₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,060 members, 8,526,464 topics. Date: Saturday, 28 November 2026 at 03:48 PM

Toggle theme

Ibadan Sharp Guy - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Ibadan Sharp Guy (629 Views)

1 Reply

Ibadan Sharp Guy by hemjaylee(op): 1:47pm On Dec 07, 2014
Hemjay! Hemjay!! Hemjay!!!
I don do dat man wey dey Bana street wayo(419), I
show am say I be real OMO IBADAN.
I buy #iphone6 4 in place 50,000naira
The #iphone6 dey use 4sim,e get radio,
tv,bluetooth, front nd back camera.I swear d man na
confam maga...
LOOL...D Weyrey don go buy #itel6 (7,000naira
fone)for 50,000naira, cun dey call am
#iphone6 ...ABEG wu be d MAGA?..SMH
#KiIkuMapaMagaMI #StayBlessed
1 Reply

NYSC Sharp Guy • The Sharp Guy • Sharp Guy Lol • 2 • 3 • 4

December Gift • No Light In Otueke.... Hahahah • Funny Jokes