First Time - Jokes Etc (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › First Time (47321 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 68 Reply (Go Down)
| Re: First Time by romsky(op): 11:17am On Dec 17, 2008 |
u av 2 pay me my due sha abi na u dey buy d credit wey she take dey pursue me OMG i pray she doesnt see dis cuss i avent called in 36hrs ![]() |
| Re: First Time by mykali(m): 12:43pm On Dec 17, 2008 |
lol. u too dey yarn kasala. ![]() |
| Re: First Time by sylve11: 2:56pm On Dec 17, 2008 |
sneezing.! |
| Re: First Time by jaymobb(m): 3:42pm On Dec 17, 2008 |
virus |
| Re: First Time by tytylayor: 4:02pm On Dec 17, 2008 |
sylve11:pele jor my dear |
| Re: First Time by Opslag(m): 4:42pm On Dec 17, 2008 |
*singin 2face's track*This love,no be smal mata |
| Re: First Time by Opslag(m): 4:47pm On Dec 17, 2008 |
*singin 2face's track*This love,no be smal mata |
| Re: First Time by sylve11: 6:26pm On Dec 17, 2008 |
tytylayor:ololumi thank u. Opslag:thankgod sey u know. |
| Re: First Time by kayowalemi(m): 7:04pm On Dec 17, 2008 |
Romade I beg, don't mind them. ueva tink any oda tin needs to take one glass of Omo Multi-Active to clean him mind. ![]() |
| Re: First Time by sholabanke(m): 7:53pm On Dec 17, 2008 |
@sexy please can i still submit my application for the vacancy of love i hav all the qualification |
| Re: First Time by sylve11: 8:15pm On Dec 17, 2008 |
ashewo |
| Re: First Time by mykali(m): 8:21pm On Dec 17, 2008 |
sings Naeto C's ashewo . . . . .''e no mean say the[i] boi [/i] na ashewo'' . . . . |
| Re: First Time by studio43(m): 8:49pm On Dec 17, 2008 |
sholabanke:ofcourse u can, afterall she's now a free agent ![]() |
| Re: First Time by Airforce1(m): 10:03pm On Dec 17, 2008 |
its ok studio. lotsa fishes in the river. get yourself a man sexyleamon. STUDIO BETTER OFF WITH OUT YOU |
| Re: First Time by mykali(m): 6:30pm On Dec 18, 2008 |
studio, u cant deceive us. we know u and air4ce1 are the same person . i hope u have been banned ![]() |
| Re: First Time by sholabanke(m): 9:56pm On Dec 18, 2008 |
am beggining to suspect something |
| Re: First Time by bydot1(m): 10:45pm On Dec 18, 2008 |
Whats that shola padimi ![]() |
| Re: First Time by bydot1(m): 10:48pm On Dec 18, 2008 |
Whats that shola padimi ![]() |
| Re: First Time by sholabanke(m): 11:37pm On Dec 18, 2008 |
i pray what am thinking is not right that mayb its true that Studio43 is Airforce1 |
| Re: First Time by bydot1(m): 11:41pm On Dec 18, 2008 |
Hmmn, who knows wonders 'll never cease to end |
| Re: First Time by sholabanke(m): 11:43pm On Dec 18, 2008 |
am only thinking let wait till the truth comes out |
| Re: First Time by bydot1(m): 11:44pm On Dec 18, 2008 |
am sure it 'll very soon |
| Re: First Time by sholabanke(m): 11:45pm On Dec 18, 2008 |
yea why u never sleep? |
| Re: First Time by chyk91(m): 2:32am On Dec 19, 2008 |
lol, funny. |
| Re: First Time by Gabry(f): 2:50am On Dec 19, 2008 |
mykali: sholabanke: ![]() |
| Re: First Time by romsky(op): 12:18pm On Dec 19, 2008 |
studio with multiple personality subbish my personality no mata at all gongo aso |
| Re: First Time by sylve11: 5:34pm On Dec 19, 2008 |
romade:e meran sey u dey on fire, okpemu. |
| Re: First Time by sholabanke(m): 2:18pm On Dec 20, 2008 |
romade:all i want is catch some fun gongo aso |
| Re: First Time by yysl: 2:26pm On Dec 20, 2008 |
kutupu a hu,anywhere i dey now, |
| Re: First Time by Gabry(f): 2:33pm On Dec 20, 2008 |
Im confuse. . . . No wonder my inspiration to build this new profile of mine is as such ![]() |
| Re: First Time by yysl: 2:39pm On Dec 20, 2008 |
wat is the meaning? |
| Re: First Time by sholabanke(m): 2:45pm On Dec 20, 2008 |
dont ask her cus u will still not get the meaning |
When A Village Boy Is Visiting The Township 4 The First Time. (hilarious Photo) • Photo:when You Smoke Weed For The First Time.... • My First Time Of Using A Condom!! #very-funny! • 2 • 3 • 4
val_dubem's funny pics here • Dumb Questions Ladies Ask Guys And Their Answers • Photo ... Teaching A Confirm Amateur How To Use Computer During Chatting



. 
