Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,946 members, 7,863,348 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 03:59 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1864) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4052270 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1861) (1862) (1863) (1864) (1865) (1866) (1867) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 11:05am On Sep 14, 2015
haywire1:


Abi sey na u i dey look wey wear shirt wey dey look phone inside bank

#
no na leaf him for wear or wrapper Lol....its been a while I score.....no jubilation lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:05am On Sep 14, 2015
Harinholar:
...I dey one side dey observe jaree.....I dey look 4 ademasta, abi u help mi see am?
Haaaaaa, Harinholar mi i am sooooo sorry, i neva knew d joni wud take me so long, i actuali went for the gooness and betterment of the family... I miss u so much! Hop mistabiola no disturb you sha, and dem olami, bharkarh and co... Haters be like make breeze blow make dem see fowl yansh, but dem no knw say fowls don dey wear legging, bum shots.... Dia plan be say make i no com back but God pass dem. Donasere paddy my, the one and only family friend i confide in, the only person with wch i can leave my harinholar and travel and nothin infidelious will happen. Thank you brother.
Harinholar mi i knw u don miss me weller, but dnt worry i am back gidigba.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ShurllyP: 11:05am On Sep 14, 2015
Pls,i can't login to my nysc account on my phone.says generic error after d first page.i don't know if i nid to download any app or smefin to do dat.note: i ve no issues with my phone browser.pls help.m a prospective 2015 batch B corp member n i use infinix hot note pro.pls i rili nid ur help guys.fenks
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:07am On Sep 14, 2015
donasere:


She go dey evening service with adamasta
Yea the service is moving forward
Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija(m): 11:07am On Sep 14, 2015
miccoy:
I registered this morning and i was able to choose my preferred states of deployment.
Enugu, Akwa Ibom & Ogun (in preference scale)
ur CUN?
Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 11:08am On Sep 14, 2015
haywire1:


Abi sey na u i dey look wey wear shirt wey dey look phone inside bank

#
lol hmmm right now two things dey my head:

1- Sleep the worry me and I dey fyn weda bank get room for customers to rest.

2: I dey shine my touch light to see any loosed mumu to carry discuss .but so far so good na the female security Inside bank zexy pass.chai dey girl get butty butty face.
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:08am On Sep 14, 2015
horladmejy:
I tire .....to trust ladies this days is almost impossicant...


I laugh when I saw the comment last night on a lady that make topic on
*I AM ABOUT GETTING MARRIED AND AM DOUBTING MY MARRIAGE*

Hahaha. U can buy love but u cant buy trust. What is love without trust? Ur answer is as good as mine. Maybe the lady is inundated by what she can see dan what she can feel. Btw, i trust my fellow guys more dan ladies.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija(m): 11:08am On Sep 14, 2015
ShurllyP:
Pls,i can't login to my nysc account on my phone.says generic error after d first page.i don't know if i nid to download any app or smefin to do dat.note: i ve no issues with my phone browser.pls help.m a prospective 2015 batch B corp member n i use infinix hot note pro.pls i rili nid ur help guys.fenks
use PC
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:09am On Sep 14, 2015
debeejay:
Hw una dey otondos........
Donasere abeg wey my nameske nah harinholar
It's normal when she is ur namesake, turns otherwise(abnormal) wen u tink(or dream) she can be ur soulmate....*woju o*
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:10am On Sep 14, 2015
horladmejy:
no na leaf him for wear or wrapper Lol....its been a while I score.....no jubilation lipsrsealed

Lol grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 11:11am On Sep 14, 2015
Gazaliah:


Whick kind transport be that?

You can as well reduce ur spending by taking a bus from Orita to queen cinema for #70/80 and to #20 to round about..Wia is ur PPA sef make I know before I push it further??

Even from challenge to round about,its #80

If na Ajimobi bus you enter,anywia na #50 to roundabout

Well, u know I'm new here! So I don't do buses! Partly because I don't really knw dos areas around just yet and also because dos buses are not road worthy anymore! I take cabs or bikes! And my PPA is close to Sango!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:12am On Sep 14, 2015
Gazaliah:



If you have any P on registration,you will be attended to...

Leave Dem to dey flirt around...What pain me most na those ladies wey don marry and also flirting at the same time...God dey watch all of una
*One of those people spoiling this country*
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:12am On Sep 14, 2015
doublezero7:

Well, it is way expensive compared to Osun, Ondo or Ekiti! smiley
No be lie
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:12am On Sep 14, 2015
doublezero7:

Well, it is way expensive compared to Osun, Ondo or Ekiti! smiley
No be lie
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:13am On Sep 14, 2015
peeparty:
lol hmmm right now two things dey my head:

1- Sleep the worry me and I dey fyn weda bank get room for customers to rest.

2: I dey shine my touch light to see any loosed mumu to carry discuss .but so far so good na the female security Inside bank zexy pass.chai dey girl get butty butty face.

Solution to number 1
Bank get rest room nah, oya enter d rest room use d closet do pillow

Solution to number 2
Before I give solution, oya snap d female security make I inspect her first

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 11:13am On Sep 14, 2015
hilsocial:


Sir it means u cant serve twice. The report i got is dat u need paybk all ur allwee from A15 b4 u get confirmation.

cheesy cheesy cheesy

So u came here to cast me abi! grin cheesy

Heard dey wld be increasing u people's allawee, so I want to re-register! cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:14am On Sep 14, 2015
haykayjay:
nysc related issues re nt being discussed on thread again o, na ontop wowan mata pepu just dey 4 here.
Are u a catholican? Try and be a reverend sister, it pays!
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:15am On Sep 14, 2015
doublezero7:


cheesy cheesy cheesy

So u came here to cast me abi! grin cheesy

Heard dey wld be increasing u people's allawee, so I want to re-register! cheesy

This shd be true abeg. Dey cant increase only ours, una go benefit too.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:16am On Sep 14, 2015
Harinholar:


Buh I still trust u because na only VIGIL I don see sey ademasta fit do. He fit kill dat babe sef. He no get another plan for her dan to knack $ knack. #Ade
masta u see urself...Na only vigil u sabi do...No plan

Oya prove urself..
Ignore them all *yinmu*
Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 11:16am On Sep 14, 2015
haywire1:

Solution to number 1 Bank get rest room nah, oya enter d rest room use d closet do pillow
Solution to number 2 Before I give solution, oya snap d female security make I inspect her first
#
@ point one I need better bed wey customer fit use.
@ point two :oyo oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:17am On Sep 14, 2015
bharkarh:
who be ademasta? Name of any person,animal,place or thing? When i take my bante knack you, you go run pass una abobaku grin
Na Harinholar's man
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 11:19am On Sep 14, 2015
hilsocial:

This shd be true abeg. Dey cant increase only ours, una go benefit too.
Well, I hate to burst your bubbles...the increment won't be anytime soon bro! smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:19am On Sep 14, 2015
bharkarh:
I hibernate go find money for harinholar maintenance na. Abi she no go use marykay? My rivals just dey waste dem time. U na my padi na, no chop my eye.
Quality of a babyboy... This post is hereby declared 'ignored'!
Cc
Team #Harinholar-Ademasta
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 11:20am On Sep 14, 2015
That's the simple thing I learnt recently...... After a lot of exposure and co all years past....I trust a guy than a lady ...in fact ladies don't trust them selves anymore ...sigh....I wonder how we the singles wan take marry without Gods intervention... Cos even while dating na war when money no dey cry
hilsocial:


Hahaha. U can buy love but u cant buy trust. What is love without trust? Ur answer is as good as mine. Maybe the lady is inundated by what she can see dan what she can feel. Btw, i trust my fellow guys more dan ladies.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:21am On Sep 14, 2015
donasere:



Lol!!!
I neva sing for you ooo
But touch harinholar 1st make ademasta shi mi le si e.....
You go kno say omo Ife fears noborry o!!
He dares not do that
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 11:22am On Sep 14, 2015
haywire1:


Lol grin grin grin

#
I hail oga boss
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 11:24am On Sep 14, 2015
Eseohe23 longtime madam....how work
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:25am On Sep 14, 2015
miccoy:
I registered this morning and i was able to choose my preferred states of deployment.
Enugu, Akwa Ibom & Ogun (in preference scale)

I can smell stream 2. Its better to be in stream 2 in ur choice states dou. Goodluck and prepare for Enugu camp.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:27am On Sep 14, 2015
doublezero7:


Where I stay is kinda far to my PPA!
Let me break down the t fare for u!

From Orita Challenge to Challenge is N30 or N50!
From Challenge to Mokola Roundabout is N100
From Roundabout to my PPA is N100...
That's 250-ish...and it is d same wen coming back!
Na u make ham difficult or more xpensive 4ur self bro.... Wen houses r very close to ur work, wetin u dey find 4orita challenge. If u dnt like mokola or sango house, old bodija/new bodija estate is there also jerico houses make sense, agodi, dff areas dat make sense r very close to ur work.... So
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:28am On Sep 14, 2015
miccoy:
I registered this morning and i was able to choose my preferred states of deployment.
Enugu, Akwa Ibom & Ogun (in preference scale)
E dey do me like to swear for whoever first bring idea say make dem dey comot state+pple wey gree nd d idiots wey come use dia hands dey undo d states one by one. Stupid pple
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:28am On Sep 14, 2015
horladmejy:
Eseohe23 longtime madam....how work
Good day sire!
Work has been suspended.
Re: NYSC 2015 Batch B House by wunmi590(m): 11:29am On Sep 14, 2015
jemimaa01:
oyo,akwa-ibom and abj.how abt u?

Wow, nice combination, I also chosed it they way you closed your state. grin

(1) (2) (3) ... (1861) (1862) (1863) (1864) (1865) (1866) (1867) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.