Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,518 members, 7,816,257 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:22 AM

Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey (676 Views)

See Wetin My Best Friend Did To Me / HELP !!! See Wetin Dey Una Man Account / Val_dubem Wetin Happen?????? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey by AKPOSbaba: 6:40am On Nov 09, 2014
Football as dem talk am na contact sport, dat is to say bodi must jam bodi.
During di match bitwin Liverpool and Chelsea dis afternoon, no be small tin.
Chelsea( A.K.A Shekpe football club)win di match by 2 goals to 1,but no be small tug of war bitwin Skrtel and Diego Costa and for inside one of dis bodi war, Costa jersey just tear yakata like tissue paper.
Abeg my pipo na who make di jersey?
Na Aba made or na Vietnam made?
or abi na shekpe shacking naim make Adidas do fake ones?

SEE MORE FOTO FOR HIA...http://ogakpatakpata..com/2014/11/dis-chelsea-jersey-though.html

Re: Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey by Fairgodwin(m): 7:01am On Nov 09, 2014
even Aba can make something much better.

sometimes, they don't use the real/original jersey(s) during matches.
Re: Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey by AKPOSbaba: 8:26am On Nov 09, 2014
True talk,fairgodwin

(1) (Reply)

Plane Crash In Illorin??? / Our New Currency(N100) / See The Beauty Of Eating Chicken Here.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.