1manmopol's Posts
Nairaland Forum › 1manmopol's Profile › 1manmopol's Posts
1 2 (of 2 pages)
ZesusHVWritter: You can always buy a second battery which will amount it to 2800mah for M3, but you can't add another core to L3's single core, or add 2pixel to make it 5pixel, or add 0.1 version to make it 4.2; so you see, somethings are just affordable why others can't be ignorable.abeg,,,,if person buy battery of 2400mAh....will it last well more dan 1400mAh ![]() ![]() ![]() |
Gta4 vice city link,sd data and apk file.tankz in advance |
Na pple wey get beta/mature brain dey here..unlike d p3,n3 and d5 thread...hey.....dia attacking bad pass fabrigas own...dem too bad..kip it up guyz..am really impressed |
Judinho59: Yes!! And its way bettertankz bro...u get mouth |
Rockyfancino: HOW TO PLAY FIFA 12 ON TECNO L3i tot dey said d graphics of fifa 12 on l3 is poor na......dia are so many oda games online which u can download...... |
Guyz...sorry 4 asking dis question...can l3 use 2go ![]() ..cuz nobody mention dat dey'r using 2go on it......abeg mak una no attack me o.na ansa i want..tankz guyz |
neupert: we're here to serve you better.ao much una go fix acer aspire5610z screen..ao much is new 1 and fairly use screen? |
9free: Serious?ao u take upgrade |
e fit work 4 tecno p3? ..........abrg ao u take upgrade ....xplain bro... |
1 2 (of 2 pages)
