Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,873 members, 7,848,546 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 05:32 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Chelsea Forma Coach, Avram Grant Is Ghana New Boss (638 Views)
Which One Is Ghana's Best Generation Of Football? / Chelsea Forma Coach, Avram Grant Is Ghana New Boss / Avram Grant Is New Ghana Coach (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Chelsea Forma Coach, Avram Grant Is Ghana New Boss by AKPOSbaba: 10:44am On Nov 08, 2014 |
Forma Chelsea, Westham and Maccabi Haifa coach, Avram Grant naim di Ghana Football Association, GFA go name as dia next coach as early as next week to succeed Kwesi Appiah if di two parties fit agree on how much dem go dey pay am. Avram Grant, di man from Israel naim Ghana pick ahead of Patrick Kluivert, Michel Pont, Marco Tardelli, Juan Ignacio Jiminez.Although Patrick Kluivert bin reject di job bifor dis announcement. GFA ogakpatakpata, Kwesi Nyantakyi yarn on friday say, if Avram Grant no like di salary wey dem don agree to dey pay am, naim be say dem go give di job to Juan Ignacio Jiminez. From..... http://ogakpatakpata..com/2014/11/avram-grant-is-new-ghana-coach.html |
Re: Chelsea Forma Coach, Avram Grant Is Ghana New Boss by Dreyl(m): 10:49am On Nov 08, 2014 |
So why's it on nairaland -:\ |
(1) (Reply)
Would Nigeria Had Done Better In This Match Under Shuaibu Amodu? / Watford Want Egwuekwe / African Nations Cup Draw: Ghana Placed In Most Difficult Group
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |