Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,757 members, 7,824,172 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 02:36 AM

Curses No Dey Work - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Curses No Dey Work (521 Views)

Hilarious Pic: Abeg Dis Dude No Dey Pass Waec? / Men This Type Of Mumu No Dey Market / Oyinbo No Dey Get Pimple?? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Curses No Dey Work by Rapzino: 1:48am On Mar 01, 2015
Make anybody no dey open mouth talk say
curse_dey_kill, if I hear am, una go tell me how many
nepa curse_don_kill, as dem dey take light reach or
any politician wey curse_kill hahaha or how many
police curse_kill..hahaha or how many agberu
curse_don_kill....... Hahahaha just jokin sha......
But wait oh Na tru say all die na die? But who talk dat
lie na bros sha..shuuu!! Okay u wan tell me say who die
for river and who motor jam na same die be dat?
Hahaha
Or who sleeep nor wake_up and who die ontop woman
na same die? Hahaha
Or u wan tell me say who die for plane_crash and who
die for ship_wreck na same die?? If I hear am again en!!!
D only die wey resemble na d one of H.I.V and S.T.D
hahaha.....
Mods oya make una missile-launch this thread to frontpage, lalasticlala, oga seun!
Re: Curses No Dey Work by CrazyScientist: 2:18am On Mar 01, 2015
grin You dey sleep

(1) (Reply)

Naija People / Fruit Test!!! / How We Play Football When We Are Kids

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.