Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,785 members, 7,820,752 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 08:49 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / How To Read Psalm 23 In Pidgin English (1027 Views)
Bombing Kills 18, Injures 23 In Eastern Iraq. / Proverbs In Pidgin English With Translation. / HAPPY #nationalcoffeeday Caffeine's Psalm 23 (2) (3) (4)
How To Read Psalm 23 In Pidgin English by Joshkid(m): 11:16am On Mar 08, 2015 |
1. The Lord na mai Shepherd, I dey kampKe 2. He make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi Thermacool. 3. He panel beat my soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness for sake of Hin Name. 4. Walahi! If I waka pass where arm robber, 419, and juju people borku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko? Na so them dey like back bone dey comfort me. 5.You don prepare Banga and starch make I chop. All my enemies dey look anyaya. You rob me for head wit Vaseline Intensive Lotion. My cup na Ogunpa River wey come overflow hin bank. 6. True, true, betta life & mercy go gum my back till I quench. And man go tanda for God house sotey sotey from Lai lai to lai lai. GOD ALMIGHTY, NA YOU BIKO. AMIN!! By Joshkid |
Re: How To Read Psalm 23 In Pidgin English by daimsy(f): 11:19am On Mar 08, 2015 |
Nice one there op. |
Re: How To Read Psalm 23 In Pidgin English by Wuuworld(m): 11:29am On Mar 08, 2015 |
U get brain small |
Re: How To Read Psalm 23 In Pidgin English by Nobody: 11:33am On Mar 08, 2015 |
lol nice and funny. u try! but God loh go accept this one oo!!! |
Re: How To Read Psalm 23 In Pidgin English by Vince77(m): 11:43am On Mar 08, 2015 |
It's psalm 23. |
Re: How To Read Psalm 23 In Pidgin English by Nobody: 12:39pm On Mar 08, 2015 |
This is appalling. Some may laugh at it, but believe me, it's not funny |
(1) (Reply)
What Would You Do In This Situation (photo) / Why Are Igbo Men Difficult Men To Date???? / [pictures] Popular Nigerian Blogger Linda Ikeji Shared Her Stunning Photos
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |