Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,713 members, 7,816,929 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:24 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Hurray!oyibo Magic:medicine To Make Your Mess Dey Smell Like Chocolate Is Out (504 Views)
What A Nigeria Woman Can Do, An Oyibo Woman Can Do Better, Caption This Photo / Oyibo Woman Enjoying Her Trip To Abakaliki With Her Hubby / Lagos Pastor In Divorce Mess: He Steals Church Funds Says Wife (2) (3) (4)
Hurray!oyibo Magic:medicine To Make Your Mess Dey Smell Like Chocolate Is Out by OKorowanta: 5:50am On Dec 04, 2014 |
My brodas and sistas, now you fit make yor anus di talk of di town dis christmas season. For di fest time in di history of di world, to dey mess go dey make sense now bicos, one man from France,Christian Poincheval wey im frend almost kill with mess wey dey smell like kabad and soup wey don sawa for 40 days, don vex make one merisin wey go make yor mess dey smell like chocolate and habiscus flower or even dey smell like stew wit korect curry smell. He say, since di gas attack nearly kill pipo for di restaurant dat day, naim he vex say he must do someting about smelling mess. READ MORE/PHOTOS>>>>>>http://ogakpatakpata..nl/2014/12/new-drugs-to-make-your-mess-dey-smell.html?m=1
|
Re: Hurray!oyibo Magic:medicine To Make Your Mess Dey Smell Like Chocolate Is Out by naijaboiy: 5:59am On Dec 04, 2014 |
Re: Hurray!oyibo Magic:medicine To Make Your Mess Dey Smell Like Chocolate Is Out by AKPOSbaba: 6:21am On Dec 04, 2014 |
Wich chemist I fit see am buy for my babe? |
Re: Hurray!oyibo Magic:medicine To Make Your Mess Dey Smell Like Chocolate Is Out by agohmamuda(m): 6:44am On Dec 04, 2014 |
I like my smelly mess like that, after all its the only way I can punish some people; especially Road safety and Police and most importantly Un-invited guests. |
(1) (Reply)
Call To Glory! Call To Glory!! Call. To Glory!!! / Grandma Yearns For The Touch Of A Better Man Than Grandpa / Valentine’s Day: The Expression Of Real Love.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |