen servants
*Play game (dis one no be PS2 or 3 o) dem call am
-Who wan be Deca-Thousanaire
-One Minute Non-Stop Essay
-Plenty plenty plenty other ones
*Ministrations (Songs, Drama, Choreography...)
*Make we yarn the koko
*...the list still plenty my brodas n sistas

FOOD & DRINKS BOKU WELLA; NA U GO TIRE


For Registration, Participation, Enquiries and Other Gbege; grin grin dem for
+234 706 730 6113
+234 701 527 8814
+234 816 465 4942
Dem go happy to hear from you, Just feel free
*But Bros & Sisi abeg no Flash or Call for Night like 10 for evening till 6 in the morning before watch dog bite you for phone

Their computer street address na

http://mineteenageministry./upcoming-events/

Or

https://www.nairaland.com/1974860/invitation-2014-mine-port-harcourt


Or catch dem for Bookface sorry FaceUrBook
Mmmmmmmm kpele Facebook
#MINE TEENAGE MINISTRY PORT HARCOURT

Advise: Make person no tell u o, if not...!

WE GO JAM THERE...

I remain ur presentationer Presenter representing the coordinating coordinator for pitakwa

All the way from the garden city; One Love Jare!

Prof. Farmer, Biznessman, Computer Guru, Chineke Pikin, Political Change Advocate; Chimenem Fortune
(Call/ SMS/ Whatsapp: +234 806 265 5143
BBM Pin: 2A9B03E4
e-mail: anayochimex@gmail.com
Website: www.loading.com)

STRICTLY FOR ENQUIRIES, COUNSELLING & INFORMATION


Abeg help us SHARE this info... Biko!

1 Like

(1) (Reply)

Gospel Of Barnanas / How Does God Voice Sound? / God Mistakes???

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.