₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,043 members, 8,515,207 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 11:19 AM

Toggle theme

This Is So Funny! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › This Is So Funny! (637 Views)

1 Reply

This Is So Funny! by mykel25(op): 9:12pm On Jan 19, 2015
<3<3<3 Ayobami=-" =-)< \=D/ ({}):
Assuming you are watching football match at aviewing centre, Chelsea vs Man U.A guy just walked in and sat next to you and the following conversation ensued
guy: Bros how far? Na match them dey play?
You: Yes nau. Shebi na im u dey watch.
guy: Ok. Abeg who dey play?
You: Na im be dat na. Chelsea vs Man U.
guy: oh ok. Abeg who wear blue?
You: Na chelsea wear blue
guy: owk who com wear red?
You: oooh c am nau, na man u.
guy: owk no vex. Ehm bros na 1st half abi second half.
You: chai guy na wa 4 u o. Na 1st half nau. na 20minutes bros.
guy: oh ok. Bros abeg wetin be scores?
You: come guy. Na 0-0 na. shebi na im we dey watch.
guy: oh oh oh ok 0-0. . Abeg who cum get zero?
My broda my sista at dis juncture,. Wetin u go do?

THIS GUY REPLY MADE ME LAUGH!

BorgMichael <wink=) : I go first think say Na Buhari I dey follow talk since he's d only old man I know that can't remember full meaning of INEC n his phone numbers...so I ll just turn around and say: why you wan contest for presidency sef...Oga u dull die=))
1 Reply

If She Is In ISIS, I Am. A Guy Posted This And Is So Funny- Hilarious Pic • So Funny Can't Stop Laughing Myself... • See What Happens When A Calaba Girl Visits You. (pix So Funny) • 2 • 3 • 4

best funny cat videos youtube 2015 • PDP Drags Nigeria With APC • I Dey On My Own