Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,225 members, 7,836,097 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 08:45 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1387) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4029036 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1384) (1385) (1386) (1387) (1388) (1389) (1390) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 9:17pm On Aug 28, 2015
SexySapphire:

I was supposed to go with the batch A but was told that senate was yet to approve my results, so I should chill for the batch B. I will be going to school on monday to find out what could be happening.
Above all things, have you been able to confirm that your name is on the list?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 9:19pm On Aug 28, 2015
sholiyz:

#Oyamilenu oooo# no be thesame degree dem go award.
Elmisti is intimidated. E don tay!grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 9:19pm On Aug 28, 2015
Vizzim:
Abeg my fellow Batch B ppl.. Abeg una think say e make sense make one work where dem go post am to. Just wan clarify #oshee
...if deirz a genuine reason 4 doin dat....y not!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by miccoy(m): 9:26pm On Aug 28, 2015
Thanks omitooguns
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:26pm On Aug 28, 2015
vocalprince:


OBIEFUNA, 2010, Nnamdi Azikiwe University (UNIZIK). Thanks.

Are you Chibueze! I guess not cos the person i saw there has matric no already in use. So if u are not hit sch DSA asap.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:27pm On Aug 28, 2015
Ayima:
Bro will it be now or i have to wait till 1st to 7th September when d corrected list will be submitted? skul tins not easy after killing myself to study.
it all depends on how active ur skul is regards such...just as a lady testified here, she laid her issue 2her skul in d mawnin...d ff day she checked back nysc portal and it was resolved
Re: NYSC 2015 Batch B House by Elevation(m): 9:29pm On Aug 28, 2015
ABUsites what's up?
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbemmy2k10(m): 9:31pm On Aug 28, 2015
Sanchez01:
Which are/did you checking/check, the one online or the list?
list
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:33pm On Aug 28, 2015
Sanchez01:
Elmisti is intimidated. E don tay!grin
Intimi_kini? No be by strike dem dey take judge skulz. Na
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 9:38pm On Aug 28, 2015
Xcozee:
una too funny abeg
Na true talk ooo... If na dat 1 go make dem upload name, make dey do am ooo....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:44pm On Aug 28, 2015
Kikikikikikikikikikikikkikikikikikik

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Lwkmd... grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:47pm On Aug 28, 2015
elmisti:



Shebi peesika (physika) av seen his name?

Kikikikikikikik

grin grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:47pm On Aug 28, 2015
Hmmm shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:48pm On Aug 28, 2015
sholiyz:

Am sure u know how lautech does things, before dem lodge complain say no fuel money to go to abj, like they told people with regularisation issues to wait till ending sept. or early oct. And u know that 16A batch
U neva introduce urself

Oya name, uni, dept, year of graduation and where u wanna serve

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mattex001(m): 9:48pm On Aug 28, 2015
Hey guys pls how can I correct date of birth error ??
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:49pm On Aug 28, 2015
Bn a good day.........patiently waiting to see what this thread will turn to the day Almajiri Boys Uni upload PCMs names.......
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:49pm On Aug 28, 2015
elmisti:


the party wont hold untill we get your own visa too, i will giv some pecial people weed sha......




xcozee
donxab
2el
olami90
aare2050
peeeesika (physika)
allsmyles
harinholar
stancity
whizqueen




please reply with your preffered flavours..............



Oga mi ah nor need weed abeg

Jux gimme fresh china cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:50pm On Aug 28, 2015
Elevation:
ABUsites what's up?

ABUsites or wettin u call am, o'boy una no dey up @all na down una dey, sharply what's down them jare grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:50pm On Aug 28, 2015
Physika:

Oga mi ah nor need weed abeg
Jux gimme fresh china cool
Tah! That one no dey available
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:51pm On Aug 28, 2015
Xcozee:

u never tell me d main reason y u wan ball dat way...pls mail me now...really need2knw...#NoDulling

#NoDulling cheesy

I wan go hausa land, nd Lafia seems peaceful enof cheesy
Na jux B.O.B o.. No tweakin involved, lols
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:52pm On Aug 28, 2015
May the lord forgive me....so lost on the thread I almost forgot my surest Nigga, naughtylagosguy....I hope say ur name don entr the portal gidigba
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:53pm On Aug 28, 2015
elmisti:


Tah! That one no dey available

undecided
Na werin u com get fr El Dola
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:54pm On Aug 28, 2015
haywire1:


ABUsites or wettin u call am, o'boy una no dey up @all na down una dey, sharply what's down them jare grin

#

grin grin
Abeg easy oga waya
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:55pm On Aug 28, 2015
chimajii:
Hmmm shocked
U dey surprised? No try blink eye, the thread speed na fast and Furious oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:56pm On Aug 28, 2015
babatawa:


Physika Omo Luabi
oni ku ni kekere
omi epon e koni tan


babaT i sight u o jey
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:57pm On Aug 28, 2015
haywire1:
U neva introduce urself
Oya name, uni, dept, year of graduation and where u wanna serve
#
Do you still that, Sholiyz , Lautech, CSE , 2014set , ilorin town
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:58pm On Aug 28, 2015
Physika:


undecided
Na werin u com get fr El Dola

Shey bcoz I don find am foru one tym, u wan turn am to hobby......if u no want wetin I dey offer, wait till naughtylagosguy com, he go attend to U
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:02pm On Aug 28, 2015
Olami90:


Sharwama $ salad bi bawo? Na tiwa n tiwa ooo... I dey wait to chop ooo.



Oya now! No problem...I go like see den..... Holla me anytime bro.

*paraphrased*

"Eulogies for suicide condemn and blame the world for their deaths. Perhaps the suicidal believe some species must die, hence they embraced the death without compromise? But all this was too dangerous. I extinguish my grief and my reason and put my sins forward as my shield. I would sin, beware and live forever" -Mario Puzo (Fools Die)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:05pm On Aug 28, 2015
Mattex001:
Hey guys pls how can I correct date of birth error ??
what kinda DOB error precisely?...is it DOB error from Jamb...or DOB error from ur DSA?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:07pm On Aug 28, 2015
elmisti:


Shey bcoz I don find am foru one tym, u wan turn am to hobby......if u no want wetin I dey offer, wait till naughtylagosguy com, he go attend to U

So make i wait abi, oga mi i gat releiv masef abeg sad
Do somthing nd do it quick sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:11pm On Aug 28, 2015
Physika:


So make i wait abi, oga mi i gat releiv masef abeg sad
Do somthing nd do it quick sad


#Goya oil from yesterdai vigil still remain, make I carry. Am com, maybe d angels wey we summon inside fit help ur matter
Re: NYSC 2015 Batch B House by vocalprince(m): 10:15pm On Aug 28, 2015
hilsocial:


Are you Chibueze! I guess not cos the person i saw there has matric no already in use. So if u are not hit sch DSA asap.

thanks a lot. Funny enough, I saw same thing. Will be In school by monday. Jamb Info is so intact.

(1) (2) (3) ... (1384) (1385) (1386) (1387) (1388) (1389) (1390) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.