Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,219 members, 7,860,390 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 10:22 AM

Wizkid Stop Davido To Become Naija Pesin With The Most Twitter Followers. - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Wizkid Stop Davido To Become Naija Pesin With The Most Twitter Followers. (1030 Views)

“don’t Turn Davido To An ATM, Get A Job” – Dr. Ola Balogun Tells Sophia Momodu / Davido To Graduate From Babcock In 24 Hours (see Him In His Graduation Gown) / When Will This Thier Beef Stop Davido And Wizkid Fire Shots At Each Other…again (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Wizkid Stop Davido To Become Naija Pesin With The Most Twitter Followers. by AKPOSbaba: 3:21am On Dec 12, 2014
Di holla at your boy singer, Wizkid don send warning signal to Davido camp say him dey ready to be di man to beat come 2015 as twitter don crownam as di Nigerian artiste wit di largest followers for twitter for 2014.
Even di richest black man for di world, Aliko Dangote stil dey creep to rich one million followers for twitter.
Wizzy get 1.3 million followers and naim be di first Nigerian artiste to reach 1 million followers for twitter.
Davido take 2nd position wit 1 million followers, D'banj carry 3rd and Don Jazzy take 4th.
Wizkid play second fiddle to him biggest rival Davido dis year as Davido win almost all di awards wey dey available to bicom naija most successful artiste for 2014.

READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/wizkid-defeat-davido-as-nigerian.html

Re: Wizkid Stop Davido To Become Naija Pesin With The Most Twitter Followers. by Ezedon(m): 4:21am On Dec 12, 2014
young boys swimming in pool of cash

(1) (Reply)

Ik Ogbonna's Girlfriend, Sonia, Dishes Relationship Advice To Ladies / Meet 14 Unmarried Celebrity Dads In Nigeria | Wizkid, Olamide, Flavour & More! / What's Ur Take On Dis Tatoo?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.